Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 159 pages)
Opoki: hahahahaha...u actually got it wrong cos its Demandeen.Guy you be Opoki OoOo na Demandeenho. Lol! |
Alhaji Pastor :Errmmm, Alhaji Pastor.....me sef dey find jab na! Around V/I |
jimmy4x: See ds Olodo o, it's 'demands' not demandyou sef bros, check urself. ![]() |
Finecat: Who is Peter Okoye? What does he do?NA POLITICIAN FOR BIAFRA REPUBLIC ![]() |
acidtalk: LATER SOME BROKE ASS PEEPS WEY NO GET ANYTHING GO COME OUT COME DEY FORM LIKE DEM NEVER ENTER TOILET BEFORE.BROS WHY U NO KUKUMA GIVE AM HAMMER MAKE E TAKE CRACK AM ![]() ![]() |
Sisi_Kill: Please enlighten me oh ye politically and religiously savvy one.good one here8) |
kindabigg: Nah except if she's bald. I can't believe dis![]() |
esolutionpoint: It depend on lady ..Sometimes it fits them and make them look beautiful and admirable. And some times it makes them look like demonic spirit.it usually makes dem look like ayamatanga lol! |
floriana: Lawd have Messi!messi of barca ![]() |
jessMena: No body is imposing western education on dem,if dey don't wanna go 2 sch dey shudn't force odas not 2 go 2 sch...those rich northerners kids r acquiring knowledge within n outside d country but dey r deceiving d poor because dey need slaves and dey know dat if these almajiris n d poor shud acquire knowledge n education den dey will b equal..so I guess dey don't want dat but only God will judge dem because I served in Kaduna n I saw their kids,some already hv their masters degree frm UK,USA etc only d brainwashed hates western education but d rich hmmmm,,,,,,,yeah, yeah, yeah, you sho rite! ![]() |
santuse: Ramadam karemit has nothin to do with Islam |
santuse: Ramadam karemRamadan Kareem ![]() |
Maleeq: OMG! Its a miracle! I can see the post!na im be say....winch dey worry you ![]() |
Okija_juju: Fhuck Bakare..I think say u get sense, I no know say you be first-class mumu. |
Too long for me to read:- |
Infact make dem impeach the mumu president, his yaw-yaw vice, the thieving senates, the legislootors. Infact mek army just take over cos we do tire for this kind demo-crazy ![]() |
gramci: Your vain effort in denying BH as muslim won't help you.BHs are not true muslims believe it or not. The more you try to tarnish the image of islam, the it prevails. Repent now! |
Moderator, why was I banned throughout yesterday na? Na wa o!!!! :- |
jimcomb: Silly thread! why are do you eat daily?huh ![]() |
stagger: I switched to my present church because I needed to have a more complete understanding of Christianity and I can say that I have not been disappointed. I have made more progress in my life since then than I have ever made previously.so....hw far? Don't tell me u haven't know the truth yet, or are you just ignoring it? |
gramci: There is nothing stupid about the thread, as a Christian you should be ready to defend your faith via superior argumenttank you jare |
I'm a muslim but I go from church to church looking for cuties... lol get around![]() ![]() ![]() |
LesbianBoy: My eye is TURNING meScolastica? I dey my brother ![]() |
diluminati: i still dont understand what the op is trying to saydieluminati .... Are you sleeping while reading? Wake up pls! |
How dare you call that a damn shoe That's more like wheel![]() |
basher: When you reach the junction, put DOUBLE TRAFFICACTOR because we are going straight.wow |
oluface: HAUSA ENGLISHabeg ooo! Make ya fafa no DIE ooo. |
Alarm dey blow me = I am very hungry. Comot for road for ram = get out the way for him. Na which one you dey? = what is wrong with you? I got more....... |
Danka7777: So nah "Voga-Naiza" they dey call am? All this while I dey call am "Fucker Nicer"lmao |
Mtscheeeeeew! Abeg, all the single ladies, add me up on ma nu blackberry bold 5(283245D7). Mwah ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 159 pages)
na Demandeenho. Lol!


