InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 90 pages)
ArchAngeI:He said Japan, she was turning, he now said, Tokyo. Na Trikky no talk am well. But she had not said wrong when he added Tokyo |
eleshin:Dem go still lose, anyhow |
Eeghe:She no wan collect her L in peace Pesin wey no get sense, e dey do me to go drag her mumu wig comot from her head. |
CallMeAthena:No mind dem Nengi team Because dem dey lose, na wetin make dem dey find who go lose with them. |
Where will the next Okynoics take place? Dem say Japan, come add Tokyo. Ka3na no free, say dem for talk Tokyo, no be Japan E don cause quarrel. Dem get that point abeg. |
Dorothy dey enjoy as she dey pepper Nengi team, I dey follow her enjoy am |
stanisbaratheon:Punish you back, baggar! ![]() |
This fake Britico babe no sabi pronounce 'McIlroy', shame. |
I don tire abeg. Anybody wey dey do updates free for this place dey try. E no easy to type. |
Both teams are level for now, as in, dem get the same points |
TeHow many players make up a professional volleyball team? Answer: 6 Tricky Tee is correct |
Peachescream:Comprehension na serious problem for Nigeria Na wetin make I dey like type in pidgin, because I notice say Nigerians no too dey understand English |
Team Nengi question Which club won the inaugural edition of UEFA Champions League? Why UEFA boy never answer am sharp sharp? Finally Ozo answer: Real Madrid Correct |
Team Wathoni question What is the name kf the four most important tennis games in the world? Grand slam or Tennis World Cup? Answer: Grandslam Team Wathoni dey lead |
Team Wathoni How many rounds exist in a professional boxing round? Answer: 12 rounds. Correct Na Kiddi answer am, as e don snap with AJ before, e go know |
Team Nengi question: How many players are on a basketball court at the same time? Ans: 10 Kaisha say e no correct, but na she no read am well. Dem dey correct |
Team Wathoni Which country did basketball originate from? Answer: USA. Tricky Tee answer am Correct |
Team Nengi's turn Which short is a term called "catching a crab" used? Rowing or Diving? Dem fail am |
Tricky Tee answers for Team Wathoni Which of these players has never won Chanpions League? C. Ronald Joe Gonez Zlatan Ibrahimovic And: Ibrahimovic |
Ozo answers for Team Nengi Which football team plays their home game at Santiago Bernabeu? Real Madrid. |
stanisbaratheon:God punish you! ![]() |
All na the same thing |
EwuGambia:Na Sports Trivia, make e no vex When dem dey find rappers, dem go call am. |
BetWay Sports Trivia Two Teams White Black HoH go be team leader of one team, Deputy go be team leader to the other team After dem don share them, dem go go outside to start game Team's go get chief speaker, na one person per question for each team. Teams go choose who go dey answer for their team Nengi open show to pick Ozo Wathoni- Prince Nengi- Neo Wathoni- Trikky Tee Nengi- Eric Wathoni- Kidd Nengi- Praise Wathoni- Bright Nengi- Laycon Wathoni- Dora Nengi- Vee . Wathoni- Kaisha Nengi- Tolani Wathoni- Erica Nengi- Lilo |
Na this Tolani una talk say be Americana? Wey her accent? |
Bright and Tolanibaj still dey gist Na my ship be this- BriBaj See as Bright don fine for my eye, o make sense gan Brief don show |
Once you go BBN, na so dem go dey pull out your family history So, na Kidd papa teach Hushpuppi work
|
Tolani say she been like Diane Bright say e been like Tacha. Titans, na your guy be this, make una come through for am |
Make una see Ebuka
|
E be like Eric don dey work for Big Brother before, the guy dey always drop confidential information about the show. |
Ujay01:You sabi |
Lazyyouth4u:Na wa Make she go Ultimate Love next year, if na man she dey find. If not, she dey alright. See Kaisha no even get time, she dey promote self-help |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 90 pages)




