Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 9:57pm On Aug 23, 2008 |
;d |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 9:56pm On Aug 23, 2008 |
cbase na u be johnny abi |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 9:47pm On Aug 23, 2008 |
make e be like say we no yarn.
later bro |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by jaymobb(m): 9:44pm On Aug 23, 2008 |
;d |
Jokes Etc › Re: How Jobless Are Nairalanders by jaymobb(m): 9:40pm On Aug 23, 2008 |
if the poster like make im dey there dey talk rubbish
as a matter of fact people that come here actually have jobs and we just log in here to ease d tension |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by jaymobb(m): 9:34pm On Aug 23, 2008 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 9:30pm On Aug 23, 2008 |
confused minds |
Jokes Etc › Re: Everybody by jaymobb(m): 9:29pm On Aug 23, 2008 |
mykail abeg u dey inconvenience alot of pple wit that ur mouth odour |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 9:27pm On Aug 23, 2008 |
ugly |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 9:26pm On Aug 23, 2008 |
wetin una dey yarn sef  |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 9:25pm On Aug 23, 2008 |
who dash u mind |
Jokes Etc › Re: . by jaymobb(m): 9:24pm On Aug 23, 2008 |
Did you hear that i am the father of that baby |
Jokes Etc › Re: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by jaymobb(m): 9:22pm On Aug 23, 2008 |
why |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 9:22pm On Aug 23, 2008 |
im wan use d oda eye see were bros wan Bleep up na  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 3:49pm On Aug 23, 2008 |
wen u remember to laff make i knw my guy i don dey shift my boys don dey use for somewhere make i go block them  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:48pm On Aug 23, 2008 |
gentlefuck ke make i laff abeg |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:43pm On Aug 23, 2008 |
You |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 3:39pm On Aug 23, 2008 |
o boy if na case u dey find then u beta talk make i help u find pple wey u go charge and bail |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:35pm On Aug 23, 2008 |
pikin |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:35pm On Aug 23, 2008 |
yes na i am not yet a billionaire so therefore me and ur ragga mental fellow no get dealings abeg  |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:30pm On Aug 23, 2008 |
respect who |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:23pm On Aug 23, 2008 |
you don start again abi |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:21pm On Aug 23, 2008 |
you dey on ur own |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:18pm On Aug 23, 2008 |
OYO |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:17pm On Aug 23, 2008 |
thunder fire you  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 3:17pm On Aug 23, 2008 |
u for tel me sey this na truth and reconcilation panel committee na  |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 2:58pm On Aug 23, 2008 |
anumpa |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 2:58pm On Aug 23, 2008 |
me and am ke no mind that yeye boy wey poverty wan kill  |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 2:47pm On Aug 23, 2008 |
isiukwu |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 2:46pm On Aug 23, 2008 |
the boy dey ragga mental no be sey u talk |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 2:45pm On Aug 23, 2008 |
ezi |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 2:43pm On Aug 23, 2008 |
no be lie but condition na im make crayfish bend  |