Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 580 pages)
Lol Garri no dey du advert this one wey dem dey advertise Visa shey dem no see enough customer for that side ni.... |
Lol nothing new 80 percent of Nigerians don dey by pass no be today including Alfa, Pastors people meant to lead by examples and preach Morality.... |
Lol this one na partnership crime business with different countries... |
Lol Leaders of tomorrow are not different from leaders of today dey might even be more brutal... |
Kobicove:Lol what if his all this Itel, Techno, Infinix brand that app just pop up and install himself on the phone... You can't be using all this brand and put yourself in list of people using good phones... |
Lol all this people are not enlightened enough or what Use good phones with good security and enable two authenticator on all ur chatting app... And if is the number that was hacked and not his Chatting app is somebody close by hand work cause your phone number must be switch off before your number can be regenerated by the service provider.. |
Lol Una no read the script say una go kiss nd make it look real no be Bollywood or Religious Movie u dey act so let us rest.... |
Lol every living things in Lagos act weird and aggressive.... Na why people living there are always aggressive.... The Picture come look like Meme the big hole come be like Mouth and the two natural hole dere looks like Eyes..... |
Lol the News looks like Prank.... |
Lol you people are madt imported rice 1 cup 270 local 250... Why not jus go for imported den.... Beans wey we no import cost pass Rice wey we dey import.... |
370k ask him where he put the money large sum don follow Hotel, Clubbing, Drugs and patronizing hookupp babe.... |
Lol 20naira can't even buy Pure Water this News looks like all this Opera News, Phoenix app and Bloggers News for traffic.... |
Lol people be filling case any how why go where ur Case no get Jurisdiction.... |
Lol she go hire egbon adugbo.... |
Lol Lamentation go full this thread.... |
Lol at least NL dey help him promote him song maybe he go blow pass Dem Dbulll... |
Lol everybody with wetin dey mak dem happy.... |
Lol if dem use this Banana chewing gum lure person that means the person no get any single level chewing gum of 2 for ,50kobo for that matter.... |
Lol na the whole community Dem go pack.... Just packing without any rehabilitation packing like they've target.... |
Lol I thought night raid has been banned or na untop SM Dem ban am not in real life.... |
Lol why not take your case to Court instead of all this SM alarm... |
Alot of monsters and weirdos out there.... Workers from the pit of hell make God not let us jam am...... |
Lol Lagos home of anything Bitter consumption jus mix any concussion together Lagosians will consume it even most of the drinks in the Club there to Beer are fake u go drink u no go high.... No wonder the thing starts from Lekki nothing wey doz one no fit consume because of Sex..... |
Everything na for SM content now . To know real story come hard.... |
Make dem dey enjoy they don't av energy to fight bad Govt or Bandit.... |
Everybody's a billionaire in that part dey are immune to Ebinpa wa.... This looks like a Fake News from Ibadan expressway...... |
The comment jus dey crack person up.... |
Lol Otilo after scamming people to pay and use Tron to attach derr address.... People will learn the hard way Crypto is the the only way people can be scammed and won't know where to go report ![]() |
Smartcitizen:Yea na so una dey cap Jargons he go enta by 2027 una go look for another excuse or blame INEC no be u guys always shifting goal post,... |
Ok buh the guy is still looking fresh at least dem suppose don reconfigure his face and also shoot one leg.,. |
Because he didn't vote for the Governor The Governor is playing dirty Politics, The Governor is a tribalist, invest in Enugu at ur own Peril, we need to go back home ![]() Sanwo Olu of Enugu State Continue |
Una problem... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 580 pages)
