Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 580 pages)
Lol there are Indians in London who speaks British accent fluently and can also call Dem sef British... |
chidiokay:Lol was Fayose not impeached successfully Dey play.... Fubara will be impeached successfully and won't come back... You people always thinks Nigeria is so organized in ur head until it happened and nobody gives a fvvck... |
MaziObinnaokija:Lol wetin come dey safe you can't be too careful from anything if u like use Bicycle... |
Lol maybe you should be trekking with legs that will work ![]() Just take your time within months the panic attack will leave ur body.... |
Lol some of your friend don over report you as Spam or you're using GB.. |
Samfloxin:Lol real estate in Banana Island or Banana Farming |
No need to go UK again or western world by our Politicians so dey don't burst.... Dem don learn,.. |
Lol the country people always use as yardstick as center of Development in Africa even Japa pass Nigeria wey Dem dey call worst... Can we now say na economy dey pursue people or people jus want more out of life..... |
Lol and none of Dem no see the money enjoy like Mayweather Unless na noise Mayweather jus dey make... |
Lol bunch of Cow****ds When Tinubu was in opposition he wasn't making mouth e dey follow am with action... Buh una jus talk no action no single protest to organize successfully.. Anti people policy is supposed to be followed by protest and also seeing opposition sponsoring and coming out to support the protest buh na only mouth Una dey make... |
Udstar:Lol na Man no be Woman I no read am oh... Make Dem keep am abg... |
crestedaguiyi:Lol they won't refund anything at worst there next bill for few months will be reading Zero... |
Show us the Video we need am Na Pishure of Plane flying we dey see... |
Lol Wu go be Refree |
Lol he fit no be Ritual buh as the guy don run he don implicate himself.... Even if he no run then go still arrest him buh chances dey say Dem still fit free him... |
Lol I never believe this Story AP no b baby Filling station maybe we need to see dere Payslip join .. Because if truly they're are been paid 10k they won't see one workers.... Make person dey jobless sef and jus come online if na ur nuddee u go dey sell u go see pass 10k .. |
Lol E fit be true.... Him own Pikin fit dey Bear Wizkid make the Papa forget to add Temu to it Temu Wizkid.... Ask the man wetin be the real name of him own Wizkid or na Wizkid he name am from day 1 wen dem born him ... |
Lol so you can't live without the Pot ![]() |
Lol |
Piggyvest wan Cbex People money ![]() If isn't TBill's, going to my bank to check there investment plan abg I no du.... Just that all this Fintech are even more reliable than our traditional bank also.. Glitch was rectified so soon I trust Traditional Banks it might take 24hrs or weeks,.. |
Lol apply for a factory work 7 to 7.... |
Lol they keep acting like they mean well for the country... Part of the Loan Saraki keep rejecting as NASS Leader some of Dem are Chinis Loan that Ameachi wants to apply for... Taking Jonathan to Court for Money sharing... I'm sure if na this Era Ameachi be Governor he no go talk bkuz sharing of Money dey always sweet am and this present Govt dey share money give Governor.. So no be say he mean well for the country na because the pot no dey him side... The only person I can take Serious is Goodluck buh deep down he should've been strong like his Wife and deal with all of Dem nd make sure the opposition never rises den after that lock up all this Ameachi and friends... |
Lol Dem jus rescue some people from commiting suicide... |
Lol Maybe his trying to Sue her since the woman like court... |
Our MeMe king |
Lol it's just your turn enjoy while stock last... Na True true say na Men be the price... |
Lol staff don go sell Paper for cash. ![]() When Jamb was boasting Abt how they have beat the cheating system I said it here that give it time or Year one greedy moffoo will sell out dere source code for easy tampering.... Unless there workers are not Nigerians.... All the Bank hacking or moving people money we av been hearing are mostly perpetrated by insiders.... |
Lol where that him Meme during Primary election sef |
Lol Dem ta |
I don't know why Court keep doing this shiit this how they stopped it in Lagos and everywhere don become mess.... How many hours in a Month to tidy up everywhere or maybe the Judge is against clean environment... They should appeal the Judgement... |
[quote author=EBUBS post=135577949][/quote]Lol Don't know about your Area even last year we had a rain for like two weeks the last batch of rain.. And no single flood it depends on the the type of Sand in your area if your area is Sandy soil type it absorb water easily... Even at my farm if rain falls in the morning get there in the afternoon everywhere is already dry.... |
Kavod:Who's cheering for wars... If you want to defend him do it in peace abg... Have you seen any world Leader who's so obsessed Abt SM any little thing is coming online to come type... Why he no go dey misyarn. So who's talking about War instead of him being less talk man... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 580 pages)

