InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 90 pages)
Nengi say na Mercy Johnson be her best actress Wathoni mention Adesua name, come say she dey film with Toke and Tobi (na Sugar Rush she dey try remember) Dora say dem still dey do local movies for East and e still dey sell Wathoni remember say na Sugar Rush Praise dey beg Trikky make e come gist with them |
E be like some people dey see Nengi for dream. Anyway Nengi and Dora dey gist, make e no be say na only man dem dey drag. |
darmostic:You are messing with billionaire money, my guy. |
Eeghe:This announcement na for people wey like ship If na fight carry you come, no worry, nothing dey happen. |
If you no catch billionaire son for Biggie house, wetin you gain? |
Kiddwaya dey cut chicken, dey feed Erica |
Should:No dey use me joke. If I send you aza, you no send me money, I go track you ![]() |
Praise dey calculate him pikin birthday e be like, so, him birthday na 2 Monday's from now E fit dey house to celebrate the pikin birthday with am. |
Myway20:I no dey collect hailing without money my guy, ask me for account details |
Who talk say Eric dey always dey near Lilo? He dey near Kaisha now If e know say she use Love Machine for night, e for shift small |
Erica dey complain say people dey look Nigerian movies as jokes and she no like am She wan dey act correct movies for industry, win awards, dey respected, make money Kidd say make she no chase money, say money go reach her corner when time come She agree. She continue say, she wan invest in real estate, she still dey talk, dey chop rice and vegetable with Kiddie She say she wan work with NGO too....the babe just dey drop portfolio for potential investor |
Erica and Kiddwaya dey chop rice from one plate |
Prince dey lie down on top Lucy. |
GrammarChecker:my guy, how much you say dem dey pay you for this work? Make I know wetin I go charge for updates |
Rossycee:You sabi |
Laycon dey front of Ka3na and Ozo, dem get gist. Nobody don ask for my account details. Issokay Make una know say my head no too correct. My moniker no be joke, I dey craze Anyway.... Laycon dey list all the rich people wey don dey this world. Rockefeller hold bar, but nobody reach MansaMusa Neo tell am say, my brother, we just wan hold bar wey we go use help ourselves and family. We no dey drag space with those ones. |
Vee say Magodo is old money Lagos people, pliz confirm. Somebody else argues Ikoyi is old money. |
Housemates dey parlor Prince say e hear say Lagos houses no too expensive like Abuja own Dem dey mention some places for Lifecamp, like estates Dem say na where your work dey you go stay |
ArchAngeI:E sweet me die |
As vacancy don open, who go pay me to update? I no too sabi English sha My first update: Advert dey on, DSTV advert just start, easy access on the go |
klever18:this is 2019....this line is ancient and juvenile. Go and cram for your WAEC, rather than engage grown folks on a forum. |
bebanky:this is like saying someone who tells you an Android phone can be bought for 10k doesn't have one. Check online and you'll see a washing machine of 25k, I saw multiple at that rate last year, spread your tentacles. That you don't know there are washing machines of that price means you are not knowledgeable of certain things. Single tub washing machines come as low as 18,000 Naira, but ojukokoro will not allow a lot of people see those ones.
|
Kylekent59:is the one man not a youth? Did the show not help youths like CeeC, Ebuka, Gideon Okeke, Alex, Bambam, Ifu Ennada and Co? Or are some youths just not 'youth' enough for you people? That show has helped many youths with a platform, but Nigerians must still pick fault somewhere |
jakandeola:the only animal here is you, a mentally unwell one at that, that is why you resort to creating mundane, mediocre threads on NL. I bet you don't even have a woman to begin with, you wey fit create thread come tag hundred NL females to come and look at it. You obviously live a sad, lonely life and create imaginary women, because no real woman would like you enough to even engage you. Keep creating threads like some psychopath. Loser |
nkwuocha:get a freezer and this cannot be an issue. Most people on this thread must not be living on average income if these are yardsticks with which you judge women. If your woman has to suffer this much in the twenty-first century, just so she gets wife material brand, then you have failed as a man. |
Funky123:not every woman grew up with a mother....and even those who did, some people grew up with washing machines, so, the concept of washing anyone's clothes is alien to them. But in this Nigeria, they want to tell you that if you have not sweat and cried, you have done nothing. We should all learn to respect people and their background in this nation rather than bully people into adopting a one-way thought process. This is 2019, washing machine is common place, so, no need to make it sound like it's a terrible concept. My grandfather had a washing machine before his death and he was 80. What you do is just your own way of being brought up, and some others have a different way of being brought up. We should all learn to respect each other's backgrounds. Namaste ![]() |
jakandeola:your thread is foolish and idiotic and insane....but I suppose that is as far as your IQ can take you Get a life instead of creating foolish threads, you look pathetic |
We wouldn't have to entertain these idiotic questions if y'all would just buy freaking washing machines! This is 2019 for Christ's sakes, washing machines go for as low as 25k. Buy one and all these foolish questions will not matter to you |
Icon4s:the entire list is a joke. Onyango wey no go World Cup, just enter list over goalies who signed register in Russia. Onyango, imagine! Ahmad is a fool and Pinnick is a bigger fool for sitting down with those clowns |
NarnieSnyper:and that is why four girls will gang up on one person? I hope the man broke their teeth. Most times, you go insult one person, only for her lackeys to join hands to fight, Na so girls dey do. I sure say na only one person she offend, the other three are just being idiots, so, I hope he punched their useless teeth out. If you want fight, come alone, no dey bring your people |
Icon4s:imagine Mahrez and Serge Aurier on that list How many games did Aurier play for Tottenham in the year under review? Even Bailly wey get injury plus bench duty most of the season dey list.....and tomorrow someone in CAF will tell us they are not all mad |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 90 pages)



