InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 90 pages)
ItsCookie:LOL Be like na only for here dem dey defend. Na cruise we dey cruise on Twitter 10,000 new followers on Instagram in 10 hours, over 3,000 comments on her last post 4 hours ago. Don Jazzy still dey hype our babe. Make she dey kpansh dey go, we support her anyway. Konji na bastard. No Leave No Transfer ![]() PS: First and second pictures are for emphasis on engagements. Make una understand how engagements dey work.
|
fitzmayowa:We watch. Correct entertainment. Like 2 bed actions in a space of two days and more to come, na correct lockdown be this. |
legitnow:E no long reach like that my guy. |
Iffa hear say no be first stage of nack be that. Penetration dey, na wetin dey penetrate we never establish. Konji on the beat |
Ass so fresh, Jack release our name to trend on Twitter once again ![]() Content Queen ![]()
|
Prince currently collecting massage from TolaniBaj, after carrying he and Nengi's imaginary relationship on his back all day |
Ambber:Yeah. She just took her slip off halfway, be like she dey wear one of those bodysuit lingerie things |
topboss:K ![]() |
"If it was Nengi...." ![]()
|
topboss:That's his business. That ass is about to get her massive followers. We appreciate Kiddi's efforts ![]() |
ArchAnge1:Which linger? As soon as it rose, they even stopped kissing, and he covered it. Wetin be the linger there? ![]() In fact ehn, make una enjoy the agenda. |
Housemates awake, playing cards, eating, gisting. The excitement from the first eviction night is still high. |
Dansuqi:You don dey see her for dream ni? |
MadeMan01:Exposed ass without panties= Fingering? If no be say porn don scatter your mind, why you go dey jump to that kain conclusion like that? Which hand Kiddi dey use finger her? The one wey e been dey use cradle her head, or the one wey e use grab the yansh? How you even know say the yansh no get panties? You never hear of G-string for your life? Posting false information is against the rules on Nairaland, hope you know. |
MadeMan01:Fingering for where my guy? |
BrightO don show, to collect data for his next seminar |
Kiddi to Erica: "Do you like small guys?" Erica: "I like a guy that is big, that can hold me like a baby" Well, that's that on that |
Neo, Kidd and Ozo outchea talking about Lilo and Ka3na's evictions like say no be dem spearhead am ![]() |
thatigboman:Na these ones go the last meeting for BBN 5 men. Dem understand Bro Code. Even Kiddi discharge him 4th side chick, to save his guys. Dem suppose sanction Tochi for him rubbish choices. |
aduntemi:Nah, he been talk say he go clear the matter during his Diary Session this evening, no be Ebuka ginger am. |
I don laugh finish. However, the conversation ended on a good and respectable note. Laycon has offloaded his heart, without dillydallying about Erica has acknowledged his feelings, assured him that it is not out of place, and told him she would like their relationship to remain cool, without awkwardness. Laycon was brave enough to confront his feelings, and I hope he has found peace in his heart after her response. All round, good entertainment. I no dey like plenty English, so e hard me to write this thing, but e no for sweet for pidgin. |
Neo don siddon God go punish these guys Ozo, Kidd, Neo...God go punish three of una |
MizzD:Very awkward. |
Laycon to Erica, "I fancy you" We all know wetin do the last person to 'fancy' a girl |
Kiddwaya don come remind Erica say dem never evict am |
Erica don dey touch Laycon face BrightO advise dey work. Progress! |
Enchantaurl:Men no dey abandon men for important moments. Two guys fit dey quarrel, but if important thing show, dem go put aside the quarrel, work together. E dey hard for women to drop their ego, to work together. Na the problem be that |
Hazardfan1:It can't even happen. She does not have a strong enough fanbase to win, and she has not made connections with the right people for their fan bases to support her in the event of their eviction, except na Tochi 1.87% or Tricky 1.4% people wey go help her win. Even pity votes no fit move anybody reach that point. |
Una wey wan know how Kaisha dey safe
|
PercyJackSon007:She no fit pass Erica. Erica engagements alone mad. In 2 days, she has gotten 30k new followers on IG. Na Erica news dey get the most comments on BB page, her pictures get the most likes. Erica trend on Twitter so tey some haters go report her name as spam. Now, she no fit trend for Twitter Nigeria again. Dem dey fear trending housemate reach like that, na so you dey know a true force. Once again, Nengi no reach to pass Erica. Take it anywhere. I tell person some days back, say her best position na 3rd. Wetin we fit witness na repeat of Efe, Bisola and TBoss. |
Praise no go fit quarrel for this house again If e talk too much, dem go remind am say dem help him life ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 90 pages)


