₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,272 members, 8,510,977 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 01:57 PM

Toggle theme

Killuminati's Posts

Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 159 pages)

Nairaland General › Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(op): 10:31pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
https://www.globalpost.com/sites/default/files/imagecache/gp3_slideshow_large/weed_2011_09_22.jpg
[size=20pt]+[/size]
https://drinks.ng/image/cache/data/Bitters/orijin%20bitters%20small%20bottle-500x500.jpg

Try combination of the both grin... Happy highing wink
grin O boy dat jumbo no be here o.. I like it tiny but as many as possible..
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 10:29pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
Na d 1st time wey i knock for my life be dat and me sef regret am..... D tin make me sick sef sotey i miss exam for skool, tank God say lecturers understand
O boy drink responsibly oh, you only got 1 life o, you no be mario bros oh
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 10:06pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
Bros, ur own still better, i go bet with my guy say i go finish am within 30mins, na so i finish am true true oooo...... Na hospital i wake up the next day grin come see amala and rice wey i don vomit for ground, since dat day, i never taste am
grin

Why you go do dat kain ting? Na bleeps up o, no dey form champion for shayo o..
Nairaland General › Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(op): 10:04pm On Mar 09, 2015
simplemach:
Op... i understand what mean, like the kind of better reasoning when you come accros a gutter on the road and you dress back to come and jump it with run because you now see it as a river. Or the kind of 'better' calculations that makes you lie on the road and you feel thats the most comfortable bed you've ever used.
No man, that one na miscalculation.. I stay focus.
Nairaland General › Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(op): 10:02pm On Mar 09, 2015
Enegod:
abeg..what's the name of that shiit that triples your reasoning? huh
It seems raw!
Na normal highness na. No go take cocaine oh, my hand no dey! undecided
Nairaland General › Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(op): 9:56pm On Mar 09, 2015
kilokeys:
no b only u o

i am treating for typhoid.. dunno if its d drugs.. but chai.. my guitar skills don improve..
NL likes is almost at 10, 000. eyes dey sharp, brain dey function wella
O bwoy na to dey high dey go be that o.. But my Imam say na Haram.. huh
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 9:54pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
Hehehe grin see ur life, u no even strong at all, na 2 big stout dey knock you. If you drink 1bottle of ponche nko? you dey use yansh dey walk grin
shocked 1 bottle of punch, I dey maad? That thing strong o, d day wey me n 2 of y G's download am, na teeth I tek reach house... huh
Nairaland General › Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(op):
.
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 9:39pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
Bros, na u first start am na, see as you jez attack me with you 1st comment embarassed ......
oya no vex for ur boy cool
take diz orijin and cuban weed make we settle am
Lol grin no mind me, I don hign dats why... 2 big stout no be small ting.. I go only tek d weed step down, thank you.. wink
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Arsenal: FA Cup (1 - 2) On 9th March 2015 by killuminati(m): 9:16pm On Mar 09, 2015
mukina2:
GOAAAAAAAAAAAAAAAAAAAL

SEKEEEEEEEEEEEEM
grin

Oh my baby o
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 9:14pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
You wan dey use me dey form chief speaker ba? you miss road ah swear!!!!!
Orijin you fall my hand o, and I dey always dey like you post, no long tin sha
Family › Re: How Many Did You Survive? by killuminati(m): 9:10pm On Mar 09, 2015
grin it wasn't easy at all, I survive through the dirty streets only to be hanged by a hanger... huh
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 9:05pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
Ur Father!!!!!! If you no get talk, no dey quote me again.....
Guy, yuh Bleep up, which one be papas own there now?!

How e dey do yuh na!?
Romance › Re: Reason Why You Should Have Only One Sexual Partner(picture) by killuminati(m): 8:45pm On Mar 09, 2015
Orijin101:
chai!!!!!!! d souls wey dey wit me ehn, e go full 1 tipper sef....... amaka, basirat, folake, shadiat, bimpe, obiangeli, effiong, bola, nkechi, nana, blessing, joy, ayo, amarachi, nono, akpam, tito, biliki; those are the girls i had sex with recently embarassed
e be like say you be mumu.. U no understand the jerk.. Na ur soul u dey donate so, abi you get low brain come smoke skunk join? undecided
Islam › Re: Picture Proof That ISIS Is not Islamic by killuminati(m): 8:41pm On Mar 09, 2015
arewafederation:
Add fish pepper soup join. grin
Yes. Omo dem ban me since o.. Wicked people dem..
Islam › Re: Picture Proof That ISIS Is not Islamic by killuminati(m): 7:10am On Mar 05, 2015
arewafederation:
Take one bottle of Lacasera. grin
grin I prefer small stout
Politics › Re: 2015 Buhari Comes Back From London On March 6 Ahead Of Grand Rally At Abuja. by killuminati(m): 1:54am On Mar 05, 2015
Ekun.. Ekuro lona, erukun bo.. Iyalaya won!
Politics › Re: PEJ Open Up On How She Hate The Northern Nigeria by killuminati(m): 1:49am On Mar 05, 2015
Stupeed presidential b'itch! Fruitless woman with a barren womb... God will destroy this witch very soon she and her wicked husby..
Politics › Re: Benue State Commissioner Slumps, Dies At 46 by killuminati(m): 1:43am On Mar 05, 2015
BeeBeeOoh:
R.I.P to the dead..




Job opportunity to d living..
Motherfuckerr, you no dey sleep? Oh I forgot, you be Robot.
Politics › Re: FG Begins Second Section Of Enugu-p’harcourt Expressway by killuminati(m): 1:40am On Mar 05, 2015
Jonah the son of Locki is doing End Time work.. Meanwhile Bubu the son of Hari will take over next 2 months... To God Be The Glory.
Jokes Etc › Re: . by killuminati(m): 11:54pm On Mar 04, 2015
omenka:
But on a VERY serious note, it appears Mr President indeed had a bonner!! The last pic of this I saw, he had both hands over his crouch, in this, even though he was shaking hands, he still has one over there!! cheesy

Regardless, he's just being human. It could happen to any man, including me. smiley
Bros, see that Army Officer in mufti behind GEJ in that pics, is he suppose to wear that cap?
Nairaland General › Re: Top 100 List Of Cute And Funny Handles On Nairaland by killuminati(m): 9:27pm On Mar 04, 2015
My na name no dey there, nonsense! huh
Nairaland General › Re: What Is Wrong With The Design Of This Chair? by killuminati(m): 6:42pm On Mar 04, 2015
Some go dey troway sperm if dem sit down for dis chair
Politics › Re: Our Jailer Has Become Our Hope - An Inspiring Read By Adeyemi Adefulu by killuminati(m): 5:06pm On Mar 04, 2015
SBS (Simply, Sai Buhari)
Nairaland General › Re: Muktar Shagari, Sokoto Deputy Governor's Son, Usman (Photos) by killuminati(m): 5:05pm On Mar 04, 2015
Haryoryhemie:
For your left mind bah? lmao
Oya no vex, add me
Jokes Etc › Re: Is This A Long- Distant Relationship? ( Photo) by killuminati(m): 3:04pm On Mar 04, 2015
Girls una dey try o.. No size of d i c k wey una no fit collect. Imagine the kind mighty bamboo wey this giant guy go dey endowed with and yet this little lady dey receive without any shaking she even dey smile join sef. Toto na elastic e no dey tear, na everlasting tube of life.. Even the so-called TALL guy na through same toto e pass come life so forget that thing, nothing like Child Abuse. As long as them love dem selves, make dem carry-go!
Politics › Re: NIGERIA STOPS CHAD, Aims To Beat Boko Haram Alone Before Election by killuminati(m): 9:23am On Mar 04, 2015
They have suddenly awaken from their political slumber. We thank God o! Oya begin dey kill them one by one or two by two in fact, however they come just kill em all.

#NeverAgain should a weak C in C in the name of Jonad'aft be allowed to head the NA. Otuoke zoo awaits the dumbo Jumbo plus Samboribobo



Almost FTC I am ascending from bottom of the bottom to the top of the top
Politics › Re: Anti- Jega Plot Crashes As Presidency Hits Dead End. by killuminati(m): 9:21am On Mar 04, 2015
shinejackie:
.

1bottle of kunu, Zobo drink and Pepsi for you......u are damn too funny..... cheesy cool
You dey mad? (Offiense) grin you wan kill me with jedi-jedi? Make dem gimmie 1 big stout

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 159 pages)