Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 580 pages)
Lol una jus dey bring thread of Jan come FP... |
Lo una no add Civil Defense, Man O war, Boy's scout ![]() The Survey no look real even a Police man family no fit give am 1 percent... |
Lol our Parents warned us to stop eating outside... To come chop outside come cheap pass eating at home.. FiRS observing from afar |
Lol Ade Dancer too go join.., Well if we look at it they all don't have reason to fight presidency allowance dey enta. padding dey go on steadily. No witch-hunt so they'll know the devil you know is better than the angel you've not meet.... |
Lol I no need m.... Na people wey dey go for dere interview need m... |
Lol Dey play na My friend wife leave am for here... Naso my wife dey disturb me also oga if you want travel you're free I no dey interested so my wife too go soon leave me go ![]() |
Anger issue... |
Lol wetin be this.... Looking like Calabash wey Dem dey use drink Palmwine.... |
Lol to dey chop beating cost na u no see as Mayweather dey ball even Messi no ball like that... |
Lol till Dem go steal half finish inside the carton u no go know... Most especially if u dey student area ... |
Lol this people and using Robust.... Una don abuse that word ![]() |
Lol |
ArcSEMPECJ:Lol na u go be him attorney ![]() The person that even informed him that's dead really try... |
Lol na now he go know the true meaning of Sappa.. Sapa go dial him number finish he go sell the phone wey he dey take record join.... |
Lol Good enough to survive... Was in a rush to grow up not knowing it was all a trap... As a kid you get Alot of empathy den even if your parent are not Rich outsiders will also give u free empathy not now you're on your own nobody send you... |
Nauttyprof:See what why will I be dragging with someone else with his or her mother tongue.. |
Lol Politicians and the Citizens the same... Maybe the worst is even yet to come cos the next crop of citizens that will become politicians might be more brutal... |
Lol Na play Dem dey play., |
Lol buh when you dey colet cheap Forex and ordinary Nigeria citizens don't even have access to ordinary $100 u no lament.... Abg dey use Cement and other industry guide.... |
Lol Naija UK people and Noise Making is in them Like Peak Milk nobody make noise reach Dem... Dere Noise don reduce a bit lately as Uk economy don wipe Dem Oraimo cord or fear of been deported... Imagine bragging about someone else mother tongue... Language wey he don dey speak since wen dem born him and no other language to u wey b say u get ur Mother tongue before u start to learn English.... Na US I know say doz one English no straight dere English no dey coret... |
Lol some people will still come and worship it as usual.... I don't understand his witch-hunt focus on what you're elected to do nd rest... |
Staying alive wan come hard pass coming to this world sef... |
Sermwell:Who's asss licking Govt.. Oga have ur own opinion and let me have mine who's holding from Japa... There's Freedom of expression so why the tears under my mention and if we check ordinary Passport u no get... Always crying about other people's opinion like I'm stopping you from making yours or not to Japa... |
Lol nobody travel reach Chinese... Always trying to extract and utilize what you yourself don't know the importance... When people cry Abt Japa u no Japa reach Chinese or India na noise Una jus dey make can we now say the economy of doz country are so bad or they just want more from life.... |
Lol unless you're using Loan even the advanced world Civil Servant can't afford most of doz Luxury cars.... Unless you just want to deceive yourself if you're not a thief there are cars you can't afford as a Civil Servant... Even the PDP Era we all saying the Economy is so good as a Civil Servant the only brand new car you can Afford are doz Kia brand all others will be Tokunbo and you still have to take a Loan if you can afford anything beyond that you're definitely a Thief.... |
Hmmm... Na how all this fans dey act dey always dey somehow... |
muyico:Lol Dey play u Neva leave the country... That our Rice no Foam... Try all this Perfumed, Jasmine Thailand Rice... The first time I cook am I no cover the pot the foam they off the Gas..... |
Lol so 2027 is gone... nA to go dey observe like this... Wahala for Wu dey wait for Govt before he breathe... |
Communicate with the Flour ![]() I don see person wey study Agric wey Dem carry go Sportyybett headquarter the guy go don dey harvest bet like this |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 580 pages)

