Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by jaymobb(m): 5:47pm On Jun 06, 2008 |
na wettin dey do dis soulja boi called gun joint |
Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by jaymobb(m): 5:36pm On Jun 06, 2008 |
@javaprince nice one dawg  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 4:05pm On Jun 05, 2008 |
olodo  u dont tel a blindman say rain dey fall in ur condition i just the pity the goats and fowls wey dey ur area |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 3:23pm On Jun 05, 2008 |
na ur bla bla bla dem go cut comot dis tyme |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by jaymobb(m): 3:22pm On Jun 05, 2008 |
if sauce dey 4 bak na who come dey front  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 3:14pm On Jun 05, 2008 |
@princesa na our kuvuki cheif priest clemcy u open ur mouth dey trash like this  remember say na fire u dey play wit o and u will get burnt if u r not careful |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 12:56pm On Jun 05, 2008 |
oh yea goes off to alert the clemcy cheif priest of kuvuki |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 12:01pm On Jun 05, 2008 |
y u no fit answer if u can afford it |
Jokes Etc › Re: When There Are No Women by jaymobb(m): 9:05pm On Jun 04, 2008 |
Devil na area boy |
Jokes Etc › Re: Help Me Pls by jaymobb(m): 10:08am On Jun 04, 2008 |
ituen u tel me say u wan travel out but i no come sabi say na like dis u dey plan am |
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by jaymobb(m): 9:54am On Jun 04, 2008 |
sexzy |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by jaymobb(m): 9:49am On Jun 04, 2008 |
@mykali
nothing happened wit ibkaye, sauce was only peelin egusi there. |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 11:58am On Jun 03, 2008 |
conji and the operation na $2.5 million  |
Jokes Etc › Re: El Rufai Knows The Answer by jaymobb(m): 10:28am On May 29, 2008 |
na draw |
Jokes Etc › Re: New Nigeria by jaymobb(m): 10:25am On May 29, 2008 |
wettin b this nonsense |
Jokes Etc › Re: Open Ya Teeth by jaymobb(m): 10:19am On May 29, 2008 |
manickal:
 l {0}{0}
oya, begin to suck dem talk breast not chest |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by jaymobb(m): 10:08am On May 29, 2008 |
dont worry the tin go reach u, it is as big as the exhaust pipe of 911 |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by jaymobb(m): 10:03am On May 29, 2008 |
husband and wife |
Forum Games › Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 9:58am On May 29, 2008 |
dem no ask u who sing am ibkaye: Chin Kpan  oya interprete |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 4:16pm On May 28, 2008 |
anyone wey speak yoruba here again im belle go run am  |
Jokes Etc › Re: !. . .!. . .crime Story. . . !. . .! by jaymobb(m): 4:11pm On May 28, 2008 |
u snitch mofo  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 4:10pm On May 28, 2008 |
see u dey feel like man wey get babes  u sure say ur bla bla bla dey function sef |
Jokes Etc › Re: Open Ya Teeth by jaymobb(m): 4:05pm On May 28, 2008 |
yes na she talk say person dey enter am so i wan who it be  |
Forum Games › Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 4:05pm On May 28, 2008 |
yes yes fcukkkkkkkkkkkkk u toooooooo  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 3:57pm On May 28, 2008 |
no mind am na yoruba im dey study for skul |
Jokes Etc › Re: Open Ya Teeth by jaymobb(m): 3:50pm On May 28, 2008 |
na who b dat wey dey enter u  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 3:47pm On May 28, 2008 |
spoil sef na understatement  |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by jaymobb(m): 3:38pm On May 28, 2008 |
olodo ticket 4 wat  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 3:08pm On May 28, 2008 |
because na only she dey speak d one wey wear pant |
Jokes Etc › Re: Open Ya Teeth by jaymobb(m): 3:03pm On May 28, 2008 |
na im way before |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 12:34pm On May 27, 2008 |
i still dey 4 ur bedroom o  |
Jokes Etc › Re: Words by jaymobb(m): 11:02am On May 27, 2008 |
anyone that knows he/she is mentally deranged o and kraze dey worry am shud speak yoruba and lets hear  |