₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,829 members, 8,432,805 topics. Date: Wednesday, 24 June 2026 at 10:14 AM

Toggle theme

InSanety's Posts

Nairaland ForumInSanety's ProfileInSanety's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 90 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:33am On Jul 26, 2020
Kiddwaya and Wathoni 20 seconds kiss


Sponsored by Nengi
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:28am On Jul 26, 2020
If una know as billionaires games dey go, you go know say wetin Kiddi get for mind no pure at all.

Nasty modafuckers
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:26am On Jul 26, 2020
Kiddwaya initiating the Truth or Dare we all deserve.

Hope say una full generator. Wild night coming up
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:18am On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Laycon is trying too hard to be relevant.. make e calm down small.. it's looking like he's forcing himself on people.
Make una free the guy abeg, e try. If dem no wan rock with am, dem for clear the guy


E rock better yansh this night, give him his accolades. Neo and Eric wey dey form fine boy, no see that kain yansh rock
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:16am On Jul 26, 2020
Anybody wey talk say na Erica dey follow this guy again, I go know say dem no dey watch the show.


Speaking of interventions, dem still set talk, Ozo carry himself come meet Nengi, dem chase am comot
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:15am On Jul 26, 2020
Erica don go meet Nengi to ask wetin make she no dey follow her talk again

Nengi say na because she dey always dey with Kidd and she no wan intrude. Erica say no be so

As dem dey discuss, the culprit, Kidd come meet them.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:13am On Jul 26, 2020
Based on Nigerian trends at the end of the party, na una Top 2 rockers be this

Anything else na after thought

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:11am On Jul 26, 2020
Erica dey follow Ozo dance, Kidd come scatter the dance. I no know why this guy just dey monitor the babe

Ozo come leave her

Bright want enter, but Laycon come rescue him sister right on time, fear evangelist wey remove shirt.


Party don finish
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:07am On Jul 26, 2020
BrightO don comot shirt

Pastor where?
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:05am On Jul 26, 2020
Erica trending in SA

Na she get this night

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:04am On Jul 26, 2020
Erica and Neo whine reach ground, Kiddwaya just appear to regulate proceedings
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:04am On Jul 26, 2020
Comprehensive list of babes wey Laycon don rock so far:


Nengi x7
Ka3na x3
Erica x2
Vee
Wathoni
Lilo

....and counting o
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:59pm On Jul 25, 2020
I hope say all those people wey been dey pity Laycon before still dey watch o


The race is not to the swift
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:52pm On Jul 25, 2020
Laycon eating good tonight

If you no dey watch, you dey miss
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:41pm On Jul 25, 2020
Erica dey give Laycon

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:39pm On Jul 25, 2020
Ayotheboy:
It's because of the party vibe, she might still talk about it later
Sure

I like as she no gree the thing ruin her vibes
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:38pm On Jul 25, 2020
Froshloaded:
Tolani don chop kiss from kiddwaya na why
Dem no kiss

He bury him face for her hair. E surprise me say una think say na kiss
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:37pm On Jul 25, 2020
Beorn:
It was intentional!!
Very intentional

The guy been wan test the waters. She come set am straight
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:36pm On Jul 25, 2020
A forgiving babe

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:25pm On Jul 25, 2020
Brighto wan rock Erica, the babe push am comot grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:22pm On Jul 25, 2020
Erica oooo

Kill us

Finish us

Jesu!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:21pm On Jul 25, 2020
MMXX:
waya Don wire Breàst
The babe vex sha.

Tolani gats follow her talk to calm her down.

Who been dey call this babe olosho?
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:19pm On Jul 25, 2020
[quote author=ChristoBam post=92109204][/quote]Trends for "You", is tailored for " You", it is not General trends.

Go change your settings to see actual trends.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:17pm On Jul 25, 2020
The show still dey get technical issues.

Bad sound, DJ system no dey connect to house system.

Meanwhile, food for some people...

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:10pm On Jul 25, 2020
ChristoBam:
Ode Laycon was number one trending for long.And it's still number 3.
Abeg post your own trends

Where Laycon dey for Top 3?

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:08pm On Jul 25, 2020
Kiddwaya dancing with Lucy

Such a nice guy
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:07pm On Jul 25, 2020
Duduke for club

Na wa
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:01pm On Jul 25, 2020
ChristoBam:
Laycon trending on party night. You can't beat this lol.
at least 7 housemates dey trend.

So, wetin dey happen?

Una dey talk "You can't beat this", like say na only am dey trend

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:41pm On Jul 25, 2020
Ozo don find Erica

Correct grinding
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:36pm On Jul 25, 2020
Ozo just dey rock everybody
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:32pm On Jul 25, 2020
Party don start

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:18pm On Jul 25, 2020
Nengi dey shake yansh

These phones just dey distract them

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 90 pages)