Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 51 pages)
Am addicted to monster energy drink Till i heard one dude dat had liver issues due to it I drink monster once a week now.... I neva live anyfin say make my liver get issue God forbid |
Oh lovely lovely Dailymail this happens everyday in nigeria oh walai Dailymail nice you covered such news Oh let me go their comment section.... Brits go finish nigeria The woman sef ..... Wetin u wan use pikin do Infact the matter confuse me..... Next |
If the education offered there is world class then hey no qualms Iv met many convenant graduates They just different.... They know things .... They smart and confident Guess tge school does somein Its wen madonna.... Redeemer demand fees like dat ehen... Dat 1 i know say it somhow |
Real shocker Ajibade marriage still going strong Omo no comment |
I see lukaku begging to come to the chelsea revolution |
She does look serious and worth tge accloade Nice one girl Na dis kain gal inlike as wife |
Looks like orile market to me And whats the catch philantropist Lets follow d matter up.... Make afonja no use him head do juju |
Abu m nigga Abu m nigga Mme ntoor Stupid cultist |
So upon all stella dimorkorkus has done nothing She go dey vex if she see dis list She go beef linda die |
Rahama Do somein for me Scatter their head Wear bikini as u dey USA abeg Even buhari go do state of nation broadcast hehe |
Cow Na una dem dey drag like this As in cow dat dont have brain.... Is big issue in 9ja Make my ghana visa click first Am tayad of this country |
All the meetings you guys have been doing No result No policy.... Nothing When other countries do meetings... Newspapers are abuzz U guys nothing Make ma ghana visa click first |
Nairaland commenting as if oyibo man do survey for una Nigerian survey should be techno users have more sex than gionee and infinix users Now dahs somein we can relate to |
Oh oh oh my gudnees Why dud i not sign up for dese kain agencies U send me to go n rescue person or boko haram base Na beer parlor i go dey.... Sipping trophy watching chelsea match No value for servicemen Other countries.... Deir children will be trained to college And dey will have homes Soon those widows will be told to vacate premises |
The winners here are the school They are gonna look to make payoff in under one year Instead of building universities How bout colleges.... Or institutions that will teach ppl stuff like hvac... Automation etc |
Beauty show hup and down Its gud All the entrants are my jobless sisters from the east Yea Ibo gals dat lack respect Yoruba gals dey fear deir papa n wat family members will do.... Hell dey fear deir egbon sef Ibo gals goodness.... Papa na footmat So they go fo any contest.... Miss prostotute sef..... Dem go go....as long as say crown dey Edo gals..... Chaiiiiiiiiiiiiiiii Story for anoda day |
Wassup Wassup Wassup You knw ama be up in this bitch like wassup Incest Rape Who the mothereffers Huh huh Sango did it Orisanla did it Oduduwa the founder did it Who is emafolomi den Dem no born am well hehe |
Reasons plenty After a night of drinking Just passing a street Girlfriend not in town Konji I personallu have never been with an ashawo Reason: My star no dey der.... Those women need hard men wey no geh shame Wat if she claim say i Bleep am wen i neva even start... Say pay me 20k.... Wetin i go do Abeg..... Beta my konji full come out as catarrh dan me follpw ashawo |
After bride price and traditional marriage you run Wish the dumped guy will move on Let the mumu gal lose on two fronts Lubbish.... Some women are just walking ogbanje allah |
Big boys n gals Our so called big big boys are the ones that bought the phones oh How much be ma salary wey i wan buy samsung Return phone .... Now wahala Trust nepa light sha.... Wen current shake na bomb go blow hehe |
Glorified secondary schools do the worst Treating adults like kids Dont go out.... Collect card... Take permission Wer else in the world do colleges operate like dat This is what happens U never hear such in federal or state schools Cage someone any small leeway they get.... They carry out all deir suppressed desires Rubbish |
Mai guard My mai guard Ahhhhh Jesus Infact.... She... God forgive me cos the children fit follow d mama comot for ma house Ehn mai guard.... Dat does not baff.... Greetin me sir sir sleep with ma wifr Despicable.... Insult..... Gives me chills If e happen to me my bp will go thru the roof.... Tufia |
U have life one minute Next minute gone Who remote control these ppl like dis walai Simply stupid Useless religion called islam |
Who sabi chango and oshun Ace hood u go explain your costume tiee Ppl wil be like.... Who u nigga.... Oh Who u nigga Who u nigga Cos no 1 sabi chango |
Imagine what ppl are facing So 3 ppl rob you now arrest all d black ppl der God forbid make i go that kain country Do me dat kain thing i dont care ma hustle der am coming back home Who da hell do they think they are sef |
Last time nigerian gals made move on guys was secondary school days When their eye just tear If you are a shy guy forgerrit..... That babe will never make the move |
What will he then be doing during international break Silly reason |
Bloggers you want something to happen Let me tell u somein bloggers There is gist just you dont knw how to search Employ paprazzi.... Dat will be followin stars up and down instead of all dis nansense speculative journailism |
Itssorrite God i need slim yung sugar mummy Like bubari niece or somein... Let me deal with her the way buhari is dealing with me |
I go start my own djakademiks check it out yall Here in nigeria Because scandal... Beef.... Gist don plenty these days |
See wetin ppl papa dey do for living CHAI Some cows will say those ones in britain nko.... Those ones are paid well... They patroits as they dont do such out of hunger.... Dey guarding something that holds value Buhari.... Buhari all d nonsense happening ur regime.... DiarisGod |
All those children better be ibos oh Cos if one is afonja 1. Afonja wil betray you 2. Afonja small now... Will grow and meet his ppl and act like they never knew you 3. Help afonja dey will never acknowledge it... Think am lying... See mayd....vector...skibii.... 4. Any money ibo spend on afonjas is just like carrying money and throwing in river niger |