Javalove's Posts
Nairaland Forum › Javalove's Profile › Javalove's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 102 pages)
see d way david is talking like him and jews are brothers. u think d jews love d xtians. wen u r speaking, speak fpr urself cos dose guys wont hesitate to kill you. jews are pigs and a jew only cherish, adore, loves his fellow jew. |
olabowale:LMAO !!!! |
anoda reason wai na u i go kill first. emi ni ode abi? |
dammiecool:make dem legalize gun for dis country, from NL alone, i for don kill like 44 people. skingo and tosin leading the pack ![]() including dis mumu wey dey write nonsense. Rughead man is wack!!! Simple as A-B-C abi when real rappers dey do meeting, who go call rughead inside. When reggaeton dons are meeting, he cud chair if he likes cos dats where he fits |
so u kukuma decided to post a pic of u sniffing cocaine abi. No wonder. na una dey patronize ton tirin if u like sniff one sack, u cant do nadda !! |
darequam:u are free to hate mode cos of anything. me no be today i hate rugged. not because of anyone here on NL. I'm telliing u d bob na drug baron. aw much dem dey make from album sales sef. no be only am oooo, some of them dey do yahoo yahoo to supplement so pple no go dey say dem broke. dem go catch dem one day and if dere is a way i can expose rugged, i no go mind do am. dem go catch am one day |
[quote author=tosinaded@ link=topic=205274.msg3340291#msg3340291 date=1231956463]i no wish any body dat kain luck o!!! na BADLUCK dem dey call am!!!![/quote] ![]() mad man. iwo lomo ooo |
i know u tosin no get magnitude nor direction. laff in egun if u want. i know u wish sacekid all dat luck. dem no dey buy am. na skill dem dey take earn am |
and who told u i'm an aboki? i be confirmed yoruba boy. oooo i see many things good in other artistes, infact lots of dem, but not in kemit rughead. he's soo fake and wack!!!!! person win 3 channel o awards na faliure. person rock naija throught last yr with Rock n Rule, yet na faliure. person dey collect plaques, accolades from local and international artistes, yet na falire. i know wat u fools term as success - - - bragging about money!!!!!!!! u r d baboon under d moon (wat a wack line from rugged). ode oshi |
@Khyane By the grace of GOD, I'm a java programmer and i run an IT firm. visit www.jajitech.net @darequam u too dey make mouth. if u dont do anything, u are a f**l!!! @blinx na ur own u talk. me sef get my own. if mode doesnt work for u, he works for me. |
morpheus24:and for the tutsi massacred by the xtians in rwanda at least its no more a hidden fact. |
darequam:good. i hate rugged's music. i hate his person. i hate the way he brags about money money money all the time while WE that know he is a grug baron keep silent. he's a daft, unintelligent fool who is an enemy of himself. how can the idiot be preaching "rap in ur mother tongue" rap in pigin" "no do like oyinbo" around town? Maann, I HATE DIS DUDE FOR REAL!!!! HE'S A DAMN DRUG BARON. NDLEA DEY FIND AM OOOOO !!! |
darequam:my guy go and sit down. talk wateva u like. if u be barbed waya, i be acid . . . i go melt u. who u won dey use voice for? boy take ya time ooo @topic when u didnt know who started d beef, why den did u blame it on mode? read ur post over again to find out. if mode is doing it na crime? is it not mumus on NL dat go about screaming rugged did it to clear the "mess". i dont even know wai he didnt clear himself too cos he's not berra dan any of them. do wetin u won do nucca. barbed waya ko, clipper waya ni. who u dey threaten. |
@david and u know wat makes ur case more serious dan any other kafir? u read d quran, u quote from it, plus u have been called several times by my fellow brothers and sisters on this forum. walahi, u r in soup ![]() |
![]() |
dammiecool:na u sabi. bloody hater. modo is a complete role model. if my son tell me say ruggedman na in role model, walahi na dat day i go kill am ![]() modo, intelligent, lyricist, roles with those that matter plus he's RICH too |
May Allah bring shame to all enimies of islam. May Allah continue to stengthen Hamas |
kunle, can u text me ur number to 08055074770 or an email to lukman@jajitech.net. copy smilewithjaji@yahoo.com u in naija? |
david, if u die with all these ur beliefs and ur continous disrespect for Allah, na Hell get u oooo |
darequam:The main and only reason why rugged dissed eedris and rasquie was also to sell records. They werent beefing him. he just pounced on them to sell records. And would u shaddap ur dirty mouth? Who told u modo started it? Make una dey keep quiet if una no no wetin happen |
Allah is the true and only God |
[quote author=tosinaded@ link=topic=216398.msg3334087#msg3334087 date=1231839892]that link is not valid! shikena! Y not a link with bbc itself that everybody can see[/quote]hetr oshi. u go just die |
nice one. he deserved it. the next worl player of d year wud be KEVIN DAVIES !!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
abi oooo. na people like me dey suffer dis kind tin pass. we r forced to like stiupid music all in the name of dance tracks. i don taya |
@olayokun nice post. i dey feel u man. haters can only rant. Rugged is a coward!!!!!! |
tosin, many times i v been tempted to ignore u, i just cant. u be fool and day i jam u for road, be prepared to go 6 feet under @blinx u hate so tey, u don blind for eye and brain sef. I have dat kinda cap he's wearing. Its has holes in it, so breeze fit dey blow him hot head at least to cool down small. unlike ur ton tirin head warmer nucca, his is oblong, no breeze dey blow am. i pray he doesnt remove those head warmers near me. his head wud be smelling like a dead pig or berra still like skingo's mouth |
@tosin because of u, i dont think unilag is the best for my children u reason like a slowpoke!!! Is Fela a celeb, YES or NO?? |
olayokun:me too |
tosin plas can u tell us what is bad in what modo is wearing? How is wearing it, is it bad too? Come on dude, stop pushing celebs to the wall. I aprc8 modo cos of his brain. Na fans like u dey make celebs go still, dey do fraud and drugs (kemit d frog here) to impress fans Me i gbadun wetin modo dey spit. if u got probs with bhus dressing, go and hang urself |
skingo:well if its playes, u can go to idumota bridge and jump into the lagoon, thats a good option for you. ode oshi. |
@tosin ori e gbale!!!! ![]() U say modo is a disgrace to naija celebs? aw do u mean? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 102 pages)
