Kenjudy's Posts
Nairaland Forum › Kenjudy's Profile › Kenjudy's Posts
D rich also cries. Imagine d madness! Na wa oooo. Oyibo I hail oooo! |
So u leave ur work dey type all dis yeye stuff? For ur mind u be celebrity abi. Mind u dat d more people touch those mentioned items, d more they clean them up. Or u don't see dat urself? And many are here concuring wit u. Mtcheeeewww! |
Chai! And my own brain only emanates wetin I no know sef. God abeg transform me... |
etenyong: I thank God for him cos he is alive to tell the story. Na God sever him. But how did the crocodile get into his house. Wounder shall never endO boy go back to school osiso! And when u get there, focus on english language watia se? |
Bia JONA! Mmaa gi ura na nti gi nau eeeh, akwaka nti emebe gi! What are u not talking? Come on mention their names osiso if u urself no say u no corrupt! Ndi ara in d name ife amaro afa ya. |
odun4love: what about Fanta,Pepsi,or Miranda.....is it only coke?And even la casera. That sugar sugar thingy. Abeg make una leave us alone wif all dis avoidance stuff b4 d foods go begin rejects us sef. And mods should begin to ban any write ups on avoidance of whatever foods. Some people get only those kinda foods as means of survival abeg. |
O boy if u really are serious about seeking opinion and not showing off, then I suggest u let ur uncle know about it first. because as it is, some people like me won't find it funny to hear sm1 sold a gift I wilingly gave him/her for whatever reason without letting me know about it even tho it shouldn't be any of my concern anymore. While to some it's none of their business what u make of it (individual differences), and u know ur ppl better. But yet, imo, I'll suggest u let him (ur uncle) know. Maybe, just maybe he'll even be willing and ready to maintain it for u, u nvr know. My one cent tho. As for people suggesting using it for cabu cabu or renting, no even think abt am cos u won't recognize ur car after two months. U feel me? |
No be only miss earth. Soon na miss planet, miss sun, miss moon etc we go dey hear. Yeyelicious newsance. Mtchewww!!!! |
Phlone: You are a disgrace for supporting such savage act!!! How can you publicly justify slapping a woman in public by a supposed public servant. It's the same African mentality most of our politicians keep displaying to the world that has earned us all the tag called Third World Country.And where has respecting and worshipping women gotten d western world eeh? Instead they gave them chances of reaping their men of everything they worked for after a divorce which they wickedly file for. Men doesn't get respect anymore because they shouldn't hit a woman, and women has taken to publicly demoting our dignity. I don't hit women myself not becos I can't but because if I do, dat woman na mortuary she go end up. Rubbish! |
See as every lady here dey attack dis man becos say na woman him slap. Abeg dis una slogan of not hitting a lady dey make una head dey blow. Dats y una dey neglect and insult men as if say dem be shit. If na me sef I kick her comot for outside. Yeye women wey no fit respect demselves and their husbands. Mtchewwww |
I think it's high time d mods here begin to ban anybody that doesn't post threads relating to them directly as themselves instead of someone else. People always confuse one another here by posting different threads as their personal life all to come another day with another awkward story showing totally different view of dem. What nonsense! Am getting tired of nairaland sef. |
When we're hit by a sudden and unexpected happenstance, we often mention d name of Jesus. Some go even add nazareth while some go say "my Jesus" as if to say na dem get am alone. I kept wondering; what if Jesus hadn't come to this world, who's name would we be calling or shouting when such happens around us? Me na my papa name ooo or my sweetheart u know naw. |
Andyblaze: Child marriage is not that badPedophiles on d loose... Somebody biko tuo dis guy iga tupu omagoro ewu ooo! Mumu wey dey eye him friend mama, wetin u no go fit do? Ode nie. |
Winchiss. Oooooooooooooo!!!!!!!! Mammy waters oooooooooo!!!!!!! Ur own don finish ooooooo!!!!!! Yeye fowl. U wan make we u give u advise shey? Wen u dey enjoy d meat u call us? Make dat ur friend blokos bend in....name... Ami ooooo!!!! Two of una dey madt |
Even bible talk amd sef. Matt 19:13 abi na 13:12 something like dat. But wait oo; are u ursef ready to make dat call or u just dey deceive others if u nvr marry sef? |
Na wa ooo. People just dey take dis ex tinz too far ooo. If u know say u no fit stay wit ur present whatever why u no kukuma join ashe abi na runs girls una dey call dem? At least dat one go make me know say u be correct and not deceiver. I dropped my immediate previous ex becos of her exes. Reason been dat as long as u keep on keeping close contacts means 2tinz to me: 1. Either u regret leaving dem which or 2. U miss d way they nack u akpako which all means am not gud enuf for u. Cos if I am gud enuf, u for no rmbr dem like dat. So anytime u start wit ur ex, na gudbye from me be dat cos I've nvr compromised my relationship wit my exes whatsoever. And anybody wey despise my reasons here dey madt and na ashawo whether u be man or woman! |
All these ones wey women dey talk na grammer. Una wan make we no demand sex wen all of una don decide to dey sample d tinz for outside. I once had dis virgin gf at 27, becos I vowed nvr to break a girls virginity to avoid incuring God's wrath upon myself for been d one dat gave her license to knacking life. But due to her excess luv for me, she decided to have it broken by anoda guy only to come back telling to check and see dat she's done it just to have me b4 I run off to anoda woman. Now tell me what u make of dis one? Abeg if u wan be virgin even after u don dey nack teytey, u fit. Just quit from nacking and follow christ, nothing is impossible for him abi? Yeye fowls |
@mumumugu: na so ur mumu plus mugu don reach? Abeg yaba left never full u hear. @mondi_cheeks: better run for ur life ooo. Dat andyabalze guy dey flirt wit him friend mama oo for one thread like dat. Before him go begin kitten ur malee join ooo! Na so I go dey talk my prophesy go dey comot trouser... |
And mods cannot just close this thread! Walahi if I get am fa ma hand fa dis boi fa, kuma I go nack am fa blaze on ya head! Damkpuruba shegee! Kai mod, sudren I don felenti fa nairaland ba. Make una do am fa screening kwomot all small small sudren fa dis area kwokahakaba. |
U have absolutely something to prove with that kinda looks on ur face. Either u actually want us to compliment u, or u want someone to help with ur relationship problem cos it looks to me like u just got hit by luv michacha. Anywayz, dis thread should be about ladies cos men don't shave or know anyfin abt ikpu nku anya (shaving eyebrows) like urs except ndi homo. By d way, u luk mwaaa(chuwiti)! Can I get ur contact? As in directly. ![]() |
My friend go to facebook, ur type fool for there u hear. |
Abeg is dis guy one of those dat escaped from ogun state prison? U get luck say none of those babes be my sister. I for break dat ur silly childish head. If I be ur papa, I go just seize ur fones. Ur hear say ppl dey complain for nairaland u sef wan join. Come on go and read ur books before school starts next week. Uto nni! |
Pls someone tell me dis guy is dozing too much alomo abeg. That wriet up na for naija babes abi for yankee babes? U never chii chontin chef... |
Jenams: u r nt surpose to comment here, u r not ripe enuf age wise.Lol... Na naija citizen oooo! |
Wiliwili! ![]() |
Pls doc. Am having some kind of internal heat. It started few months back, whenever I sit or lie down after a while d place gets so hot dat I have to either sit up or lie on d floor. At first I thought it was cos I cos stopped using a/c for sometime but I wasn't born wit it so I don't see why. Now it's getting worst everyday. I tried folic acid no way, and I googled it but couldn't find useful info on help tips. So pls, is there anything I can do to make it go away. Thanx |
Mfakti I lefuse to comment on disi thleadi. Burnt boy na smolu boi naw. He is justu onli tonti tu yeazi naw. Or u pipulu did not no dat wan naw? |
Soundmind: Let me borrow Chiwetalu Agu's wordsMake I helep u: "Otune mbene" "Ncha nkota" "Akwaa n'ife akwaa na nlo" "Sepenyipaa" ![]() |
Ehee! Before nko? No be she first dey advertise for big brothel afro make dem for see her. But I doubt she was advertizing for small scale industry like afrotomtom shaa. All d same, she made d call so she's got to answer it. Periodica!!! |

