Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 580 pages)
And no local News outlets carry this.. For here once Rain fall even if na for a week non stop the land keep swallowing it while in some area na immediately the land go start to vomit am back.... |
Lol |
Lol if Una like du world no Water day.. |
Lol True Definition of Enu PO Starting what you can't finish... Always coming online to cap 247 even third world country leader are not addicted to SM like that... |
Lol |
Lol you no go Blame Politicians too.... I still dey find him on Forbes since wen dem start to call him billionaire I Neva see him name... |
Lol why he dey snap with phone na the phone he kidnap ![]() |
Lol Wahala... |
Mak the State Govt give the Area Amotekun if the Police can't help .. |
Lol So Chinese is trying to colonize Russia through Marriage ![]() |
Lol Motivational speaker will be saying something and be doing otherwise behind... Everybody go dey alright... |
Lol.... As men no wan geh Sense... Patronizing whookup Babe cheap pass having a serious relationship.... You don know say whookup na Service provider anytime u wan cumm you order. |
Lol Dey play ![]() Where the Asteroid dey go Men mount ![]() |
EMIOMOADEOYE:Lol at least no be human being dey enter my belle so rest.... |
Lol Dem say questions leak... Las las na CBT way WAEC dey go.... |
adebowales:Dey play if you see how Dirty some Cow or Goat are because the owner doesn't take care of them you will still eat after being prepared... Talkless of a well natural meat wey neat like this... |
Hunter no dey that side to Pepper soup am |
Getat... |
Lol in same Country so 9Mobile go dey roam on another network so people using 9Mobile will be charged double.... Bkuz derr Service provider is MTN in 9Mobile Wears... |
SeeWahala:Lol you don't even understand whats Sukuk Bond u jus dey comment... Try Google to know the meaning of Sukuk Bond... You don't understand what's up there you just rush to comment.... |
Lol people don stop to dey du Business as e no Certain. Na Treasury Bill's, Bonds and buying stock abroad people dey pump derr money Jejely as business no dey certain again... |
chidiokay:Lol you people don't get it.. So because I'm against someone Policy I should stay away from the person if I have the opportunity to see him. I'm I not part of People his governing.... When Obi also met Tinubu during the Pope coronation I guess it seek of hypocrisy... nA bad policy we are fighting not individual so you people should rest... Anybody should meet anybody you can't force people who they can or can't meet not like the person his meeting is campaigning is the President of the nation and as a President you're supposed to be available to everyone wether celebrity or not... |
Lol Lagosians are one of the dirtiest people and stubborn set of people.... |
Lol explanation too much... Celebrity in other country will meet dere President no fuse about it buh he reach Nigeria turn u will need to start explaining why you dey meet the President of ur own country.... |
Lol na Mad he mad he Sha no give u HIV so rest... Every relationship this days is built on lies... The man is at fault here for hiding such a thing buh I believe they should be able to still fix the marriage If the man's good to her no sign of any Domestic violence and his taking care of her... |
Hmmm Saner Clime insane Clime oh... Have come to conclusions Police are the same everywhere just that Saner Clime have Video recordings to dere own if them catch u for where no cam dey u might see worst... So always tread with caution no matter the country you're once it's Police behave and maintain a life lost can't be recovered no matter the Justice... |
MIKOLOWISKA:Unless say na Fraud money, drug money, Politics. ritual no fit give 1m usd that's like 1.6b... If naso he easy Billionaire for don plenty for Ogun state like this... |
frankson1:Lol for a police man to found himself on the hood shows you're restraining yourself.... Someone can't just jump on your hood when's not Spiderman.... Sometimes stop and just approach them stick to the law and stand on your right but you can't say him driving an officer on his hood is his right.. . |
Felaincarnated:Lol Baba say his still waiting for the Click.. |
Lol at least you will have access to the Pot without having to commit or spend any money on any marriage that u still need money to divorce.... Once everybody tire we all go out separate ways for free... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 580 pages)

