Jokes Etc › Re: an european in lagos by ituen(m): 4:22pm On Jan 30, 2008 |
wetin dem sabi? |
Jokes Etc › Re: Say Hi To Dj Crooky *smiles* by ituen(m): 4:22pm On Jan 30, 2008 |
;d ;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by ituen(m): 3:56pm On Jan 30, 2008 |
wowo clemcy |
Jokes Etc › Re: Mike Is Dead by ituen(m): 3:51pm On Jan 30, 2008 |
and bla bla for. . . . . |
Jokes Etc › Re: Naija Doctors by ituen(op): 3:50pm On Jan 30, 2008 |
You check am na |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by ituen(m): 3:46pm On Jan 30, 2008 |
No use that one oh
Collect Durex |
Jokes Etc › Re: Robbery by ituen(m): 3:45pm On Jan 30, 2008 |
FOLLY,
pls respect ur 65yrs of old. If u do anyhow, u go collect badly |
Jokes Etc › Re: Riddles'nd Roll by ituen(m): 3:43pm On Jan 30, 2008 |
spams |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by ituen(m): 3:43pm On Jan 30, 2008 |
anytime ur ready, hit the 'reply" button |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by ituen(m): 3:38pm On Jan 30, 2008 |
That na wetin we dey try tell am.
Even though dem 2 wor-wor, aisha still get levels |
Jokes Etc › Re: Naija Fire Service by ituen(m): 3:37pm On Jan 30, 2008 |
@Saucekid
No mind ozioma. na 3310 she dey use since gsm commot.
@Ozioma
Do u know those hands that show anytime u put on a nokia fone? Na me and Saucekid be dat |
Jokes Etc › Re: Plsu Guys Should Answer by ituen(m): 3:28pm On Jan 30, 2008 |
Very correct answer webby |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by ituen(m): 3:22pm On Jan 30, 2008 |
U aint seen nothing yet, Saucekid
Most of im patients na the ones wey im impregnate tru the arse |
Jokes Etc › Re: Ituen by ituen(m): 3:21pm On Jan 30, 2008 |
an avenue for me and ashaybe to chat |
Jokes Etc › Re: Naija Doctors by ituen(op): 3:17pm On Jan 30, 2008 |
saucekid: he dey holdup . . . . .For anoda woman house. Im never tell Clem say im don shun am badly. |
Jokes Etc › Re: Yo Momma Jokes Yab Una Self Die (dont Take It Personnal Sha) by ituen(m): 3:15pm On Jan 30, 2008 |
kind remixed |
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by ituen(m): 3:14pm On Jan 30, 2008 |
Nad guys like folly just arent helping out |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by ituen(m): 3:13pm On Jan 30, 2008 |
wowo girl |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by ituen(m): 2:59pm On Jan 30, 2008 |
Na wa oh
everybody dey attach Clemcy and Migines. Evn churchrats.
And dem come lockup?
Wetin we go do Sauce? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by ituen(m): 2:57pm On Jan 30, 2008 |
make sure say u use rubber oh |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by ituen(m): 2:51pm On Jan 30, 2008 |
Abortion Godfather |
Jokes Etc › Re: Naija Doctors by ituen(op): 2:51pm On Jan 30, 2008 |
YEa Clem and u've been missing a lot.
Where is Migines? |
Jokes Etc › Re: Riddles'nd Roll by ituen(m): 2:50pm On Jan 30, 2008 |
sperm, stress na the same tin
Ade, whether WE like am or not, na the answer be dat |
Jokes Etc › Re: Naija Fire Service by ituen(m): 2:49pm On Jan 30, 2008 |
@Ozioma
Last year, i won Nokia face of Africa.
They refer to me as the "face that launched a thousand smiles" |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by ituen(m): 2:36pm On Jan 30, 2008 |
U just dont know how very correct u are? U be real SABINUS OKORO |
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by ituen(m): 2:35pm On Jan 30, 2008 |
this is a wicked world |
Forum Games › Re: Nairaland Action Film! Season II Prt 1 by ituen(m): 2:34pm On Jan 30, 2008 |
I don see am. Maybe we shld give her a part in our movie. What do u think Emperoh?
I mean Ashaby |
Jokes Etc › Re: Grandma Gamble by ituen(m): 2:27pm On Jan 30, 2008 |
na so we go dey hear |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by ituen(m): 2:27pm On Jan 30, 2008 |
Na onlyu go suggest that kain method. Ur on your own oh |
Jokes Etc › Re: Funny Temptation by ituen(m): 2:21pm On Jan 30, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by ituen(m): 2:16pm On Jan 30, 2008 |
dat means na corn im go use for aisha |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by ituen(m): 2:15pm On Jan 30, 2008 |
Make we see if this relationship go last after nigeria play ghana |