Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 580 pages)
Ndenomy:Whether is Cited or not the calculation works.... If you check 2026 calendar that one Ramadan too is also dere we are no more in stone age.... Once things align and happens at the stipulated date that's not prediction anymore cause is accurate.... So why stress myself when I know technology will give me an accurate result and it won't be will it be tomorrow or next tomorrow anymore.... |
MadPolitician:As Diamond no dey dere why lie to f**k shey he dey different from Yahoo boy that lie to obtain money from the White or the hungry girls that takes money as Come over from Men... Na the same category Dem dey... |
Ndenomy:My Calendar have been showing me this since...
|
Lol technology don make things so easy technology don calculate am down already the thing don even dey show for normal phone calendar since.... |
Lol u don't need to promise anybody what you can't give cause u wan f**k... His not different from Ladies Wu request for T Fair and not show up.... Fraud is fraud lying to obtain p***sy.. I don't know when P***sy.turn to wetin fit dey mak men misbehave like drugg.... |
Lol |
Lol |
Lol Former ones are for Public holiday announcements most especially that Aregbe... |
Lol |
Joke Section abg ... |
Lol Wu dey near SoL right now... nA dere almost every rug puller dey launch coin now... |
Lol person no fit du Throwback on Tuesday again |
Lol |
Safe trip to una... Be like na only work we come du for this world... |
The way all this Farmer around me dey lament I don't even understand again.... |
Sharia Loading |
To Live come hard pass to be Born |
Na Cannabis jarey mak Dem rest.... I even think say na Dem Coke untop Weed na him Dem dey form strong man on..... |
Lol na everything this UK people dey set Ring light for bunch of Noise makers... Report any scam avenue to the authority instead of coming online to make noise... They're not even up to Indians or Chinese in UK buh na dem mak noise pass... Always trying to monetize every situation.... |
Lol Dem go hustle ni... |
Na time for the Alcohol crackdown too... Before everybody for Lagos loose dere kidney... |
At least the Fintech are more reliable than our traditional bank.... Jus dat they're not safe from hackers just like the way Crypto platforms too are not safe from hackers like the recent breakfast wey Bybittt colet.... |
Hmmm people doing stuppid things to survive.... I jus hope when he dey here he wasn't harassing small small boy's... |
Lol people dey carry witchcraft case go court or what.... |
Ok... Make Una no use my Money settle Case oh... |
Omo... May we not waka at the wrong time... After dere Video don circulate all over the Internet and with wrong tag aw Dem wan take re arrange dere image wey SM don change for dem... |
Lol Food no scarce na money to buy am scarce.... Bkuz I Neva enta market for once make everywhere dry like say Lockdown dey na money to buy what you want no dey mk Dem bring down inflation nd deal with insecurity mak people fit go to farm more... |
Mentally unstable man run after the act.... Mak una dey play.... Wu run this script.... |
Lol Matching Outfits as usual... |
Lol |
Lol some people go still waka go apply as Raggae artist... |
Lol please tell me again what's even easy to get.... The same way you're in need and in search of the Job is the same way millions are applying all over the world.. This isn't a Job only Nigerians will be applying but open to different type of nationals also so how do you expect that to be easy you're not applying in your state Civil Service nor as ur country Federal Civil servant.... The amount of people applying for a Remote Job are more than the amount of people applying for Job in ur country.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 580 pages)