Kheart's Posts
Nairaland Forum › Kheart's Profile › Kheart's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 74 pages)
Soma Naeto: ABOKI NA ABOKI. NA BOKO HARAM DEM SABI.PEACE OUTis ideye an aboki? Cos last time I check he s d flop of the match. |
na only mikel n enyeama dey dis game. Keshi may amadioha fire u 4 adding extra player (ideye) 4 d spaniards. Mtchewwwwwwwwww |
ideye re u for nja or u re against us? |
team ekwah |
seunblack: They are jst going to waste their time in brazil,even haiti will beat dem,I can put my money on it.smhis it tahiti or honduras |
wetin man go talk for this tread again oh beside it is for prospect and i m nt. Chai teachers dey try no be small. Anyhow i dey makarfi lg of kaduna state dey teach. For prospective corpers abeg if u get ur ways work am so dat u can even serve for ur papa hauz if possible. |
where s my palm wine? Eh eh massob what where u guys sayin sef? |
the fourth arm of government has spoken. |
hahahahahahaha |
Since when did nl bcam a forum 4 daft people?:/ |
Corpers we o, seems like i miss alot oh. Anyway sha my ppa na makarfi lg of kaduna state. Try runsin it to sch of health bt unfortunately 4 me i was posted to sec. sch. Dey ve nice accomodatn though bt e b like d that thing go scarce 4 there. |
Corpers we o, seems like i miss alot oh. Anyway sha my ppa na makarfi lg of kaduna state. Try runsin it to sch of health bt unfortunately 4 me i was posted to sec. sch. Dey ve nice accomodatn though bt e b like d things go scarce 4 there. |
"We will set up a committee dat to luk into these" ur talk dey ever pass d above? Mtchewwww |
Wish ur neighbor wat u wish for thyself remember this. |
Very pathetic how pple have lost deir common sense of reasoning. Smh |
The devil u know dey say is far better dan d angel u dont know. I dey serve for north even wit d so call crisis we dey gidigba. |
How u go take hold konji for a whole year? |
stantob: So killing police men will make South African government to release Okah? Fools,looking for blood.bros i tire o |
confusion247: This is a welcomed development. Okah can't be serving jail terms while boko haram gets amnesty.foolishness at it peak. Na hu dey come kill? Boko haram bois? |
tommykiwi: Dat one na her cup of tea..Islam r also converting to xtains so no be big deal...who is a muslim and what is islam? |
Em me don do my registration finish since oh bt i cant join dis stressful parade today. Oh boi see jjc otondos dey wear kit today. Me don hide. Reporting from kaduna camp. |
dmalam: On my way to blackgold camp...motor don spoil fr road.i go enta camp in d evnng be dti am on my way to the camp too, hopefully we go jam. |
Yeah u re right, most of dem aint on nl cos 5 of my friends were also posted to kd. Where is d best place for ppa aside nda, nbtc and nafbase? |
Xup rumis, i am also goin to serve in kd. @mini i just hope d camp ll nt be overcrowded dis time around cos my cousin said some were sleepin in bathrooms due to ovapopulatn last yr. |
Alhamdulillah, i pray, runs and was hoping for kd and i got it. Oboi u go fear na, cos majority of my course mate were posted to taraba. @seyi guy zamfara better pass taraba oh just buckle up and it shall be well by God grace. @dmalam na where dey post u to? |
It is really pathetic dat nja is in a sorry state at d moment. NYSC is all about having new experience in a different environment, but wit the current phenomenon on ground nobody wan go insecure states. Dat s why me pray, runs and hope i go dey for kaduna kakaraka (where i dey base). Congrat to those wey don see were they re posted to and for the waiters best of luck oh. |
Update from ABU main gate. Mehnn d list is already at d security post wey dey main gate and Abusites gather for there oh. D security taut comot address us sayin we should go home for security reasons bt nobody send am. I m tired of d waiting game sha, me don scramp from d venue cos na off k i dey. |
Latest update from ABU- Nothing dey oh. I guess dey no fit paste d list now cos guys just dey hang around like flies. They might paste it later in d day though. |
[quote author=BIG P NA BOSS]Were they in schl earlier 2 rectify it?[/quote]one said he submitted his jamb slip late, i didn't ask d other guy. |
Reporting live from ABU, they never paste anything yet oh, bt if u ve som1 in d senate them fit help u check. Some curious guys on d error list use long leg bt were told there names was not on the list. Best of luck guys. |
Hmmm |
Una gud mornin oh. I m planning to nter ztown today, hopefully d list might be pasted today. Aside clearance and id card, is there any other doc dat ll be requested for the collection of CL? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 74 pages)