Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 300 pages)
That type wey dey like the bottom of coca cola bottle |
ok madam |
@Tufe |
Wetin i go get badge for? For my pikin naming ceremony again? |
BAby, u wanna try it out 2night? |
Make una 2 practice ur lines cos very soon, the screens wld roll |
u catch am there, ify |
extravagant |
wise yarn |
@Ademiller Abeg talk the answer |
Ify Now u see wetin i dey talk abt since |
Call on Pastor Migines Na him get prayer warriors |
Na so we see am Ify |
![]() Just Today DJ crooky vs CLem/Migines Tufe vs Ozioma Folly/Aisha vs Saucekid |
folly folly folly |
If Clemcy dey fight am alone, she dey try but she needs help badly |
Tufe, if dem catch u, i no follow oh @Folly E be like say u no get Old man picture for ur house again |
I'm an African man. To all my ladies in jokes section, i say BLACK IS BEAUTIFUL To all my hommies in jokes section, i say BLACK IS POWER @Faketan Where do u belong? You be oyibo albino? Thanks for the Link. Na my cousins be that. You can say My blah blah is kinda that size too |
i dey wait. . . |
I can't tell the world, baby Its a new system i learnt from some Korean ancient scroll "Sex the Sinan-Ju way : 47 Methods" |
@Tufe No pour am cold water oh!!! Make she dey explode. During these times, people either break and spill out thier minds OR they chill in the background and laff it all out @Clem Whether u or migines are important is not my business . Dat one na for una 2 indian pocket. I dey enjoy myself with the laffs DJ dey supply me. I believe Migines dats y i'm expecting a reply from him. So dont think i value him more than Tesssy, nightnurse, Aristole, Ademiller, Ashaby, Ify etc ![]() So pick ur acts together and go look for ur husband and MAKE DIS THREAD DAMN FUNNY!!!!!! For ur info, Silence doesnt necessarily mean Maturity. It just helps so that u dont messup urself in case u decide to react HATE ME OR LOVE ME, U GUYS ARE STILL MY TIGHT PALS IN JOKES SECTION ![]() |
be dumb ![]() |
@Ashaby I no dey like Clem we just lockup. ME i like fight well well and we go sort am out. If person talk say im get my time, make im come now ![]() |
MY broda, na the Lord's doings |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
i dey wit u |
E no dey work |
. . but i still get attracted to chics. . . like u |
@DJ From the look of things Clemcy has thrown in the Towel. I gues its time to chill a little and let her post some stuff |
muscle pull dey do some people for mouth |
Too ancient a method |
legisla[b]THIEFS[/b] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 300 pages)
