Kheart's Posts
Nairaland Forum › Kheart's Profile › Kheart's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 74 pages)
Hmm Onuoha, comment my reserve i. |
Any 3 aside egypt n cameroon is a done deal. |
Useles thread |
Useless thread mtchewww |
Na so so useless threads dey make front page on sunday. Smh |
Na wen corpers go see alert? Na wen corpers go see alert? |
I feel 4 her sha, i tink it all depend on individuals involve cos som parents do nt help matters at all. Anyways she shld kip prayin n b hersef besides she s nt even 3 yet. |
Well seems like evrybody is an introvert 1 way or d oda. |
Bois re nt smiling oh, 4 kaduna na 25th we dey c alert bt 2day na 30 n dere s notin yet. Anyway i dey hauz n witout my pay no work oh cos no b my teeth i go use 4 tp. |
Odiol: operatn drive ibos out of lag |
Mr op na who com b ur case study? Wizards? |
Hmmm black man and power. |
Try na fix a date 4 my sisters wedding. |
Hope i make 1500 |
I must talk |
Plz God i pray say make d moderator wey oga seun chose no knw im 1,2,3 well so dat im go skip page 1111. Amen |
Beverly is a first class purn star, so even if she no win bba (which i hope she never did) Italy will welcome her. thumps up to bev mum. |
cleanvessel: What in your imagination makes you feel islam is a religion of God? Even Muhammad who claimed he received revelations from allah could not practice it. Can't you see islam is spiritual deception like other false religions?you neeed taramol seriously |
Wetin dey happen 4 kaduna cos for d past 2 months na 25th alert dey enter we acct.thumps up though. |
Whether we vote bassey or not d poor guy is goin cos even bba systematically want him n dillish out. Let save one (dillish) cos she has more chances of surviving eviction come sunday. |
Plz can som1 send me d link for online voting? |
I don't just like bassey at all, even though some of d analysis to vote him make sense sha bt don't 4get melvin needs namibia and we can't afford to sacrifice them 4 bassey. Bassey may divide our vote wen d hauz is merge nxt week. Possible nominees if bassey survive ll be bev, bassey n melvin (from conspirators). |
spade: Other countries do NOT go out of their way to do Ojoro for us! They just vote and rest, so why the phuck should we do ojoro for others? Just give Dillish the Naija vote and aim your Ojoro at Bassey for super-strategic purposes, even if it means 'taking some' from Anaboobs.same thought here especially ghana besides nigerians gboku for there. Let dem vote pornello , make we do d other way 4 bassey. |
Plz who won nja vote wen elikem was up 4 eviction? |
Why una just dey disturb una self wit dis ghana help save bassey stuff. If dem like make dem vote for oneal self wenever he comes up. Mtchewwwwww #teamdellish |
dmalam: I DEY MANAGE....I JST USED WALKA ENTA BBA OO, NO TIME,,,D SERVICE NO TRY FR US.even u wey dey kd city, wetin me go talk, na village (makarfi lg) I dey oh.anyway |
dmalam: I HAIL U.....guy how service na? |
Like seriously? First to comment |
I don't trust that bimp,he is a snake |
Well as for me I runs my service to kd (where I base) bt don't know wat came over me still tryna runs my ppa too. I Chose kadpoly and nursing sch makarfi bt unfortunately I got makarfi (nt nursing sch bt sec sch). Chai we don suffer finish imagine eatin waina evry single day cos dat s abt d only thing dat is manageable there (dey can't cook). Thank God d place is less than 2hrs from my hauz. They pay 2k as local allawee though bt na only once those greedy mother (witheld d rest)local govt officials pay us. Accomation aint bad cos na only me dey 4 1 big rum and 4 d chicks dat s d only gud thing abt d place (nursing sch babes bad pass uni babes I swear). Make una come see corpers (players) @ work, some ex corpers no wan liv dat village because of d thing chai. |
Masha Allah, may Allah reward all those dat coNtribute whether in kind or cash. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 74 pages)
Na wen corpers go see alert?