Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 571 572 573 574 575 576 577 578 579 (of 580 pages)
evil spirit i pray say no b side chick of d husband... |
Dem go pak people for Party tire oooo... go party for ijebu or ikorodu u go c people park wella for dere |
steal bawo... i think say she even cawi gun go rob am ni.... pischure wey no get copyright na him u dey shout dem steal. u trying to get er attention so u can steal her pussy too.. |
medallion |
happinesssssssss:mumu must u quote me if u jobless go to 1st, 2nd, 3rd, 4th and 5th service at Daystar Christian Center,, na south west i dey nd we dont use our self to play politics.... so if u are pained about my comment go 2 d nearest river and say some me death |
na una sabi if u like kidnap the whole north.... |
even if dere iz war people will still kip drinking. if d economy fustrate pple... pple wil b fustrating beer. |
116 bawo shey jamb no get age limit how e go take go NYSC maybe na Per time form e one use am apply for... Methuselah writing jamb.. op all iz well... came to check the 116 man only 2 c a boy putting on 16year old suit... |
Hh |
Coldfeets:B doing ya sef with 100milion if u give ur parent 10million u neva reward dem reach.. shey na d school Linda ikeji go she dey use reward her parent ![]() |
Greatzeus:how many door certificate don open for dangote or buhari, otedola, obasanjo ordinary Linda ikeji e no open door for her |
green onions bawo shey na indomie ni.... well RiP.. |
i think say na freeze daz y i rush in i guess i av to rush out |
we at d end of d world... Jesus don dey airport... na different kind of fools we just seeing everyday |
alaye na fake moni if dem use original moni na offa armed robber go come burst dem..... |
Na Gateway self to make d mata gel if moni come dey involved |
g |
afta u Don hit d jackpot you can't just get enough |
bleachers associations go start colet allowance... Toke Mqkinwa ET Al.... |
people chopping life publicity |
the Lord iz ur strength sha no try put hand for lion mouth |
congratulations Na small small u go soon Coley customize UEFA Champions League |
e go soon get alot of life like shekau wey no dey die... Dem go talk say Na breeze Dem catch |
so u wan marry am like dt? |
WASHINGTON —FacebookCEO Mark Zuckerberg got into an awkward exchange with a top Democratic senator on Tuesday when the lawmaker began asking him persbonal questions. During theblockbuster hearing on Capitol Hill, Sen. Dick Durbin asked Zuckerberg, "Would you be comfortable sharing with us the name of the hotel you stayed in last night? ""Um," Zuckerberg said before a long pause. "No."The audience and panel of senators erupted inlaughter at Zuckerberg's hesitancy to answer the question, but Durbin used it to make a point about personal privacy, which was the focus of the joint hearing between the Senate'sJudiciary and Commerce committees." If you've messaged anybody this week, would you share with us the names of the people you've messaged?" Durbin asked. "Senator, no, I would probably not choose to do that publicly here," Zuckerberg said."I think that might be what this is all about — your right to privacy, the limits of your right to privacy, and how much you'd give away in modern America," Durbin said. https://www.youtube.com/watch?v=rTIKWURvbQ4 source http://www.pulse.ng/bi/politics/awkwardness-ensues-as-top-democratic-senator-asks-mark-zuckerberg-if-hell-reveal-what-hotel-he-stayed-at-last-night-id8234892.html |
publicity stunt.... |
him people don follow am come visit with chemical weapon... e run for death wey dey him country still death no leave him alone |
okay for oshodi bustop put am for stealing mode... |
oga Na so court go award bail for dem... I Neva c any yahoo boy wey go jail.... daz y pple kip joining |
Tourist baba meeting people... E good sha so when u go back to Daura u go c people dey call and talk to... |
make I go call kamilu d electrician say vacancy Don dey for Nepa office... all d pole wey e dey climb without ladder. Na job wey get ladder b dix.. |
how can I search blue film? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 571 572 573 574 575 576 577 578 579 (of 580 pages)
