Jotey's Posts
Nairaland Forum › Jotey's Profile › Jotey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 44 pages)
Fibo27: 23!! Haba.. Wasn't he 17 yrs old 10 years ago??he was 17 7yts ago |
Wale112: 2009 Ghana won U-20 WORLD CUP. WHERE NAIJA?2013 we won u-17 world cup...where Ghana? 2013 we also won afcon ....where Ghana? u fit count trophy way una dn win BT ours dem no dae count am |
otumfour: exactly my point, but Ghana has reached the Quarters thoare they giving trophy for entering quarter final? |
iamSi: I no download am thru link oooo ... I requested it from one official like that ...k so how u go take giv me the video na |
sias dem resemble |
iamSi: If you need the video ... Add me on 2AB5FD6B or drop ur email ...show link 2 the video Na Abeg ![]() |
guy look DAT pic well..chrisantus be like person way dey u-17 DAT time?he was probably 30 then talk less of now |
I miss the song more..owehaaa owehaaa |
Itoroetti: iheancho plays 10,now man city are pushing him to a strikers position,how are we sure he can operate as a striker?the fact that he scored 5goals in d u17 doesnt mean he should be converted to a striker.yes o |
sorry there's already a thread for this |
onyeomaonyeoma: my guy why would u say dat iheanacho is more talented Dan Mikel, I bet u didn't watch mikel in under 17 and under 20 at 2003 and 2005, mikel u are watching now has seen it allthe iheanacho of 2013 u-17 world cup is better than the Mikel of 2005 u-20 world cup |
onyeomaonyeoma: my guy why would u say dat iheanacho is more talented Dan Mikel, I bet u didn't watch mikel in under 17 and under 20 at 2003 and 2005, mikel u are watching now has seen it allDAT was then but as at now iheanacho is beta Dan mikel |
egbaguy: a source said kelechi is on his way to GHANA ooooooWetin Im wan go do 4 Ghana.. pics or I dnt believe it ![]() |
I dae suspect ozil...Im money dn finish cos of the dash dash ..... ![]() just kidding |
egbaguy: i pity ur life. D babe go later divorce u get half of ur money. Mumu,instead of u to go ur village carry one fine babe wey go respect u for life. shout out to okocha,kanu,yoboNa ur money the babe wan chop?...free d guy joor |
so no Nigerian dn score since..Chai ![]() |
CFCman: Senegal could qualify as the best third-placed team. But I agree that group is too toughsias e be lyk afcon group of death... keshi should start bringing young players lyk Jordan Ibe,ogo obi....so that our mind go rest make dem no go play 4 oda countries.I heard DAT ogo obi passed DAT man u stuff |
mikeansy: Like you say he is just feeling in for the World Cup starsI dnt see why he can't make it when he has the talent |
bercarray: i get u,i undstand wht u're tryna say bt if d boi plays against ma team and scord a goal,do u xpect to be jubilatn bkus he is a nigerian,of course u dn't xpect d coach to do tns dat will make man.city fail,since it's his team,and if d coach train ds boi and d boi startd makn it big,trust me he myt end up playn rubbish 4 nigeria,is dz not hw mikel startd and luk at him nw playn flop,yakubu as well,and many morepls stop saying he will play rubbish for Nigeria because of wat happened 2 Mikel..i can give u an evidence that he is not after money..during his transfer saga he wanted 2 sign for Porto a club which offered him small amount of money BT due 2 pressure from his dad he signed for man city...I trust iheanacho he will make it..he is BT after money..he will become a legend in football... watch out |
bercarray: yh,bt are we tokn abt abt home aspect ryt nw,does dat mean if d boy faced osaze at club syd he won't score? D boi has smtn special wen he jst strtd bt let him start makn money the nxt tn is rubbish,don't we see how mikel startd and hw he is ryt nwguy talents are different.. iheanacho is more talented than Mikel..he won't fade if he has passion for football.. Mikel no gt passion for ball he is not thinking of improvement |
bercarray: and wen i'm not mancity nko? Dat means e no concern me,dey can take wu dey lyk.*up manunited*BT u a Nigerian |
Syenite: That group G na die. It can easily pass for a typical AFCON grouping.I tell u say caf no gt sense...aw Dem go group 3 gud teams together.. Senegal Egypt Tunisia Hagan...Egypt must qualify dis time o..even Tunisia. cos dose north Africans dae play ball abi u no c Wetin Algeria play 4 world cup? |
make NFF beta grab dis guy quick o |
mods front page Abeg ..by the way wen is the u-20 African cup starting... I nid 2 watch iheanacho |
this guy dey mad..Wetin im dae find 4 qatar |
tank God say dem show us the inside o -; ![]() |
talk2cj08: Which of the song are u talking aboutowehaa owehaa |
talk2cj08: http://mp3skull.com/mp3/fifa_world_cup_2014_theme_song.htmlguy no be him o [quote author=talk2cj08] |
talk2cj08: Taking a trip down memory lane after a month of fierce competition, 32 teams (from 5 confederations) played 64 games from 12 June – 13 July 2014 hosted in 12 cities of Brazil goals scored 171 (2.67 per match) Attendance 3,429,873 (53,592 per match) but one thing i will not easley for get in this tournament is this dudeAbeg where we go fit download the music Na...owehaaaaa owehaaaaaa |
. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 44 pages)

[quote author=talk2cj08]