|
Celebrities › Re: Throwback Photo Of Wizkid At An Event At The Igbinedion University Okada (pic) by KingDash09(m): 11:10am On Jun 25, 2023 |
Baba you be barrack boy? CartelKenneth: See wetin ice and lala Don do wizzy E no go better for ice and lala oooo |
Crime › Re: Scavengers Cart Away $4 Million In Abuja by KingDash09(m): 10:15am On Jun 25, 2023 |
Lie lie.. |
Christianity Etc › Re: The High Rate Of Immoral Sex Amongst Young People Today by KingDash09(m): 10:07am On Jun 25, 2023 |
No mind am with him scatter scatter teeth Sofistcatdmoron: It didn't start today oga ,, It has been there before u were born |
Romance › Re: Would You Abandon Your Fiancé For A Billionaire's Daughter In Qatar? by KingDash09(m): 10:03am On Jun 25, 2023 |
Expcially a naija girl wey go use billing kee you😂😂💔 Stomoney: What a mumu question. Who go wan marry poverty and liability |
Romance › Re: Would You Abandon Your Fiancé For A Billionaire's Daughter In Qatar? by KingDash09(m): 9:56am On Jun 25, 2023 |
Fast bros.. |
Romance › Re: What's It Like Dating A Nigerian Girl by KingDash09(m): 9:54am On Jun 25, 2023 |
God don save you brother🤝 Ogechi98: Anytime I dey see thread like this about naija babes I come dey reminisce on those days when I been dey date naija babes.. I been dey simp Sha.. but thank God for the Redpill. |
Romance › Re: Becareful Of Ladies That Do Demand for help by KingDash09(m): 9:38am On Jun 25, 2023 |
Baba you Dey man oh.. I can never simp for any woman.. thunder kee you there handsomeyitayo: nah you be useless man, idiot.. werey.. nay your type they simp .. oloshi. E pain yu |
Romance › Re: Have I Contracted HIV by KingDash09(m): 11:02pm On Jun 24, 2023 |
Dead man |
Romance › Re: Becareful Of Ladies That Do Demand for help by KingDash09(m): 10:59pm On Jun 24, 2023*. Modified: 9:46am On Jun 25, 2023 |
Useless man... you go dey nack person baby mama with two kids you come here dey talk shit |
Food › Re: Which Of These Can You Eat? (picture) by KingDash09(m): 8:41pm On Jun 24, 2023 |
Ive got something for your neck Jennyclay: I can manage chicken neck |
Romance › Re: LGBTQ Signs All Over Latest Subway Surfer Version by KingDash09(m): 10:39am On Jun 24, 2023 |
Useless game.. I swear I hate gay shit eh muzically: I'm not playing this game again. Ever again |
|
Fashion › Re: Lady Goes Naked To Fix Nails In A Salon (pictures) by KingDash09(m): 11:28pm On Jun 23, 2023 |
Guy go continue that your Cultist Story.. you never still compete am Meritjoshua: i get taste o. Tall, fair and naughty. Make she jus dey rock me like IndecentStar make i dey môâñ  |
Travel › Re: Jay Bloom Turned Down Seats On Titan Voyage by KingDash09(m): 10:29pm On Jun 23, 2023 |
Him time never reach.. you can’t escape fate.
final destination movie comes to mind, A Good Movie btw🔥 |
Travel › Re: Jay Bloom Turned Down Seats On Titan Voyage by KingDash09(m): 10:27pm On Jun 23, 2023 |
NA FAmily dey kill person pass... olasaad: Poor child  |
Fashion › Re: Lady Goes Naked To Fix Nails In A Salon (pictures) by KingDash09(m): 10:19pm On Jun 23, 2023 |
Bros you no get taste you are a useless man Meritjoshua: Make i jus jam the girl like that. We go bleep eachother tire. Atleast sûmtin must kill a man |
Romance › Re: What You Should Do If Your Girlfriend Is Pressuring You To Get Her An Iphone 14 by KingDash09(m): 3:30pm On Jun 22, 2023 |
Abeg you be correct guy🤝 I can never marry a broke and poor woman in my life Creamypie: I tire for Nigerian girls oh. Me am from sound rich home and and I don talk am say na girl from my type of home I go marry, but all I meet so far na those wey saps don finish their parents, expecting me to do what her parents no fit do for em. Poor people wan look for rich ones. Them no go gree follow those from their level and status |
Romance › Re: Fans Drool As Bbnaija Star Nengi Gets Tattoo On Half Her Buttocks [video] by KingDash09(m): 3:27pm On Jun 22, 2023 |
Women |
Romance › Re: I Have Not Received My Prize Money – Bbtitans Winner, Khosi by KingDash09(m): 3:23pm On Jun 22, 2023 |
We dey count am.. you go soon see alert. |
Romance › Re: Actor Kevin Costner's Estranged Wife Wants $248k Per Month In Child Support by KingDash09(m): 3:21pm On Jun 22, 2023 |
Make him pay up.. see the young women wey him marry sef |
Romance › Re: Can I Really Find Love? by KingDash09(m): 3:17pm On Jun 22, 2023 |
Women wey be scarbs I get them plenty I no even dey send them, one even dey my house like this... this life no balance true true... Oga make money na women go dey toast you, trust me I know... |
Romance › Re: Nigerian Men That Do Video Sex by KingDash09(m): 3:06pm On Jun 22, 2023 |
|
Romance › Re: Nigerian Men That Do Video Sex by KingDash09(m): 3:05pm On Jun 22, 2023 |
I swear bros no be lie.. and person go come wife them like that Creamypie: Nigerians dey do porn vidi without shame now oh. Many babes u know, dey appear in those videos |
Romance › Re: Which words describes a Chapter Of Your Life Currently? by KingDash09(m): 10:39pm On Jun 21, 2023 |
King |
Romance › Re: Which Animal Do U Forbid? by KingDash09(m): 10:35pm On Jun 21, 2023 |
The only time I eat naija girls is with my dickkk Merch: Naija girls i forbid them |
Gaming › Re: What Game Are You Currently Playing? by KingDash09(m): 10:16pm On Jun 21, 2023 |
RE4 remake.. this game is gonna win the best game of the year award, I currently battling salazar |
Romance › Re: Which Animal Do U Forbid? by KingDash09(m): 10:13pm On Jun 21, 2023 |
Dog meat.. |
Romance › Re: Which Animal Do U Forbid? by KingDash09(m): 10:12pm On Jun 21, 2023 |
Ate it once in Thailand.. you won’t even know you ate something like that.. Flight90: monkeys and gorilla... if u can eat them, forget it...u can eat humans too |
Sports › Re: Ahmed Musa Donates School Bags, Books To Students In Jos by KingDash09(m): 9:59pm On Jun 21, 2023 |
Archiever22: We won't see other rich Nigerian players emulating this na to they waste money for strippers club they know. na your money? All this broke people.. |
Romance › Re: What Are You Doing With Your Laptop by KingDash09(m): 9:55pm On Jun 21, 2023 |
Working |
Business › Re: Naira Drops Slightly To ₦763.17/$ On Investors & Exporters' FX Window by KingDash09(m): 9:53pm On Jun 21, 2023 |
We like him like that.. y’all hate too much sthecy: Tinubu is no different from Buhari….. Mark my words |