Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 51 pages)
Ben bruce ha dey fil u.... Makr i no insult all dese mods.... Dem ban ma oda acct.... Il finish u moderators wen the oda ban wan end... Una hand dey sweet una to ban |
Ladies neva comment on this kind thread much cos they knw dey just lik the woman |
These drivers ehn.... Total disregard for human life.... Ok she wants to collect 50 naira or mayb agbero wan collect 200 from u... Does dat compare to her life.... And passengers in ur bus did dey nt see this.... Men so sad |
Yup av encountered such... Moda effer is still alive... Wat u must do is ensure you cut off all communication wif him... Neva allow himhim near u guys.... Juju no be Bluetooth.... Dey need somein physical to carry out their plans. Some ar bluetooth lik dat ur indian relation wey die but i believbeliev he made contact wif him somhow. Cut off all communications trust me |
Adopt more please.... We no dey try at all... Chai God don answer the boy call.... Young boy in ur life am warnin u neva ansa anybody who call u say u be him relation no try am... So happy fo u |
Boys one port comot hehe |
Love this.... Imagine d pain of you stressin urself to read only to find ur course is not accredited.... Noce burn evry darn fin down |
You fo no cut dat dick off mumu..... Sha his choice |
See ebonyi people sha oh dahs nice |
See their evil faces |
Paw paw don dey tall oh and he has dress sense as well |
I cannot see my gals friends on her facebook page.... Also d facebook acct i knw she has she can lik evrytin.... Hop am nt in same shoes |
Why you will not get support from nigeria is because you are..... Wait for it....... Ibos..... Nobody want ibos progress.... This country dont like you.... Continue tagging. Your shoes made in italy cos no bamigboye... Adeleke... Shina.... Taofeek.... Edafe... Osas.... Gbenga.... Sulaiman.... Musa wil buy ur shoes seeing made in aba |
If say wizkid base for usa.... Dis woman go milk am for child and spousal support. One day you go just ssee wizkid dey perform dey cry hehe.... Cos som1 else smilin to the bank. These ladies dat neva wanna work a day in their lives |
Do something in umuahia as well no projects at all goin on in umuahia dahs bad |
God grace on you all our heroes protectors... God hand |
falcon01:Hehe see shade dat made ma day u get badt mouth gan |
See our best dressed wizkid dressing like eyo eyo to an evening event |
Omojuwa is not needed 20 metres in vicinity hehe |
Wetin 70 year old woman stil dey find with sexy..... In between 70 years wow she looks 50 walai |
Wow sad story |
Female lion big.... Imagine male lion |
More belle for una frm flavor.... Flavor u get janz oh |
Nigerian army don dey do like swat nice.... This war is good it will further strengthen our army.... Tactics will change officers are going to get better.... Men will even be proud to be combatants.... Number of combatants will increase as na support troop full army b4.... Though boko haram is a sad phase in our country but nigeria wil come out of this regional powers |
Who be peter who be paul i too dey confuse dem |
Cannot even spoke good english.... Toyin is this wht you want.... Eyah pele |
Nollywood get mouth oh... But asaba never feel the development |
Great actre$s are you acting rite now abi dis one na real.... Dese actress can cry lik its nuffin |
The boy get luck sha oh.... After the reggae play the blues.... D mata go end fo on top bed hehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 51 pages)