Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,382 members, 7,815,808 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:44 PM |
Nairaland Forum / Kenjudy's Profile / Kenjudy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
Celebrities / Re: Kim And Kanye Pose Unclad In Steam Photo Shoot For French Mag by kenjudy(m): 8:08pm On Sep 28, 2013 |
Odikwa very risky ooo!!! |
Celebrities / Re: Nigerian Ejiro Okurame Actress Exposed Lesbi & intimate Harrassment In Nollywood by kenjudy(m): 7:52pm On Sep 28, 2013 |
Well gud u realize on time. If they wouldn't accept Christ, I suggest u do before it's too late for u as well. No matter what happens, God will always be needed. Kudos to u for avoiding... |
Religion / Re: Is It Wrong To Preach In A Public Transport? by kenjudy(m): 7:14am On Sep 26, 2013 |
I no blame una. How many of u so called aclaimed public bus preachers can actually stand in public in d north preaching d word of God? Una go come here where almost everybody don hear d word even accept am sef dey make noise and forcing it on people as if to say na una be d apostles. If u wan preach, travel to where it is needed. As for here, we don over hear sef and na d over hearing na e dey worry even u d preacher. Faithless! 1 Like |
Culture / Re: Onitsha Ancient Bridge Collapses by kenjudy(m): 2:07pm On Sep 25, 2013 |
Ajibanban: Billions can be fooled, but I wont be. Simple Biology states and proves that Egg and Sperm MUST fuse to form an embryo, and fetus - the precursors of babies. U don drink dat pito again shey? I wonder wats d connection btwn ur insensitive write ups to d news on ground. Utonni |
Religion / Re: Traditional Marriage And Church Wedding Which Is The Most Important? by kenjudy(m): 10:57am On Sep 24, 2013 |
Abeg make una no dey follow follow ooo! If ur tradition no dey involved for ur marriage, na scam ooo. That's why so many marriages got messed up dis days cos people has tended to neglect what's more important. Someone here said traditional marriage doesn't have certificate, who told u? Except na all dis new generation church never know what's up. As long as ur parents must sign on those certificate provided by church and govt, it means they're involved which makes traditional marriage a priority and no1 at dat. Believe it or not, trado marriage is d most important. It gives u sense of marriage rights and obligations. I pity my future wife wey go talk of church first, na devil go punish am no be God again. |
Religion / Re: Catholic Priest, Caught Kissing, handling Woman (video) by kenjudy(m): 10:47am On Sep 24, 2013 |
Great misconception. Allowing priests getting married will never solve d problem at all. If u think it will, let me ask u; can u tell me how many married men who are not promiscious? If they're allowed to marry, that makes it all worse cos many women are soo stupid that they'll die to have sex even once with a priesst than ordinary's. I'm a firsthand witness of this. From origin, women are d devils in d lives of men. Period! |
Religion / Re: Apostle Peter And The Pope by kenjudy(m): 10:23am On Sep 24, 2013 |
And tomorrow people like u op will continue to either blame God or wonder why he allowed dangote to be soo rich while u wallow in poverty. U no go use ur time for something better and leave other people alone? As if u really want answers to criticism. |
Politics / Re: Jonathan Approves Pensions For Colonial Officers by kenjudy(m): 10:06am On Sep 24, 2013 |
Abeg anybody wey fit squat me for london wey dey nairaland make him contact me. I don tire for dis country. I sense nkewa na obodo aa! |
Politics / Re: Video: Jonathan, President Of Nigeria At The NYSE Closing Bell Ringing by kenjudy(m): 1:11am On Sep 24, 2013 |
Somebody should catch that white burger for make I slap am for waving off d show like dat from inside d studio. Abi na only my eye see am? |
Politics / Re: Obama Meets With President Jonathan In US (Pictures) by kenjudy(m): 1:06am On Sep 24, 2013 |
Dis thread na for people wey sabi english ooo. Me I don run comot from here abeg. D bomb too much. Chei! 2 Likes |
Politics / Re: Lawmakers Vow to Fight President’s Impeachment Bid by kenjudy(m): 12:55am On Sep 24, 2013 |
Abeg dis guy @op, na summery u give us so abi na real news? Becos wetin I read from ur link says different thing whilest urs is saying anoda. Na so u dey abi na d wewe dey cause am? 1 Like |
Celebrities / Re: Pictures Of Chioma Okeke by kenjudy(m): 10:02am On Sep 23, 2013 |
mattsteve: She is hawt,I mean hawt...who b mj Micheal jackson. |
Politics / Re: DANA Flight From Abuja Loses Engine Mid-Air To Lagos!!! by kenjudy(m): 9:56am On Sep 23, 2013 |
citizenisb: I was a passenger and almost a victim to the carelessness of Dana Air. The painful thing is that they will be sure that once they settle they won't even have to pay my family members compensation if they had killed me. And u wey use ur hand buy ur casket no get sense. Una dey hear am everyday, yet una no wan listen. Thank God for una life shaa, cos I for no even shed one single crocodile tears give any of una. My greatest condolence for end on nairaland where I go just type "eiyaa" give all d yeye passengers for wasting my mb. Mtcheww!!! |
Religion / Re: Sunday Sermon: Do You Truly Love God? (1) by kenjudy(m): 3:30pm On Sep 22, 2013 |
Mmounwu!!! Many pipu wili cam here naw talking like say na dem cari d luv reach baba God place. If we really luv God, we for dey jolli wella, but na our hypocrisy dey make him ignore us make we suffer. Simply, I know sure say any1 does. Cos me I no know as I no dey sure. |
Politics / Re: FG Orders Withdrawal Of Diplomatic Passports From Senators And HOR Members by kenjudy(m): 10:59am On Sep 22, 2013 |
crown777: Jonathan met with the Queen of England.Abeg ooo!!! Lwkmd. Chei cineekeee!!! Naija will never cease to amaze pipul eee! Oga adicha mma oo nwa mgbe nta onaghi adigide na aha Jesu Kristi onyenweanyi... Amiiii ooooo!!!!! |
Politics / Re: Enugu Is One Of The Poorest States In Nigeria. by kenjudy(m): 9:48am On Sep 22, 2013 |
Chineekeee!!! See as people sabi waste megabites. Na so una dumb reach? Richest states, poorest states, kini ko. And so f**king wat?! Useless thread. Me na make I rich pass dem governors be my own una dey here dey talk of a whole state wey some of una no even fit pay house rents live inside sef. Mtcheewww!!! |
Health / Re: A Pregnant Woman Lifting Weights: Is This Safe? by kenjudy(m): 8:31am On Sep 22, 2013 |
Taa!!! She just dey pose for those pishoor joor. But I like her bodi ooo! She just resemble my future wifey. |
Politics / Re: Kenya Mall Under Attack From Islamic Terrorists (Pictures) by kenjudy(m): 8:11am On Sep 22, 2013 |
taharqa: I pray dat d next attack for wherever u are, na ur papa, ur mama, ur siblings, all ur family members blood dem go waste make u for see how sweet e dey be. Then after na ur own dem go use roast corn for ur so called "allah fight" mumu of d highest order. U get luck say dis thing na for internet, I for show u small chontin now ewu! 2 Likes |
Celebrities / Re: SEE Toyin Lawani's N550,000 Hair by kenjudy(m): 5:29pm On Sep 21, 2013 |
And she's listed as one of obama's aid and now enlisted for heavenly candidates... Ndi ara!!! |
Fashion / Re: Does Wearing Necklace Makes A Man Irresponsible ? by kenjudy(m): 5:06pm On Sep 21, 2013 |
Nnaa nekwanum anya bikonu! Kedukwa nke bu nwoke eyina ihe onu kwa? Onweekwa ihe mmadu aya afu na NL ooo. Abeg which kind necklace una dey yan about? Na those 2pac dem style abi na normal necklace for real? If na 2pac dem types, dats irresponsibly gangsterish. But if na normal necklace like d ones I wear dat makes my woman trip for me more, abeg make una go sit down for potopoto joor. If I go get money buy $6,000 necklace I no go waste time sef. God punish devil wey give op dis kind idea of a questionaire... 4 Likes |
Travel / Re: Top 10 Countries In The World To Migrate To by kenjudy(m): 10:41am On Sep 21, 2013 |
What are d requirements for migrating to norway not as student? |
Celebrities / Ronaldinho Teeth Surgery: Hit Or Miss? by kenjudy(m): 9:10am On Sep 21, 2013 |
[color=#006600][/color] Odikwa egwu ooo! They tried shaa, but but still dey inside from my own point of ifu ya...
|
Foreign Affairs / Re: McCain Fires Back At Putin With America's Own Letter To Russians by kenjudy(m): 8:26pm On Sep 20, 2013 |
Hehehe! U never going to believe what American govt is going to achieve from this. Just sit back and relax cos they all know what they doing. The end justifies d means. America, Russia, Syria, whatever, all na politics. And for those who think they know too much about politics coming here to voice whatever come to their mind, u know nada as long as u ain't inside d circle. Soon and very soon!!! |
Nairaland / General / Re: 5 Steps To Develop Self-Confidence by kenjudy(m): 2:44pm On Sep 20, 2013 |
Nnaa ndia abiakwa ozo ooo. Mmadu oya ezukwalu unu ike sef? Everytime tips and so so tips. Abeg is there any of solomon family among d richest men of dis world today? If no, then make una rest jare. Any kind of life u find urself in, live it dat way cos dats ur destiny. Na wa ooo! |
Politics / Re: NCAA May Close Enugu Airport by kenjudy(m): 2:20pm On Sep 20, 2013 |
In phyno's voice: FG taaaa!!! onwebeedi ihe ifuu!!! Una go fear igbo's na. E never start aiit. Dis is just d beginning of wat 2015 will look like when all international bodies will fly down to east first before wharever. Biafra all d way!!! 2 Likes |
Family / Re: A 92 Year Old Man's Opera Performance by kenjudy(m): 9:20pm On Sep 19, 2013 |
Wow!!!!!! Awesomely beautiful!!! |
Family / Re: I Urgently Need Ur Advice On My Husband And His Ex-girlfriend by kenjudy(m): 7:35pm On Sep 19, 2013 |
When it comes to someone else, everybody go just open mouth dey talk like say dem be all wise civilized. What makes u an ex if he or she is so gud at counselling u? Why break up in d first place if u guys were so friendly? Old flames will always be re-ignited if they continue if only they haven't started anything sef. Madam abeg call d stupid girl and tell her off or better still pour her acid sef make she get sense in her next world. Stupid people! Ex's and their wahala all d time. If na d woman now, d guy for don dey rant all around d hood. Nshi na ahu! 1 Like |
Celebrities / Re: Will You Join Illuminati If You Were Offered $15 Million by kenjudy(m): 4:36pm On Sep 19, 2013 |
Abeg where u dey share am make I fly over collect mine sharperly. Joining wouldn't waste time cos I fit join for internet sef b4 coming over. Yeye |
Celebrities / Re: Picture Of Rapper P.diddy After Workout by kenjudy(m): 4:20pm On Sep 19, 2013 |
U dey hear urself op? Him suppose hot na. After all dat excersize why him no go hot? 1 Like |
Family / Re: Traditional Marriage In The Village, Is It Compulsory? by kenjudy(m): 3:55pm On Sep 19, 2013 |
Children of nowadays! Make una change oooo! Go back to ur tradition ooo make things better for una. Since wey we dey do dis oyibo tinz, how has our lives been? Na question ooo! Okay. We dey watch na. Ndi be anyi sikwa na "nwata siri na nne ya agaghi arahu ura, ura agaghikwa agafe ya na anya ooo"! Ogwukwa ka oham na onu... As for me, If my future na sakadelic bebe, she dey on her own ooo. Becos na only my trado wedding go hot, white wedding na only close frnds and family if I no go call priest to put d ring on my trado sef. All na wedding ni 2 Likes |
Car Talk / Re: Ferrari 458 Italia In Lagos! by kenjudy(m): 3:34pm On Sep 19, 2013 |
Okayyyyyyy na dis car been carry yaradua go heaven! Ahhhh I remember dat car. Dat car na for people wey wan go heaven ooo! Yeye people. See how dem dey waste money. Small time now some ndi ara here go say na poverty dey wori me. Abeg dat na waste of money joor wen millions of people dey die for him village him no fit even help dem sef. Lubbish tled. Mtcheeewwww!!!!!!! |
Islam for Muslims / Re: Obabiyi Aisha Ajibola Wins Muslim Beauty Pageant In Indonesia by kenjudy(m): 6:32am On Sep 19, 2013 |
DrBaby: For once lets stop bein sentimental. I am no muslim and I do not support beauty pageants of any sorts due to my christian beliefs , but saying she is not beautiful or u cannot appreciate her beauty because she is all covered makes hypocrites out of u all. My friend mechie onu there! That's how it all started. Devil is wiser than even our first parents in history which is Adam and Eve. So for him to make human do his bidden, he has subtle ways to do that which dis is one of them. In the nearest future, I bet u islam will find no wrong in allowing dem girls showcase without been all covered and so on, before we know it, na unclothedness all d way. Wolves in sheeps clothing dats what d devil does wit us humans. And u're here saying we dey criticize. After all no be those muslims dey criticize everything western? Why allow dis one since they despise and depict every western ideas as evil? Why trying to correct it by joining impiously. Odikwa egwu! 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55 |