Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 580 pages)
Lol mak una dey play... |
Lol the parent will wait till Late hour rush NIMC staffs will now use that avenue to start ripping and tasking Dem.... |
Lol una go dey alright.... |
Lol Dem fit later say na prank or Dem hack dere SM... |
Lol at least they can enjoy more... You wan become a woman buh u no wan colet wetin Dem dey colet... |
Where the video., |
Dem no kill person... Everything looks strange or like Miracle to Nigerians... What I'm seeing there are like Couples that've become buddies gisting.... |
Why will someone not shoot anyhow in that side because people are not safe people don't know the difference between Law enforcement agency and Kidnapper they all operate the same way.... Maybe they should legalize Gun people will start protecting themselves.... |
Why are the OGs all having Kidney problem.. ... Alcohol is deadly if u come dey consume Naija own wey fake full everywhere ur death go be X2.... |
Hmmm.. If no be say Dem say mk we no mock the dead... Una go ban Night operation online go dey du different things offline.... Nigeria is the only country if u follow wetin d security outfit put on dere page u might end up been dead or land in jail... |
Lol so dere ID card is no more a warrant .. Different Law for Different citizens.... |
Lol SM dey high like drug na why people du Alot of things on SM that leads to death.... |
Ok... My people hardly go near something like this even in Nigeria na Foreigner dey come mak our people go mining... At least our people are safe from SA people this time... Money chase is a Universal Language see as different people different cultures come together in other to get the bag.... |
Lol no be him start the ban.... |
Lol any kidnapper, Terrorist or Bandit should be shot at sight if that's not in the law is useless... No terrorist, kidnapper or Bandit should be taken to any Prison or go through any court case.... |
Lol Dem go dey manage OnlyFan nd Pornhubbb |
So in one word now FG is bombing Bandits anyhow if a coordinates shows you're in the mindst of civilian you will be bombed together.. |
Lol Court case go still show... |
Lol to the East when South South turn East... |
Lol some don go Crypto already so how did u want to run it.... Most of the Ponzi scheme owner na Crypto or Web3 or Mining in disguise Dem dey use.... |
You will hardly hear about all diz States like dere Governor's are empty... |
Lol that's to say Awon Omo Beta don arrive finally.... |
Lol the Alcohol turn him to the GCFR of dere country.... The Prisoners might start Preaching about Grace ![]() |
Person wey Dem suppose call agbero for make dem beat Sense into.... Can a Nigerian in Nigeria misbehave like this wey our officer no go start with slapping nd beating.... |
Lol maybe Argument between Owner and Middleman... |
No need for our Politicians to go UK and get arrested.... nA to jus dey look for poor person to buy at cheap rate.... |
Lol so who gets Cinema open am for Charity sake... No be wetin go pay him and du more Better PR Cinema owner go pitch dere tent with... Open your own Cinema and start showing anything and give Dem all more Playtime and even add YouTube video join too to change the narrative.... |
People wey Dem suppose kill immediately.... |
Lol Life goes on after few days .... |
KendoRide:Lol Electricity can't be ur only Reason for relocation or you will not eat he needs Permit if he doesn't want immigration problem and that alone will cost him $1500 to $2000 they will take it in Dollars and not in Cedis from him... That same $1500 to $2000 will give you good 5kva Solar system so how will u make electricity your reason.. |
Tomide007:Without scholarship most of doz schools up dere are not for struggling person.... |
Lol Mostly Private schl student Public School is gone.... And also most of dem derr Parent can afford the Japa fee.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 580 pages)