Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 580 pages)
OctavianAC:Lol unless say na Yahooo, Politics money or Drugg mixed with Ritual... Buh say stand alone u go get billions from ritual e no possible... If na like that with aw Ogun dey see Ritual case reach Billionaire for don full the state... |
Billionaire wan mine Skull.... I know say na hype this people dey hype this person no be any billionaire which Ritual dey give Billion... |
Enu PO., |
Hmmmm.... U go dey organize Kidnap wey Police no know Abt to get caught go too easy unless Dem jus wan free u.... |
Lol which one be SM screening again.... So anybody wey don talk against him will colet ban... Where's the freedom of speech they're always preaching or dere own freedom of speech na against opposition... The only people that should be ban are Terrorist sympathizer, Terrorist supporter or anyone having terrorism tendency nd is showing through his or SM page.... |
Lol who dey count all this people money to assertain say Dem b Billionaire.... Unless na Naira wey don spoil bkuz if anybody hit 800k.usd right now is Naira Billionaire automatic |
Aregbe for don declare Holiday since even before Saudi see the moon... |
Lol I remember when NAFDAC pay my friend store Visit and they Saw, Chips and Chinchin without NAFDAC reg no naso Baba use head carry almost 150k or so dem generate RRR for him immediately... |
meum:Lol Dem say Dem don pay buh forget to colet receipt . True true Nigeria suppose be a comedy channel.. |
Lol are we not in Democracy anymore.. So no more freedom of association anymore cause I don't understand why people are been bullied for associating with a politicians.... I think the set of kids out there now see hate as sport everybody mus not face the same place.... That your bride that looks beautiful to you is ugly in someone else face don't try to force Love... |
Sometimes your Wife can be wise than you.... That's why that saying for every successful man there's a Woman.... Sometimes some Wife are far wiser than there husband... Assuming na Mama Peace be Jonathan the woman brutal pass him husband I dey sure we for still dey use PDP guide... |
Mistersolar:Lol you can buy brand new bicycle as Naira spoil reach so rest compare things more realistic u can say Motorcycle 🏍️ And they still AV access to loan.... Buh there's no year any Civil Servant can afford Sarkin Motor unless you're doing some dirty work... |
I never kuku use him Fertilizer before.... Na Indorama I don dey used to... Maybe if him own cheap people can divert from Indorama.... |
Lol his Sarkin Lying.... Even the the Develop country unless you use Loan Civil Servant can't afford most of his Car.... We hate the truth in this part of the world... Even during the PDP Period when we say the Economy was good the least brand new car a Civil Servant can buy are mostly Kia Product and Dem Picanto nd some still AV to apply for bank Loan.... Buh as a Civil Servant you didn't take any Loan and you Can Afford any of Sarkin Car your finances should be check as Civil Servant... |
Lol so drug money long pass football own No wonder Dem Messi no fit dey spend money any how... |
Lol the one that love SM... Mak Dem still come use woman lure am... |
Shey e turn abi he no turn na wetin I wan hear be that so Benue can start wine Factory And generate more igr... |
Lol people and notice me who ask for your location... If you like read it from Sambisa.. |
Lol once you're a Nigerian and u enta UK the spirit of Chocho will locate u... |
Lol Omo Baba dey fear technicalities... If the wrong person sign ur form jus because you want to be loyal to your party you're a goner... People will not see his reasons now buh instead wants to call for his head... This Nigeria where technicalities can send you home after working hard.... There are some risk you avoid.. |
Lol you paid without receipt dey play..... Tax body can't even do things the right way... If any tax defaulters tells you something like this how will it sound in dere ears? Even me all the payment have made to the Govt are in my Mail in PDF.... All my Remita Payment... |
South South people wey fit swim anyhow nd I guess some of doz sport are like some people daily activities... |
Lol mak Man try this hashtag go don full everywhere... Or the tag of him resigning.... This world na man suffer pass... Domestic violence against men is seen as nothing people will even mock u join Nd call u weakling... |
Lol which Certificate again I think say the Certificate na Fake so CSU should revoke a Fake and Forged certificate again... |
Lol maybe he should stand for himself |
Lol na him Mama na... |
If Cable cut for inside Sea nko ![]() |
Lol two Jollof country representing ![]() |
Maybe na why Dem first ban sachet ogogoro... |
Lol makeup like Wu Dem use Clay remold.... |
Lol Secretariat wey Dem don seize or which one.. |
Maybe na him be the next Imo Governor more Hotel loading |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 580 pages)
