Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 566 567 568 569 570 571 572 573 574 (of 580 pages)
D guy just came back From Prison....Congrats our Lazy Yoot |
Make i go open Akant for Australia or Austria no one can restrict mai akant... |
They loosing weight like our president... |
which kin news b diz.. |
jack Bauer abeg epp uz rescue our nation too... |
if u lik go bring Obama mak e come hold dt sit e no concern me. i sha know say me am not voting aPc or PdP.. i will rather give my vote to KowA make e waste... |
can someone epp me remove her cloth. her face az nothing to offer buh i guess her body can help save a lazy yoot... |
i just pray dey serve him right... Dem fit talk say dem diagonize him brain say dem c say e gt pshyco leav d nigga.. cause diz country iz in soup i pray say e no burn.. everyone az dere own constitutions,.. constitution for d poor nd constitution for d rich. nd constitution for d foreigner |
Buhari before Election nd afta d Bank Loan e took.. Akant Balance.... i know say e scam uz but God dey...
|
Saraki nd d odaz storming d hospital like a Savior .. i just pray wen sarz arrest our lazy yoot we c person storm d police station.. diz country iz in soup i pray e no burn sha...
|
gh |
ggg |
Madrina? maybe she iz Mad... |
pipul dt chooses borno, adamawa, yobe, Kastina, Benue cos of redeploy Format i pity u.. ur case iz now different. |
Dollar equal 1naira.. i know some economics teacher will come nd be explaining wt we can nt feel d effect waz d excess please stop showing uz economy pishure we nid Economy visibility.. |
best of luck |
Buhari thank u our FBN reserve az grown. we no nid loan again b dt. abi wetin b d meaning of FBN.. FEDERAL BANK OF NIGERIA? |
gggg |
wu wan plenty for hell before.. na women lead alot of men to hell on earth and real hell e. g Evans, Abacha.. so iz not new.. |
e b lik say buhari speech don dey create job vacancy.. lazy yoot diz iz job for u dont wait for oyel money go and eat from CEMENT moni... |
one of our lazy yoot just won an award.. congrat guggi maine tank God u are not a Nigerian dem go don ask for ur source of wealth, blood moni, electrician wire, gee. you can not av moni in peace in diz country.. some wil even say vanity like if dem dash dem no colet am dey use am rent out... |
is a ganja planta... D best business so far.... i wish to start d business e gives sense to d one that lost there senses.... |
Diz one wey evribodi dey born twins.. No wonder Nigeria population sky rocket go 180million wey our resources neva reach us.. God this twins don dey plenty... Abegi ooo add to our resources |
Our yoot are jobless for real how dem tak like pics up to 1000plus in a Secnds abi na auto like machine e dey use ni... |
alot are mad but few are caged... diz kind man need God or good Torture at is dikson like using boiling to boil water and putting iz dikson inside the boiling water with d boiling ring plug to d electricity.. |
we are not seeing er clavage abi na carriage very well is not clear... we only seeing d front ogoh... |
blood of jesus... Lazy husband evriwhere u beta confess say ur ghana people send u Alomo Kasapreko na him ya husband dey use.. |
truly Nigeria Yoot are lazy shey e neva du ni... Even the stolen Maize news no trend up diz level.... |
we no c d front view wella.. please epp uz zoom it so we can see whats hidden up dere... |
All iz well |
Hmmm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 566 567 568 569 570 571 572 573 574 (of 580 pages)