InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 90 pages)
Kiddi fast sha |
Nengi finish this thing She's very competitive. It is something to look forward to with her |
Ozo blows air into the gloves, to help him wear it faster Others don see tactic |
Zyxzzzz:Tobi and Miracle for die on top the obstacle course. Those ones no dey gree |
Dansuqi:She no finish am. |
Lucy has gone the farthest, she passed the obstacles leading to Part 4 of the game So, Neo go fit finish am |
Na only Neo I get faith for if na this game |
I no know why dem dey give them 2 minutes. I thought they just allowed housemates do the task, then anybody with the shortest time, wins. Maybe, na 5 minutes go be the time when, if you never do am finish, dem buzz you out |
Wathoni next |
TrickyTee's time expires, e finish for Obstacle 3 |
MizzD:No mind the yeye girl, like say e get who her vex help |
Tricky Tee goes next He's at least moving faster than Vee, and dem no dey clap for am |
Her time expired in the second obstacle. She say she no like the silence, as per, housemates been no hail her. People wey still set confused for dey hail you? If you don't geddifok ![]() |
nickishire:Thank God dem no pass 20 for the house |
Vee no even dey put on the facemask well |
Vee to go first |
Obstacle 1: Kit Up as Fast as possible. Sanitize hand Pick up stethoscope Wear hair net, glove and face mask. Obstacle 2: First Aid Kit Open up Sample First-Aid box and make an exact replica of the box, using the contents on the table. Once it is done, cover the box you made and label with your name. Make sure sample box is firmly closed before you leave the first aid station Obstacle 3: Dispensing Medication 5 Green tabs, 5 Blue tabs and 5 yellow tabs are the prescription. Once you have filled it in a tube, you pour it on a black tray to count and verify it is correct. After which, you fill back the tube and carry along as a gift from Biggie Obstacle 4: W get some things wey you no suppose touch on your way to the obstacle 4, if you touch am, dem go add ten seconds to your overall tine. Pick a test tube from the rack and fill it to the brim with one green liquid. You may touch the beakers, but not the test tubes with your hands. Return test tube back to the rack when you are done. Na the instructions be that. I don try |
Biggie give instructions finish ask, "Do you understand?" Dem answer, "No" |
Lol. Plenty talk from Biggie, if na me sef, I go confuse |
Tricky tee dey complain say dem no spell him name well. Lol. Na when voting time reach, e go understand wetin e do himself. Who sabi spell that name well? |
Ship ship
|
topboss:After five days, love? Na wa , love in Big Brother's hous |
30 minutes till Arena games |
topboss:Anybody wey you lose out on, no be for you I believe am die, say wetin be your own, no fit leave you. |
Lazyyouth4u:no be Toyin Abraham? |
Cerebralbeing:Somebody that is wearing bumshorts upandan, giving us legs and thighs, self-conscious? Self-conscious people dey like hide, dem no dey like make people see them, Nengi dey parade herself too much, to be self-conscious |
Nomination list so far: Ka3na Lucy Eric Nengi Assuming Biggie no vex, put everybody up. |
Beorn:Somebody wey don get get mouth diarrhea since. She dey remind me of Vina that year with Karen; because she get British accent, she dey reason say Naija people go like her. E shock her when she go house, people no even send. E go shock Vee too |
Beorn:She must be feeling special with herself She think say Naija no get girls wey get washing machine and laundry man. |
Munzy14:Laycon and Ozo E dey wait which one go pay am first |
Vee sef na musician? LOL....all these people wey begin dey sing because nothing too dey work again. Hope say Biggie get her tracks. |
As in....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 90 pages)
. Anyway, she's been buzzed out. And she tells the housemates that silence doesn't help. i.e they should have cheered her or cheer the next person.
