Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,000 members, 7,817,957 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:56 PM |
Nairaland Forum / Iyke648's Profile / Iyke648's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
Politics / Re: President Jonathan Has An 81% Approval Rating: Gallup Poll by iyke648(m): 7:51am On May 02, 2012 |
kwaghe: Or rather 8.1%.. Una sure say no b 1.8% dem wan write? |
Romance / Re: UNILAG Runs Girl - By Umari Ayim (Parts 1, 2, 3, 4, 5) by iyke648(m): 11:20pm On Apr 23, 2012 |
Martini101: @ Seun. D way this story is going, it must be a Series!. Hahahaha. Dis wan na Unilag runs gal season 1 episode 4. Watch out 4 episode 5 |
Politics / Re: 2015: CPC Settles For El-rufai by iyke648(m): 6:19pm On Apr 23, 2012 |
Odunnu:. This wan wey u hate am lyk dis, e b lyk sey him demolish ur papa house to join |
Celebrities / Re: Late MC Loph’s Fiancee Gives Birth To Baby Boy by iyke648(m): 10:48am On Mar 23, 2012 |
achi4u: an igbo man may name him.CHIZARAM. He may also b called onochie as d case may b |
Politics / Re: Sylva’s Aides Abscond With 200 Vehicles by iyke648(m): 5:31am On Mar 23, 2012 |
juman:. Atimez u dnt blame these ministers. Blame dia wives. My guy dnt underestimate d power of bedmatic discussion after jollification. |
Politics / Re: Sylva’s Aides Abscond With 200 Vehicles by iyke648(m): 7:11pm On Mar 22, 2012 |
abey2: I weep for Nigeria-my country!same way some Senators carted away Air-conditioners and other electronics after their tenure ended in the last political dispensation..Abegii make we hear word!! Yeye ppl too ful 4 nairaland. See d way una dey talk as if una no go do worse if una dey 4 dia position. Abi u no knw wetin dem b dey cal natiönal cake ne? |
Politics / Re: House Okays N38.8bn Jumbo Allowance For Members by iyke648(m): 6:20am On Mar 19, 2012 |
naijaking1: Legislators' salary is one of the most dangerous threats to the foundation of our democracy. Any situation where employees think and demand as much money from the company treasure as possible is bound fail.. Hw i wish boko haram are after these political thieves |
Politics / Re: Who Is The Ugliest State Governor In Nigeria (2011 - 2015)? by iyke648(m): 6:08am On Mar 19, 2012 |
Edzy: Niger state Governor is the winner[color=#000099][/color]. My guy dnt u tink it is better to b ugly and hav money and power dan d oda way round. Besyd most ppl wey dey make dis comment wor wor no b small |
Food / Re: Euphemism(s) For ''This Food Is Tasteless''. by iyke648(m): 4:44pm On Nov 07, 2011 |
I go jst take 2 spoon and tel her say i don beleful. Shikina |
Food / Re: How Sacred Is Your Kitchen by iyke648(m): 3:48pm On Nov 06, 2011 |
Diz wan wey evry bodi 4 nairaland dey klaim residence 4 one big city 4 united state i tire o. Anyway i no go mind houzehelp o koz apart 4rm kitchen role,she alzo get oda role 2 perform na.[color=#006600][/color] |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |