Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 51 pages)
Odega travelling with his nephew |
In between those kids are automatic american citizens right |
Another miracle shey.... Another miracle shey.... |
Funny op u be clown.... Dey pray for the guy see as him dey shake like say u wan torture am...... Cut one hand next time and send himhim to police.... Jus to be sure say even if he gets bailed he loses somein |
Baby are you dressing up for me..... Come make i giv u belle since u no wan marry |
Every day d man went out.... Dat woman is a LovePeddler.... Needs to be sent packing awww i feel for the man.... Evry single day kids waited outside cos mama n pastor dey pray.... Him don climb d woman pass d man wey pay bride price sef |
Meanwhile a certain tribe full london.... Full yakata.... Its only to join isis fro. 4years dem sabi....enter parliament no.... Be mayor no.... Reach north pole no.... Kill soldier yes.... Join isis mama n pikin sef..... I do not dislike u ppl its jus dat nairaland yolobas need to know dat ma esteemed tribe wont take your poo..... Il stop d day we see each odas as brodas til den shame shame shame shame!!!!!!! |
South West aw far na... Hw market ..... I be just dey pass jeje oh na him i saw somein.... I clear ma eye no no no.... Dis is error no cant be .... From dat most educated sophisticated... Dortiii tribe no no..... |
Ojogbane adegbe adegbe dat looks like a name from that traitor tribe adegbe adegbe am not sure sha..... Damn u dat tribe una names don dey resemble oda tribe name .... Is it the new style .... |
Very long story.... No time to read |
Nice lips |
spokesboy:Onu Mouth.... Wishful thinkin for eko atlantic to kick off do u know how many ppl tinubu gathered.... Den one elegushi feels he can just gather ppl... Who sabi am.... Ppl r so aloof dese days.... And if he has 300million dollars to fund the project he needs to b probed but trust pmb....probing only pdp people |
When you see those ladies happily married on facebook you will know that life is just time and place.... She wil meet a guy later at a place far far away who dont know her history and get married.... You my friend may meet one Behind gal who has done same moved to a place u dont know her history.... Dont think of these things bro.... Life aint fair.... Those ladies who marry 12 years no issue know deir wombs are gone but wil follow hubby in prayers n goin to fertility clinic wen dey knw d ansa |
martineinstein:Chill small he has self esteem ehn life na jeje oh.... Him saying wizkid look lik him does it make sense to u ehn.... Ehn |
onatisi:Stop being so uptight chill... Life na jeje oh |
Na true oh..... Hmmm wizkid bless this guy lik ty bello bless person.... Be using him as double fo those places you dont fil lik showin up.... He can sign autograph fo u |
Mumu who tell u say such dey work.... Mad men on the loose.... Lastma u fo drive the bus leav am naked am sure he has silly co fidence cos he arund d bus.....all this ebonyi ppl ehn |
Akpata akpata akpata dat name sounds lik lik hmmm akpata akpata am coming i jus wanna be sure wer such animal can be from.... Akpata akpata |
Let your light so shine before men so it will blind deir eye...aisha buhari go speak fo white house.... U get job abi na boutique u get.... They cant bring an eagle down it must soar.... NOI fire dey go |
See dat gal on red fo front see as she cover her face hehe |
Wow student willing to learn..... Hey op there is nothin here jor.... I did it any time i was doing general courses.... Do u know hw many departments are there now.... Even foreign abi american schools do it .... Some to hear the prof better bla bla bla |
Som1 is gonna be moving to apc dahs y d congrats |
Thank goodness there is hope for her she will walk again.... But how bout waiting til u on crutches b4 going to court.... Hop such stress dont affect healing process |
Woow jumpman..... Go play bball bro |
I remember when i was in skool.... Na cosmetic treatment dey make me go school clinic.... Wen i was rili sick na to find ma aunty in owerri. Students forget ur school medical centres..... |
Is the gal fine check Is her father rich check Dose she love guy check Is she posh check Is she probably janded check Can she cook probably check Nigga all i see is pro no cons.... Find wer dat love dey and start using it cos wen e go happen O ga eme gi voom na anya Trust me wen she move on frm u ul regret this ir ss2 formings |
This is not a dog.... It has is own species canidae ekuke.... Please us proper terminology |
Vanquay:Shadeeeeeeeeee!!!!!!!!! |
Must he wear ssuit and inside hot sun again.... D man go dey smell badt cos am sure dahs his only suit |
So i am goin to type this and try as much as possible not to get banned.... I will categorically mention no tribe but insult dem meanwhile i am not goin to be insulting them by nairaland rulesrules.... Mmmm clears throat here I go 4 year old ofe mmanu bomber.... Is this one not worse than drugs.... I came to check names and woooh woooh wooh hold up.... R u kidding me.... First michael and michael somein adebowale every kiilin was a hit..... Champions of free education...... Proud race.... Greatest among nigerians is it u ppl doin dis one.... Spits..... Spits....ofe mmanu kwenu kwenu kwenu oh |
Thot he said one time he taking off his beard.... Some yeye ppl jus lik to talk to gauge reactions lubbish |
Yawns..... Comedian abi comedienne.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 51 pages)

