Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,734 members, 7,851,525 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:26 PM

Kendoschurrle's Posts

Nairaland Forum / Kendoschurrle's Profile / Kendoschurrle's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:37am On Feb 27, 2023
Donsheddy:


We've all been there...

Wetin I dey see for here 10pips take profit.

If your risk to reward is true...

That means your s.l is 5 pips.

For gold oh...

And you claim to have 100 percent win streak..

My brother fear God naw ...
And it looks like you trade without s.l on gold...

You go Sabi blow account wella...

Like I said we've all gone through this stage....

Hahahahahaha

e no dey hard to see jokers for this thing e dey use 5 lot chase 1 pip with no stop loss grin grin grin grin grin
i pity the idoit wey go give am $200 account to manage. na straw broker go use sip the money one touch cheesy cheesy

2 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 4:44pm On Feb 23, 2023
HumbleTrader:
Demo practice.
Going back to old fashion trading.
for somebody wey bin dey make mouth about account managing the film wey you dey do here funny die grin grin

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 3:15pm On Feb 23, 2023
Me77:

Mff discord

my forex funds abi? Ok tanks

make i find am join
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 12:31pm On Feb 23, 2023
abeg anybody fit do video tutorial for using FX blue trade copier?

to dey switch three platforms to close and open trades don tire me sad sad

i wonder how people dey fit trade many prop accounts
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 11:12am On Feb 23, 2023
Me77:
Hmmm
which platform be this
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:28am On Feb 20, 2023
HumbleTrader:
I don't use level, I focus on profit or loss, which guides my decisions.

cheesy cheesy grin grin grin grin
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 7:19am On Feb 18, 2023
PrinceofWallstr:
Wisdom is profitable, there is no right or wrong in trading, as a matter of fact the man that got the highest payout from FTMO ($500k) uses Volume, Macd,COT and other tech indicators , these are trading tools you guys criticize alot.

My good friend I met on Reddit uses Vwap, this is someone that is managing investors fund ranging from $1m to $2m. You should learn to respect people's ways/styles of trading, if you have your holy grail strategy you shouldn't have been here begging for funding.



omo if you see the simple strategy people dey use make money for this thing you go come dey wonder why you dey break ya head since

4 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 7:14am On Feb 18, 2023
HumbleTrader:
It's not a competition, I have nothing to gain from your success or failure, I'm just trying to help.

1. Stock Exchange market is different from Foreign Exchange.

2. Volume is useless in Foreign Exchange because the volume is based on your broker, different broker, different volume, expect you can gain access to the volume of all the traders on earth you're decieving yourself with that thing on your phone.

4. You do not need a volume Indicators to know the overall direction of the market and that's because.

3. Volume isn't everything, market makers might make you think there's a lot of buy power only for you to buy, and they cancel their order and enter a sell trade, hitting your stop loss as they profit from your bias.

you get point but you dey miss something. the bolded part na true BUT the calculation and results wey you go arrive at na roughly the same

just like support and resistance or pivot zones dey different by a few pips for some platforms but the movement dey be the same still

las las make everybody use wetin dey work for them

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 11:27am On Feb 17, 2023
uj no dey fall anywhere if e no break 134.60 for one hour chart
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 10:08am On Feb 16, 2023
HumbleTrader:
Even if it's a demo? you have nothing to lose, you are not paying me for anything it's completely free, I only profit when you profit.

I don't post trade calls, as my trading technique isn't support and resistance.

na so dem loss my money that year o.

you go do well for demo but when dem give you live account, story go change.

una dey always talk about sharing profit but when the account crash una no go gree pay back part of the loss o grin

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 2:08pm On Feb 15, 2023
Galleryeasy:
Suffer no dey tire u, at this level u still dey calculate pips whereas there are many trading tools out there that will speed up the process, don't worry by the time u will get to 6-7 figures account size u will understand that risk needs to be predetermined with the speed of light and accuracy

ok no vex grin grin

continue
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 2:07pm On Feb 15, 2023
pipfisher:


Truth is there lots of tools in today's Forex business that one can use to calculate position sizing without knowing how to count pip.

you dey talk something else o

you wan tell me say any real serious trader dey when no fit know the pips move from 1.12345 to 1.12532 in less than one second?

people too dey like lie to themselves for this business

no wonder stories of wailing dey full everywhere after suffering and wasting money for many years

without the right foundation nothing go change

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 1:45pm On Feb 15, 2023
Galleryeasy:
He might be telling the truth, I don't even know how to calculate pips and points my help comes from tradingview ruler. grin

so you too don;t know how to count pips but you get six months profitable history on one account ? Okay grin grin grin

e just be like make person say e be maths genius but e no sabi HCF and LCM

make una dey play when una serious e go clear

3 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 1:03pm On Feb 15, 2023
Theophinio:


Sorry to disappoint you about this

If you are interested I could show you my live account how it went from May 2022 till now

How I consistently grow it with 5% profit monthly

I don't trade my time talking unproductive stuffs

Thank you

Abiaa you no even understand ordinary pip count.. if you get account wey dey make profit consistently since May 2022 make I bend

Na cruise I dey for here nothing concern me and you o

you fit still shame me with trade explorer sha grin grin grin

you be good entertainment kudos grin grin grin grin
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:28am On Feb 15, 2023
Theophinio:


Please how many pip was this Mr forex expert


This one go fund account with $50 tire cheesy grin grin grin

Be like forex get more mumu people pass football bet sef undecided undecided
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 7:55am On Feb 14, 2023
Theophinio:


Boss

Check your chart yesterday so you see for yourself

It actually moved about 165 pip yesterday

You never learn how to count pips but you dey dish out advice grin grin grin grin

Nothing wey fibonacci no go see for bollinger band cheesy cheesy cheesy

2 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:32am On Feb 01, 2023
meshpips:
Ignorance plus arrogance is a terrible mix!

Learn to be humble and learn from those that have gone ahead of you!

That is if you are granted that privilege to be under their tutelage.

See the story I posted . . . nanningbob asked him to come join his private (VIP) group. He had to sell his CAR to raise the minimum amount that will permit him to be in the group.

There is a price to pay!

This brother grin grin

you don dey here since 2000 BC. every two years you go find strategy wey you go sell. when dem accuse you, you go disappear, come back again grin grin grin

nawa

6 Likes 2 Shares

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 7:43am On Feb 01, 2023
everybody don dey boldly sell market for this place and people dey jutsify am,, e no be like that before o

people don fight this thing for here tire i no know why e dey okay now

e go soon turn to scammer world and dem go kuku ban the thread

4 Likes 1 Share

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:58am On Jan 23, 2023
kendoschurrle:
please those that have completed challenge on FTMO is it true that the drawdown and loss limit is only for the starting balance?

does it mean that if someone has a 100k account and makes 20% without withdrawing that he now has to lose 25k in one day to lose the account or 30k total to lose the account?

and can they allow you to build the account like that and request withdrawal only when you want?

tanks

bump
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:11am On Jan 22, 2023
please those that have completed challenge on FTMO is it true that the drawdown and loss limit is only for the starting balance?

does it mean that if someone has a 100k account and makes 20% without withdrawing that he now has to lose 25k in one day to lose the account or 30k total to lose the account?

and can they allow you to build the account like that and request withdrawal only when you want?

tanks
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 3:01pm On Jan 20, 2023
Peterfx01:
Support to resistance that's all you need to make money in forex not indicators
my brother all of us dey use indicator somehow o.

the candle and all those lines for your chart na indicator

result be the koko
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 1:30pm On Jan 20, 2023
kendoschurrle:
Omo this week funny die for intraday traders.
Market go move for night then come reverse or dey go sideways for day time embarassed embarassed


Be like e hear me today grin grin

Na patience be the main thing for this biz las las

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 9:22am On Jan 19, 2023
Omo this week funny die for intraday traders.
Market go move for night then come reverse or dey go sideways for day time embarassed embarassed

1 Like

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 4:17pm On Jan 13, 2023
pipfisher:
I don't understand wetin news dey do these days. News wey suppose favour USD, USD still dey fall.
I think say na only me dey reason am grin

2 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by kendoschurrle(m): 8:18am On Jan 09, 2023
Tradinggiant:
Wether A-Book , C- Book , W-Book
If u no good, U no good grin grin grin

Why person wey dey trade demo account wey e buy with $100 go dey worry about ABCD exercise book grin grin

9 Likes 1 Share

Jobs/Vacancies / Re: Experienced Content Writers Needed by kendoschurrle(m): 4:55pm On Jul 19, 2022
postbmd:
then on the 25th story go follow d matter shey

..
Jobs/Vacancies / Experienced Content Writers Needed by kendoschurrle(m): 10:01am On Jul 17, 2022
.....

2 Likes

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 4:56pm On Apr 18, 2022
Nigerians grin grin god forbid bad thing.

it's so easy to see forex frustration at work

Na why idiot wey claim 14 years trading experience go still dey hustle contest account and when e no win e go dey cry like ekun egbere on top hin fellow man head..

*spits in disgust* no shame

anyway na who do philanthropy for una Bleep up

8 Likes 2 Shares

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 5:26am On Apr 16, 2022
beejaay:


im gonna give you though love bro..you superbly bleeped up and should be seriously dealt with.. what kind of stupid mistake and greed did you do to have allowed yourself to ruin a beautiful run like this....at your cool progress, you would have make like 10k+ by year end and from there will be a jolly ride.. dont succumb to anyone giving you sweet talk, you need to tell yourself the home grown truth and let the bruise always be at the front to remind you never again...i have been following your progress since last year november and i have been so happy for your progress...this really pained me to the bone..
however its a mistake i know you will never make again...with your way of trading give luxtradingfirm.com a trial and could be your saving grace....
damn greed will kill us all eventually!!!please keep it in check (im sure only 1 trade cause all this)

No be one trade bro na the style of trading
Martingale abi doubling down no go ever work for long.
as you dey increase entry when market dey go against you dey dream about reversal, one day e go run one way wipe out everything you don work for.
Be like people wey dey deceive diaself with big lot scalping and no stop loss
Check Hotforex PAMM e dey happen there wella. Traders go get long positive history but if you check under, dem dey hold floating losses

3 Likes 1 Share

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 7:52am On Apr 01, 2022
alphaNomega:
Okay, name of indicator?

This one attached

Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 6:42am On Mar 31, 2022
alphaNomega:


What indicator are you looking for?


not looking for. I get am already I just wan get the mq4 version
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 5:22pm On Mar 30, 2022
please can anybody decompile ex4 indicator and convert it to mq4 here? there's one bros that used to code indicator can't remember the name. abeg identify if you can.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.