₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,312 members, 8,449,684 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:17 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 11:26am On Jun 17, 2008
abeg make dem no born o before this place NLD go full wit there pikins
Jokes EtcRe: It Could Happen…: by jaymobb(m): 11:19am On Jun 17, 2008
na my bla bla bla una dey illustrate wit tree wey no get root

make amadioha stike una mouth there finish grin
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by jaymobb(m): 11:09am On Jun 17, 2008
sauce and ituen nko smiley
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 10:09am On Jun 17, 2008
u don start this ur empty threat again abi
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by jaymobb(m): 10:06am On Jun 17, 2008
and u r my conductor
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 9:30am On Jun 17, 2008
see this one wey get goat eye
Jokes EtcRe: Words by jaymobb(m): 9:05am On Jun 17, 2008
and so dem fit evict am anytime wink
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 9:03am On Jun 17, 2008
i knw sabi say u get eye 4 beta thing like this o grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 9:02am On Jun 17, 2008
@spata
this early morning

u see them after dem don drink ogogoro dem go come here dey show demsef
Jokes EtcRe: True Friendship by jaymobb(m): 8:31am On Jun 17, 2008
yes na

no padi 4 jungle o cool cheesy
Jokes EtcRe: It Could Happen…: by jaymobb(m): 8:00am On Jun 17, 2008
anytime sugar
Jokes EtcRe: Can You Pls Help? by jaymobb(m): 7:56am On Jun 17, 2008
u beta stop squeezing ur face unless u go just old quick

cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by jaymobb(m): 7:51am On Jun 17, 2008
na wettin dey make u laff like person wey dey motor park sef
Jokes EtcRe: True Friendship by jaymobb(m): 7:49am On Jun 17, 2008
my friendship today will b my enemyship tomorrow wink
Jokes EtcRe: Do U Know That: ? by jaymobb(m): 7:47am On Jun 17, 2008
u try
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 7:45am On Jun 17, 2008
no thnxs, i don't use coke thick glasses to see little words grin
Jokes EtcRe: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by jaymobb(m): 11:57pm On Jun 16, 2008
;d ;d ;d
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 10:54pm On Jun 16, 2008
come make una carry this una private conversation comot here o before i bulldoze the both of u
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 6:46pm On Jun 16, 2008
;d ;d ;d
Jokes EtcRe: God Made Weed (4 Weeders Only) by jaymobb(m): 6:42pm On Jun 16, 2008
igbo don chop dis one brain finish grin grin

u don dey cal d bush wey dey ur backyard george bush abi
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 6:32pm On Jun 16, 2008
clem na wettin u even find reach my boxer sef
Jokes EtcRe: Villagers by jaymobb(m): 6:30pm On Jun 16, 2008
hunger na im dey worry am
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 6:28pm On Jun 16, 2008
and even the class rep sef
Jokes EtcRe: Words by jaymobb(m): 6:24pm On Jun 16, 2008
rats and roaches b im room mates
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 6:21pm On Jun 16, 2008
kayo this ur signature na die o
Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 6:14pm On Jun 16, 2008
because pple like u wont stop posting angry
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 4:49pm On Jun 16, 2008
chai na me b this grin

@clemcy

i will deal wit u later cheesy
Jokes EtcRe: Words by jaymobb(m): 4:48pm On Jun 16, 2008
forget na attachee u dey do
Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 4:45pm On Jun 16, 2008
sey wettin happen
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 4:44pm On Jun 16, 2008
like papa like pikin
Jokes EtcRe: The Only Problem by jaymobb(m): 10:40am On Jun 16, 2008
hw r my children doin this morning grin
Jokes EtcRe: Lots Of Newbies On The Jokes Board by jaymobb(m): 6:14pm On Jun 15, 2008
chai MR LECTURER i hope say she fail ur course o grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 69 pages)