₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,312 members, 8,449,684 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:17 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 69 pages)

Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 1:19pm On Jun 11, 2008
thnx o jare

but the wan wey i dey reserve for am ehh she wud require a passport and a visa to return back here
Jokes EtcRe: Year 3000 In Pictures by jaymobb(m): 1:14pm On Jun 11, 2008
ye ye
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 1:13pm On Jun 11, 2008
no mind clemcy

inshort let me warn u o the nxt tyme u open dat mouth i will slap u into anoda nationality, so if dem born u well try am angry
Jokes EtcRe: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 1:09pm On Jun 11, 2008
na undigested akara mixed wit ewa grin
Jokes EtcRe: Help Me Pls by jaymobb(m): 1:07pm On Jun 11, 2008
amebo grin

wen did u become PA to sauce
Jokes EtcRe: Temperature Rising by jaymobb(m): 1:04pm On Jun 11, 2008
na ur mouth i hear am from tongue
Jokes EtcRe: Camerafone For Sale by jaymobb(m): 1:00pm On Jun 11, 2008
this na d nxt fone wey nokia wan launch grin
Jokes EtcRe: Just Wondering: by jaymobb(m): 12:58pm On Jun 11, 2008
gud 4 u
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 12:54pm On Jun 11, 2008
nkita

atleast u got the message next tyme u kip that mouth shut anuofia cheesy
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 12:46pm On Jun 11, 2008
cmon wil u shut that decayed mouth
Jokes EtcRe: Check This Out by jaymobb(m): 12:45pm On Jun 11, 2008
clem no get gender, na IT or that THING
Jokes EtcRe: Help Me Pls by jaymobb(m): 12:41pm On Jun 11, 2008
nahhh! ! im babe tel am say im mouth dey smell like wettin rat die 4 inside na y im no wan talk again smiley
Jokes EtcRe: Temperature Rising by jaymobb(m): 12:39pm On Jun 11, 2008
chineke grin so na okirika boxer sauce dey wear cheesy
Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 12:33pm On Jun 11, 2008
hmmmmm
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 12:32pm On Jun 11, 2008
tufiakwa back to sender grin
Jokes EtcRe: We Are Coming by jaymobb(m): 12:20pm On Jun 11, 2008
clap 4 clem
Jokes EtcRe: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 12:17pm On Jun 11, 2008
u bera go and drink water before u use mess kil us 4 here
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 12:15pm On Jun 11, 2008
clem abi na clemcy, boy abi u b girl, he abi na she or na it which eva category u belong to undecided

olodo  grin na me abi na u wey everybody confuse the day them born u even u sef confuse
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 11:38am On Jun 11, 2008
clemcy shey dem don dey worry u again abi angry
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 11:20am On Jun 11, 2008
and that is u rite
Jokes EtcRe: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by jaymobb(m): 11:05am On Jun 11, 2008
@firestar
undecided huh
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 11:02am On Jun 11, 2008
zombie grin grin
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 8:05pm On Jun 10, 2008
abi o grin grin grin

the babe don try well well 4 here
Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 8:04pm On Jun 10, 2008
undecided
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 8:03pm On Jun 10, 2008
ur normal way
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 7:59pm On Jun 10, 2008
just see wettin hunger dey do u sad
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 7:48pm On Jun 10, 2008
confused pple talking again
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 12:43pm On Jun 10, 2008
and as she bites my tongue she begins to cofess damn this is the best i av eva tasted tongue
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 11:54am On Jun 10, 2008
hmmmm
Jokes EtcRe: Who Fit Go? by jaymobb(m): 11:24am On Jun 10, 2008
u beta wake up from that ur sleep tongue
Jokes EtcRe: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by jaymobb(m): 11:06am On Jun 10, 2008
talking about me. haha cheesy

i wud av bin bothered if i thought u cud see wit those ur dark shades but since na person dey help u type i aint tripping dear grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 69 pages)