Crime › Re: Bayelsa Cultists Caught & Tied Up While Holding Meeting At Their Hideout by inoki247: 12:36pm On Apr 18, 2018 |
u cant tied dem alone u nid some tyre they are tired of life.... so epp dem cause i c no reason y u no join group wey go give u moni... buh group wey b say na burning or brutal killing e dey attract.... |
Family › Re: Man Who Smokes Weed With His Wife & Daughter Beats Them For Having Sex With Same by inoki247: 11:57am On Apr 18, 2018 |
dem don bring anoda news wey no get pishure na only screenshot e get |
Crime › Re: Woman Damages Maid’s Reproductive System By Inserting Stick In Her Private Part by inoki247: 11:45am On Apr 18, 2018 |
which kind tin b diz... Dem suppose use d woman test run 91% of d about to b completed rail system in Lagos... make train waka for dat him hand nd see if she will survive. |
Phones › Re: 10 Ways To Secure Your Phone From Hackers by inoki247: 7:36am On Apr 18, 2018 |
buf if dem hack am with slap and colet it nko.. abi u neva c where dem come use PoS hack ya atm and u input d password ursef |
Career › Re: 7 Easy-to-learn Skills For Students Awaiting Admission, NYSC by inoki247: 7:29am On Apr 18, 2018 |
Ojemedad: I know your state and village lol i dont know about dt one oooo |
Webmasters › Re: Is Auto-blogging Against Adsense Policy by inoki247: 7:14am On Apr 18, 2018 |
u dey find free to chop moni.... |
Career › Re: 7 Easy-to-learn Skills For Students Awaiting Admission, NYSC by inoki247: 7:10am On Apr 18, 2018 |
somewhere in my Village na Yahoo people dey learn even graduate... d ancestors too are doing yahoo bkuz na dem dey epp dem with juju to hustle.. |
Politics › Re: Sen. Shehu Sani Denies Decamping From APC To SDP Party With This Hilarious Tweet by inoki247: 9:23pm On Apr 17, 2018*. Modified: 9:47pm On Apr 17, 2018 |
any how na. if u like Decamp.. if u like wear Cap. anyone u du will still not make 1naira equal 1dollar |
Politics › Re: Buhari Has Had To Spend Inordinate Time Cleaning Pdp’s Rot —tinubu by inoki247: 9:18pm On Apr 17, 2018 |
no b only PdP Clean up.. Na Ogoni Clean up... i know d thunder dat will fire u pple is still behind our transformer waiting for NepA to bring light before he cosumes you all.. |
Politics › Re: Ebi Okoyen Buys A New Car For His Wife (Photos) by inoki247: 8:37pm On Apr 17, 2018 |
shey na him salary.... buh if e no b him salary dat kiss no go last... cause my prayer go b anybodi spending d moni from our yam anyhow make dere life scatter like person wey soldier slap NEpA bring Light |
Crime › Re: Lady Celebrates After Tracking Down Man Who Scammed Her Friend. Photo by inoki247: 4:25pm On Apr 17, 2018 |
Abeg epp uz check d name... Na in house crime not a foreign one... |
Crime › Re: Man’s Ear Chopped-off By Wife Over Text Message From Ex-girlfriend by inoki247: 3:53pm On Apr 17, 2018 |
d wife is brutal maybe e just finish watching Jesus movie where someone hair was chopped off, aw u one take tell him yu need moni wen one ear is chopped already... well speak to d oda syd |
Politics › Re: 75-Year-Old Jerry Useni Wants To Be Governor Again After 34 Years by inoki247: 2:42pm On Apr 17, 2018 |
his mad... |
Celebrities › Re: Tekno Releases Teaser To His New Jam,Drake Reacts. (Pics, Video) by inoki247: 12:41pm On Apr 17, 2018 |
shey d song go get video sha.... maybe na only audio az usual |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Celebrates Son, King Andre As He Turns 26 Months Today by inoki247: 10:42am On Apr 17, 2018 |
where pre birthday shoot |
Travel › Re: 22-Year-Old Nigerian Man Dies In The US After His Car Crashed (Photo) by inoki247: 10:20am On Apr 17, 2018 |
Trump why what have u done again |
Celebrities › Re: Wunmi Ajiboye Celebrates Her Birthday With Sexy Photos by inoki247: 8:53am On Apr 17, 2018 |
saltery okay. where is the sugary pics please |
Celebrities › Re: Georgina Onuoha Wears Bra Top In New Selfie by inoki247: 8:45am On Apr 17, 2018 |
which one b light skin again. i even think say na remix of skin tight by Mr Eazi... well let me check out d light skin |
Politics › Re: Senate Website, It’s Shutdown & Implications For The Country by inoki247: 7:35am On Apr 17, 2018 |
abi dem one request for loan from world bamk to pay for the domain contact el rufaii e go epp una |
Family › Re: Man Demands His Bride Price After He Found Out His Wife Is Not A Virgin, by inoki247: 5:36am On Apr 17, 2018 |
e az d right na him moni na... dax wt we call virginity warranty void.. just like buying a phone from a store and d screen az been broken u av d right 2 return it.... |
Romance › Re: Life Of The Australian Playboy Bachelor by inoki247: 11:03pm On Apr 16, 2018 |
can i reach Australia thru Canoe... From Elegushi  ?? |
Celebrities › Re: #bbnaija: Tayo Faniran And Twitter User Blast Each Other Over Cee-c by inoki247: 11:01pm On Apr 16, 2018 |
if i open any post like diz na P Cee i dey c shey na new computer in town dey bear P CeE |
Education › Re: See What Kenyan Student Did When He Was Given A Difficult Math Question In Exam by inoki247: 10:55pm On Apr 16, 2018 |
abi e can not keel himself maths wey b say if e solve e no fit solve dere economy... |
Crime › Re: Man Commits Suicide By Hanging In Ilorin For Losing Bets by inoki247: 10:29pm On Apr 16, 2018 |
roma diz iz wickedness |
Crime › Re: Student Dies At Corpers' Lodge In Ondo by inoki247: 10:26pm On Apr 16, 2018 |
he go meet pharmacist awon omo science student... anyway RiP |
Celebrities › Re: Mark Angel: "We Were Offered N144M For Our Facebook Page" by inoki247: 10:19pm On Apr 16, 2018 |
hmmm next abeg aw much mark go come sell him page.... |
Politics › Re: The Real Looters List President Buhari, Lai Mohammed Should’ve Released – Reno by inoki247: 10:12pm On Apr 16, 2018 |
i no c dere name now |
Politics › Re: Senator Omo-Agege's House In Abuja On Fire, 2 Days After Suspension (Photos) by inoki247: 4:15pm On Apr 16, 2018 |
village pipu |
TV/Movies › Re: BBNaija: CeeC Becomes First Housemate In History To Trend Worldwide On Twitter by inoki247: 3:17pm On Apr 16, 2018 |
Thank God finally twitter go pay her d 45milla in Zimbabwe dollars |
Celebrities › Re: Shatta Wale: "Shatta Michy Slapped Me In The Presence Of Her Mother" by inoki247: 1:58pm On Apr 16, 2018 |
Wizkid village people now dealing with this guy back to back... Abeg Wizkid village people the hit is enough |
Celebrities › Re: Mercy Aigbe Celebrates One Year Of Marriage Crash by inoki247: 1:46pm On Apr 16, 2018 |
Hmmmm nothing dem no dey celebrate... since pre birthday photo shoot don dey... So na pre divorce shoot wan join now.... It is finish.. |
Celebrities › Re: Temitope Ogunnusi: "Wande Coal Abducted My Child After Impregnating Me At 16" by inoki247: 1:43pm On Apr 16, 2018 |
wich kind news b dix shebi e get one time wey e talk say na afta him pikin reach3yrs e accept am say na him own.. |