Phones › Re: With True Caller, Is Our Privacy Really Secure? by inoki247: 7:13am On Mar 27, 2018 |
So tru kola dey monitor me.. |
Celebrities › Re: PHOTOS: Toolz Channels Cloepatra With New Hairstyle by inoki247: 7:11am On Mar 27, 2018 |
Wu b Diz... |
Car Talk › Re: Toyota Showcases A 2016 Camry Assembled From Plastic Building Blocks by inoki247: 7:08am On Mar 27, 2018 |
Yahoo boys cars available for una... |
Family › Re: My Husband Starves Me Of Sex – Pregnant Wife Tells Court by inoki247: 4:36am On Mar 27, 2018 |
This is wicked more abi na weak head more Dan young John.. U, 1 turn ur husband to baby making manager... |
Science/Technology › Re: Big Cobra Killed With A Gun In Toilet In Delta State (Photos) by inoki247: 9:49pm On Mar 26, 2018 |
Wu get d gun wey dem tell you to return any gun wey u get for ouse the iG is coming for you |
Music/Radio › Re: Wizkid Ft Terri, Spotless, Ceeza Milli – "Soco" (video) by inoki247: 9:47pm On Mar 26, 2018 |
Okay abeg wu fit epp me summarize d video na 2go mb I get.. Only for 2go.. |
Politics › Re: Dapchi Schoolboy ‘Pure Water’ Seller Freed By Boko Haram by inoki247: 2:57pm On Mar 26, 2018 |
Okay e go sell pure water for boko harm. |
Celebrities › Re: Adejumoke Aderounmu Celebrates Her Birthday (Photos) by inoki247: 11:35am On Mar 26, 2018 |
Okay.. Next |
Events › Re: Money Rain At Elvis Madu's Child Dedication Party In Owerri, Imo State. Photos by inoki247: 11:33am On Mar 26, 2018 |
Dangote pikin Don born no b yesterday dem du wedding. Abi na wu dey spray d moni.. |
Celebrities › Re: BBNaija: Dr Sid Reacts As Nigerians Stayed up Till 3Am For Khloe And Anto by inoki247: 11:21am On Mar 26, 2018 |
Like boss like worker.. Ur oga dey use quality time wey e supposed use give u quality beat.. U too dey use quality time wey u suppose use find beta lyrics.. |
Celebrities › Re: Adaeze Yobo Gets Provocative Tattoo Over Fight With Joseph Yobo by inoki247: 8:09am On Mar 26, 2018 |
So yobo abi yobe Don retire to epp you clean d tattoo |
Celebrities › Re: Vincent Idowu, Tboss' Father Marries New Wife In Edo (Photos) by inoki247: 8:07am On Mar 26, 2018 |
Okay.. Okay bbnaija celeb on their way..... Abeg wu get d iV. |
Phones › Re: Apple Launches 13 New Emoji To Aide Communication With Disabled Friends by inoki247: 7:44am On Mar 26, 2018 |
At last the deaf and dumb can interact fluently, the cripple can work.. Oyinbo dey try sha.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija Anto And Khloe Return To The House (watch Full Video) #bbnaija by inoki247: 7:35am On Mar 26, 2018 |
The joy of their Akant. More scam sms loading.... Legal scamming |
Career › Re: The Key Differences Between A Chauffeur And A Driver by inoki247: 7:27am On Mar 26, 2018 |
Okay. Chopper and butcher nko? |
Education › Re: Woman Recounts How She Almost Lost Her Two Kids From School's Negligence by inoki247: 5:42am On Mar 26, 2018 |
U 1 sue d teacher abi u want make we epp u beat am which one du want... Choose. |
Science/Technology › Re: Elon Musk Deletes Telsa and SpaceX's Facebook Page by inoki247: 5:43am On Mar 25, 2018 |
village people e Don du now u wan make e go broke like otedola ni.... |
Business › Re: Femi Otedola And Lil Kesh Do The "Shaku Shaku" Dance At Fatima Dangote's Wedding by inoki247: 2:44pm On Mar 24, 2018 |
D guy b like boss adopt me ambode Don adopt my oga. Abg epp my own carrier too make i dey sing fada fada |
Education › Re: Ogun School Where Pupils Learn Under Mango Tree Despite N30M Allocation by inoki247: 7:46am On Mar 24, 2018 |
Okay... Maybe 30million to buy sand and level the floor.... |
Webmasters › Re: Mark Zuckerberg Replies; “we Don’t Deserve To Serve You” by inoki247: 7:04am On Mar 23, 2018 |
All is well. Stay strong mark na the storm wey Ur village people pass you be that... |
Car Talk › Re: Flash Back 2006:Mazda Destroyed 4,703 Brand New Cars After Cargo Ship Accident by inoki247: 6:55am On Mar 23, 2018*. Modified: 11:10am On Dec 15, 2019 |
Na only Nigeria dey buy car.... Dem fit sell am to Libya too. |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji And Her Father Head To The Cinema (Photo) by inoki247: 8:27pm On Mar 22, 2018 |
As I c head.. I think say she dey give some head ni... |
Education › Re: Jimoh Khairat Emerged 3rd Position In The Commonwealth Writing Contest by inoki247: 7:49pm On Mar 22, 2018 |
Na she write d dapchi stage play. Thanks for the story.... |
Crime › Re: Mum Uses Four-year-old Daughter As Collateral For N100 Debt by inoki247: 7:37pm On Mar 22, 2018 |
For which bank.. That bank need to be investigated for child capitalism... |
Politics › Re: Interview With One Of The Released Dapchi Girls (Video) by inoki247: 3:18pm On Mar 22, 2018 |
Wu Don watch am. Na English she dey talk? |
Politics › Re: Adebayo Shittu Owns 12 Houses, 25 Cars, 93M Printing Press- Victor Oluwadamilare by inoki247: 2:28pm On Mar 22, 2018 |
E nid am e go dey use am connect with networks |
Sports › Re: Pierre-Emerick Aubameyang Flaunts His Supercar Collection Worth N413m by inoki247: 2:05pm On Mar 22, 2018 |
Sha buy goal with moni too so arsenal go win premiership this season |
Car Talk › Re: Toyota To Unveil The New RAV4 At The New York Auto Show by inoki247: 7:19am On Mar 22, 2018 |
Let me order the tire.. Till I can afford the engine. |
Business › Re: 3 Online Businesses That Can Make You 1 Million In 6 Months by inoki247: 4:42pm On Mar 21, 2018 |
G.... |
|
|
Christianity Etc › Re: Bishop Oyedepo Preaching Near Devils Shrine In Sango Ota by inoki247: 12:55pm On Mar 21, 2018 |
I no c d devil na.. Abi na name of street? |