Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 580 pages)
Lol well you can ask him if you're the one feeding him.. |
bionixs:Lol Dey play.. U Neva go work one morning and jam ur Shop worth of goods of 20m has been buggled and you have bank loan to pay back. Oya start to have erectionn na... The thing will surely rise buh will be useless... All this erection talk no dey for entrepreneur wey fit jam uncertainty for work or someone with Alot of responsibilities... Even Dangote no fit dey get erection anyhow... Before I can't even du 2days in a week responsiblity was minimal now I dey go months safely the thing go rise i go tell u beta get sense |
Lol Saner Clime Dem dig toilet hole the same way Dem dey dig dem sef... |
Lol 1.7m for hair... We men dey enjoy oh na one morning I jus wake up go buy Clipper start to skin my head myself every week wahala for Wu wan barb style.... |
Unless you don't have intention of having a BVN why stress... But if you've the intention and you don't see yourself coming home to get it or pay for a flight to come get it. I think the price is fair so far the Govt are transparent and show workings of what they're doing with the money.... I remember when I wanted to renew my passport and it wasn't in Nigeria then I was being charged in Dollars before I could make an appointment in the country I was staying.. my Naira card couldn't even make the payment had to use my Dollar card.... Once you're not in the country even if na Africa country the Govt is always trying to extract some Forex from someone.... |
SmellingAnus:All the snake have killed na me pursue Dem go after Dem not like they came after me.... Buh I don stop why kill something so far no be say he enter my room. Why kill something that's not after my life and I don't even eat it... |
This one wey even look more coordinated than the others too wan join Dem... |
SmellingAnus:Lol I'm not scared of Snake God forbid unless Dem send am to someone when snake see someone they always run.. One day at the farm I was lying down inside the bush na so I see the snake crawling going on his own I no even stress myself my Cutlass dey with me du anyhow and see anyhow... |
Lol mak she dey follow me go farm den I no go mind killing all the snake 🐍 wey dey farm on her behalf... I jus dey kill Dem dey throw Dem away before as I no dey chop Dem now I will be having a reason to kill Snake.... |
Oya marry your Dad ASAP his a good man... Abg next topic... |
Lol mak una getat with all this lamentation abg... It's your choice is either you stick to your choice and navigate your way through it or come back home... See UK people now doz one don silent lately the economy don wipe Dem Oraimo cord we no dey hear dere voice again... I don't even see traveling out as achievement I won't leave where's certain for me to an uncertain terrain if you say you're a risk taker fine, if you say I'm scared fine that's your business. My want from life is different from urs will rather relocate to less cheap Africa country study dere policy and get dere permit. |
Lol Sex motivational speaker... Na Wu get less responsibility Or wey no be entrepreneur fit dey geh erectionn anyhow. |
Lol Lagos go sha always dey... |
Are they going to arrest the NGO like this ![]() |
Lol maybe na iron Condemn go hustle dere |
Ok.. I'm confused which one Dem approve days ago that one too get forest... |
Lol |
IPDGP:Lol SW muslim are not radical like the one in the north for every 1 radical Muslim in the West there are 9 Muslim who even practice like 2 extra religion.... |
Otilo... U go dey act sex filmm with underage.. That's why before you do anything always ask for age and consent... Now person don go fall for trap. |
Lol na Military rule ![]() |
Lol our Northern brother how far.... Which category of helll dem dey go ![]() |
Lol I no even know the amount I Sha dey chop Rice... Na Rice price we dey monitor now like Petrol... It's being a while the Govt even du dere Rice palliative I think that shiiit adds to the price always skyrocketing.... |
TallNigerian:Lol if you need cheap Labor and want results at the same time Northerner is the best bet... Recruit ordinary Security from the North and another one from the south and check the difference.... |
Lol you want people to Join you in SDP buh till date your Son Neva join u.... Start from your home or shey ur Son no believe In ur party aw u wan come take convince others? |
Lol na Logo una go start with now... Maybe you people will also add Broom and Star to una Logo... Bkuz the name sound like AD and AC combined together..... |
Fvck wetin this one go du for Aflao again that place is so peaceful nothing even dey the town... People keep shouting, crying Nigeria is bad everyday... Nigeria is bad accepted, Govt policy is killing dream but what happen to other country that's not running the same policy and can give you opportunity to try something different... It seems Nigeria Passport might soon become Tissue Paper for people hand wey no go fit even enta Cotonou.... Keep your criminality in ur country... |
DeeScan:Lol na u Neva chop Dem jus change an ni na UK Singer dey dere before.... |
Na UK Singer be Chris Brown.. I Neva for once hear British assent for him mouth like Dem Ed Shreen or Stormzy.... Abi na the News dey confuse ni Na 2023 case file Dem jus open... |
RodgersAkpafu:Lol it takes a Muguu to detect one. King of Muguu.. When your hypocrisy is been pointed out u results to abuse and cursing.... |
Lol Lawyer don go colet Job from who get issue with a Mafia.... Rip to the dead.... That prayer wey Dem talk say as we dey go out go find our daily bread make we no jam wetin go chop us nA wetin Dem mean be this.... |
Lol ripper come full everywhere... |
Goodvibes007:13months Omo how are they surviving and you will see all this defender and lover of Nigeria having blind eyes towards that... The states worker are really suffering in this country.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 580 pages)

