TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:53pm On Aug 10, 2020 |
Baba4kinatu: How because Laycon impressed me despite having a favourite. I am a realist and not a delusional follower, Sorry K |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:51pm On Aug 10, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:47pm On Aug 10, 2020 |
ntyce: She doesn't trust Kidd It is better she even picks Prince than this Laycon boy, even if she no trust Kidd Is Laycon the only man in that house? Borrow Prince or Neo, even Tricky or Praise dey. My own is, make she no just dey unfortunate. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:46pm On Aug 10, 2020 |
Baba4kinatu: Guys i am not an ICON but with this singular act that Laycon is showing now, it is worthy of someone that should win that 85m. This laycon amaze me tonight Which singular act? Una go just come here dey type nonsense finish, then after one week of pretense, you will say, "I am not an ICON, but this singular act Laycon...." Blah blah blah. Which act? Abeg shift o jare |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:44pm On Aug 10, 2020 |
If Erica picks Laycon today, walahi, I dey comot hand from her matter.
This is bullshittt abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:40pm On Aug 10, 2020 |
firJ: Erica! Erica!! Erica!!!
Respect your self and let my boy be o, don't be unfortunate as to call his name, don't confuse him any further.
stick with your fuckmate Kidd, you two can have limitless time to Bleep like rabbits, that's your own problem o. Tell your useless boy to stop hustling DHOH post with her. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:38pm On Aug 10, 2020 |
Hope say this guy no dey hustle DHOH position  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:30pm On Aug 10, 2020 |
Eeghe time to soak chaplet I
Dem don declare Erica HOH
See as Vee, Nengi and Tolani rush to hug her |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:28pm On Aug 10, 2020 |
RedDistrict: Erica stopped at 17 na abi wetin be the confusion again 18 or 23 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:27pm On Aug 10, 2020 |
homesteady: Big brother watch the video and reply na...  As in I no even understand |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:26pm On Aug 10, 2020 |
Haters have been insulting the Wayas, calling them bad energy, person even talk say na Erica give Kiddi bad luck.
Make una come talk una rubbish now. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:22pm On Aug 10, 2020 |
kendrick93: Exactly.. Unless you're glued to your screen 247, no work, no going out, chances are you will most likely miss it I was not even watching the show when he said it, na from Twitter I see am, then, Nairaland confirm am on this thread. So, before you begin dey think say you get work pass people wey know wetin happen, na just because you no dey update yourself |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:20pm On Aug 10, 2020 |
kendrick93: You must be joking if you think that's what caused his exit.. How many people even watched that scene to hang onto that comment? Enough people, there was an entire outrage on Twitter, that included some celebrities even Someone like Eeghe that gave him 4k SMS votes the week before, did not invest in him anymore. E follow join for wetin drag am down. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:16pm On Aug 10, 2020 |
RTSC: It's the handwork of his village people.
Person cannot play with igbo girls again?  Na him votes he use play, make e go house enjoy himself. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:13pm On Aug 10, 2020 |
Estellar: Tochi said that?? Disappointing Na wetin mess am up be that. E get some talk wey you no suppose talk on the show |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:09pm On Aug 10, 2020 |
Eeghe: This actually made people feel for him (plus his hustle) but he said something on this show that tied many voters’ hands. He did it to himself finally. I am sure he already knows. I swear, that nonsense Igbo girls and money talk just mess the guy up. Next time, he go think four times before making such idiotic generalisations about women of his own ethnicity, or women at all. Cc RTSC and QuietHammer |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:36pm On Aug 10, 2020 |
Na wa o
Biggie, small whisper you collect all my people money?
See wickedness |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:35pm On Aug 10, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:33pm On Aug 10, 2020 |
Eeghe: I wasted my fingers typing before seeing this post! Lol Who are you?  LOL Your contribution dey appreciated, anyhow. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:02pm On Aug 10, 2020 |
Eeghe: To be fair on stephleena she always wanted Laycon as a winner and wanted Erica as a sort of pure natural body escort for him I saw her struggle when Erica “sinned” and I was not surprised at all that she bailed. It’s totally fine too. That said, I am a bit more comfortable now. I was worried somewhat before at our BBsync  I noticed it too. I like as she don go where her heart recommend, make we take census, know who dey our corner. Wetin I no like na the misinformation. Livelymatilda, abeg take am easy with Steph, she no dey Team Erica again, make her past utterances dey forgotten. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:46pm On Aug 10, 2020 |
zicoraads: Kidd and Erica might just end up surprising is all. But as it is, I respect the choices they have been making so far.
I feel it is not sensible to even commit to a relationship in just a few weeks of knowing someone.
Most of us are not just used to seeing a lady kiss and have intimate moments with a guy, without outrightly professing love, so this is strange for most people. If she was a guy, it would have most likely come across as normal.
The two of them are happy with what they have going on. If in the future they decide to define it, good. If they decide to exit the house and define afterwards, still good. If they exit and decide to not continue, it will even be better that they never started one in the first place.
Love them regardless. Two beautiful flawed souls. Thank you for your maturity. If only more Nigerians reasoned like 21st century adults |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:44pm On Aug 10, 2020 |
Jackson105: Privacy in the HOH suite! 
I just wish this slut get pregnant on the show  Billionaire Baby? Linda Ikeji is not ready for the flex  This thing dey pain una die sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:42pm On Aug 10, 2020 |
These ones no sabi National Anthem.
Shameless. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:42pm On Aug 10, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:41pm On Aug 10, 2020 |
Lazyyouth4u: They all think Neo and Vee’s relationship is genuine  E funny me too. Na only Laycon no follow think say dem get real thing. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:39pm On Aug 10, 2020 |
Lhimeet: Our parents for no born us na
This thing no be talk sha. My opinion You no need commitment to born pikin. Anybody fit born pikin, so, na your own opinion no be talk. Wizkid get two children, commitment no stop am. Na from play people fit get lasting relationships, na wetin most of una no dey understand. Make people just dey vibe, when time come, if dem see say dem truly like each other, then, they make it official. But, putting tags dey put pressure on many people. Na facts be that. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:35pm On Aug 10, 2020 |
Lhimeet: I no wan hear you talk say Laycon no dey intelligent again o. You don admit am  I no admit anything. The person wey I quote call Laycon intelligent, so, I dey ask am based on him opinion. Laycon never talk anything wey normal people no suppose know, to the best of my knowledge. So, if na wetin una dey call intelligent, I dey very concerned for una. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:32pm On Aug 10, 2020 |
If more people dey enter relationship like Erica and Kidd, with the sole aim of enjoyment, instead of looking for commitment, more relationships for dey successful
Na when you enter, and by Week 3, you don dey talk about how una go send una children go Loyola, and how una go dey share house bills, you go come dey fear, dey pressure yourself, before you know it, everything don spoil. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:27pm On Aug 10, 2020 |
Jasonteague: laycon is brilliant and intelligent, forget his mode of dressing and looks . The guy got content. Its just so sad that people like Erica don't see the potentials in people like this. There are also potentials in Kidd too, wetin dey worry some of una? If Erica no like the potentials in Laycon, another person go like am. Na everybody must like intelligent people? Stop harassing women for not liking your preferred guy, na so life be. No be everybody you like go like you, e get women wey turn down CR7 too, just like CR7 for don turn down women. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:25pm On Aug 10, 2020 |
Nice Diary Session from Laycon. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:23pm On Aug 10, 2020 |
Simran94: After that, they both went to the garden later to talk again It was after the second garden talk that they hugged, na that second round after the Ozo discussion, na im dem agree to stay friends, na that one I dey talk of. Wetin you dey talk of again? Dem begin the discussion for garden, Ozo call them for meeting, so, dem no finish. When dem finish the Ozo meeting, dem go garden ro finish the discussion wey Ozo interrupt, dem cone agree say she go keep her distance, dem come hug. Which other garden discussion dem don get since then? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:20pm On Aug 10, 2020 |
Laycon with the best answer for that relationship question
"Everybody is catching cruise and having their fun for now"
Some people don wed Neo and Vee for this house for their mind. |