Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 580 pages)
Racoon:Yea that's why some people were on Strike for 13months.... Do you've anything to say to that or your fight towards a great Nigeria is one sided... |
StaffofOrayan:Yea doz number have some repeated numbers like in series pipul don too mumuu for long nd na all diz people lata grow old wey we start to call elders... Attend to matters in family meeting.... |
Earlystar698:Person don even rest from different kain of broadcast I remember back den u fit jus see one of ur egbon or aunty forward one message to u say one Biscuit just enter town or Paracetamol say don't take it. That they're in the market to take away your soul ![]() |
Lol I dey sure na Whatsapp people go fess start the rumor.... |
Lol una problem.... |
Make the guy sue Dem.... Dem think say na how Dem dey treat the Youth wey Dem go jus burst enter dere house for midnight... Na FiJ help the guy if not Dem for chance the guy.. |
Lol Cho Cho too much for all this people... UK people don even rest lately he be like say UK economy don give doz one factory reset.... |
Lol u no get country.... Nothing wey u wan even call me for this world wey go touch me... nA u get ur mouth mak Dem free me nd u 1 on 1 if na u win fine if na me win fine... All this talk no dey move me... |
Lol ok |
Meti99:Lol no be this one open your eyes 2001.. |
Lol all this Parlor exam... |
Lol everything don go up even Weed ![]() Abi Dem want subsidy on drug ni. And how NDLEA take know the price abi Dem too na user or seller... |
End time Yahoo boy... Police no dey pursue u as we always don't know what's now pursuing u.. I guess maybe drug or over joy of latest cash out... Why can't this people act normal in the midst of others.... |
Lol.... U don read your insurance Policy terms and conditions abi na we be the insurance company wey insure u. And what package are you even on this will give you more answers to your question... Just like someone wey du 3rd party car insurance jamming Lamborghini asking if the insurance company can replace the person wey he jam LAMBO... |
Lol Ghana and using corps eyes to see shege always ![]() If you die for Ghana say u go rest no dey guaranteed... |
Lol if care isn't taken if u carry ur Mother in Law go abroad for Omugwo Dem fit change am for u as slavery... Lol all this Lure to abroad na Cap almost all of dem dey know wetin Dem dey go du for abroad even some into prostitution buh at sometime they start wanting freedom.... A Nigerian wanting to Japa is not different from a Nigerian artist wey Neva blow and ready to sign anything under any record Label jus to blow.. |
Where dem dey stake Mak Osho no go use Edo juju knack Abati.... |
Lol |
Nothing come dey easy.,. To dey follow Leather object around for 90+ sef hard.... That's why I look at people always complaining Abt derr Pay... |
Everything's am expiry date... |
Lol the we are been target crew can see now...... How EFCC dey arrest person if truly they're target na like this we for dey see dere mugshot... If Dem still dey give u invite u sef no small... Na the poor dey get mugshot the rich only receive invite.... |
Lol wetin people dey celebrate dey amuse me.... I wish everybody well... |
Lol mak Dem dey play if boys catch Dem for Woro si Woro Dem go comot derr teeth... This bot I no even understand again u no fit talk in peace daily mak person no colet... Untop un armed message person dey colet still... nA to dey type in person mother tongue like this.... |
Lol |
Lol make FCCPC come dey fix price of Rice and foods with Forex.. . Mak Dem Leave DSTV alone. DSTV no be food no be everybody get DSTV for house.. DSTV no b person birth right... |
Lol |
Lol |
Lol 250 inside 365days Omo some state fit wipe out oh... The maths no go aw many days the year remain unless Dem go count the past rain join and that one sef Neva reach 30... |
Lol na even Dollar e dey colet... Abi na Yahoo boy wey add stealing join... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 580 pages)
