Food › Re: What Is So Special About The Bottle Of Azul by KingDash09(m): 9:47pm On Jun 21, 2023 |
Baba no be everybody dey suffer for this country... drop location make I come flex you dey hate, one update wey I go give you go pay you till you tire for money damoobaba: Werey, who sabi you here wey you come dey lie. |
Romance › Re: Amazing Makeup Transformation Pictures Of A Slay Grandma (graphic Pics) by KingDash09(m): 4:03pm On Jun 21, 2023 |
Op you mumu😂 |
Food › Re: What Is So Special About The Bottle Of Azul by KingDash09(m): 3:52pm On Jun 21, 2023 |
Liar post=123945349: This remind us of the guy at our Barbecue Joint shouting to the Bottle ladies that "Na ASUN I order no be AZUL",
After dem don tell DJ to stop music dey play dorime on a low key, wey babes come dey dance in front of am with placards and fireworks and a bottle of Azul. Our guy shout tire "Na ASUN I order no be AZUL ooo" 😄 😁 🤣 😂 😃 😀 😄 😁 🤣 |
Food › Re: What Is So Special About The Bottle Of Azul by KingDash09(m): 3:50pm On Jun 21, 2023 |
Drop your location make we enter club this weekend Lobotomy02: Nah your type?
You get 1,600 naira for account? |
Celebrities › Re: “You Are Lucky You Will See Burna Boy & Rema”, Daughter Tells Bill Gates (Video) by KingDash09(m): 3:40pm On Jun 21, 2023 |
See as the guy teeth be like shovel post=123945202: Hmmmmmm, opportunity comes but once shey?! But unfortunately for Rema, Phoebe is already dating a cute young black dude..... |
Romance › Re: My Girlfriend Took Her Pastor To My House For Sex While I Was Still Around. by KingDash09(m): 3:07pm On Jun 21, 2023 |
Bros 60% plenty sef 2% sure pass... talented321: To all my manchis out there, no matter how you love a girl or no matter how a girl love's you please dont give her 100% trust, 60% is enough for your own safety. Just have that believe that she will Bleep u up one day so that when that day finally come you will not be shocked that much. Mr op if you don't want to harm her just allow her finish what she come to do after then you will tell her to move, but be chopping the food/pussy. |
Food › Re: What Is So Special About The Bottle Of Azul by KingDash09(m): 3:04pm On Jun 21, 2023 |
Spent 1.6m for this thing earlier this year.. I was high that time I was just spending recklessly |
Romance › Re: A Woman Can't Feed The Family For A Month Without Insulting Her Husband -lady by KingDash09(m): 3:01pm On Jun 21, 2023 |
|
Food › Re: Chef Dammy Sings: I Can Cook And I Can Sing, I’m So Talented (Video) by KingDash09(m): 2:52pm On Jun 21, 2023 |
Can I give you 50k for one night? Are you in Lagos? fadilaMaikiriki: Just checking my weight gain. Trying to compare them. Please any difference between these ones and the ones I posted earlier? |
Career › Re: Why Do You Find Your Salary Disappointing? by KingDash09(m): 1:00pm On Jun 21, 2023 |
That’s why I choose the keyboard life bro.. now I never see person wey fit oppress me PlutoChief: If I go club na one sitting person dey burn my two months salary. |
|
Romance › Re: Nigeria Controversial Gangster Lawyer Ifunaya Drops A New Song (video) by KingDash09(m): 11:22am On Jun 21, 2023 |
MEH.. I prefer lightskinned girls tho. |
Romance › Re: Nigerian Men That Do Video Sex by KingDash09(m): 10:28am On Jun 21, 2023 |
Women own worst.. my gee nearly got a heartattack cause he saw his girl inna porn video |
Romance › Re: How i Found Out Iyanya Was Cheating On Me With Tonto- Yvonne Nelson. by KingDash09(m): 12:39pm On Jun 20, 2023 |
Inyanya wey be like fufu wey them mold |
Romance › Re: My Girlfriend Is Refusing Me Sex Cuz I'm Broke At The Moment by KingDash09(m): 12:37pm On Jun 20, 2023 |
You have been giving her money for the sex before that’s why she keep asking for it.. dump the notch and double ya hustle no girl likes a broke man Miravik900: Have been so down financially recently and this girl that has been on my side for like 9 months now and I thought was different has started showing me her true colors
We agreed on the meeting but she didn't show up when I asked her the reason she didn't reply Now she is asking me for money cuz I wanted sex and she knows I don't have
I thought the advantage of having a girlfriend over patronizing hookups is during the bad days you can still get sex
I'm thinking of calling of the relationship base on this act of hers
Please let me hear your thoughts |
Romance › Re: As a lover boy or girl have you done HIV test before? by KingDash09(m): 10:13pm On Jun 19, 2023 |
Yes sir... I did mine last week even tho I bang ladies with condom everytime, I’ve never even had an std or an Sti In my life, my friends be like nack with out condom e dey sweet but I too wise baba |
Romance › Re: Stats Showing Women With Multiple Sexual Partners In Nigeria By Ethnic Group by KingDash09(m): 10:08pm On Jun 19, 2023 |
Bros na tiv girls na him bad pass oh.. Idoma girls no dey too misbehave like that no dey lie NairalandGossip: Runnish stats, go to plateau state and ask of berom women u will understand 
In case you still dont understand, go to Benue state and test run Idoma girls, u definitely will understand
But if you still don't understand, then go and spend one week in Edo state, you will understand perfectly. |
Romance › Re: My Life As A Cultist by KingDash09(m): 9:45pm On Jun 19, 2023 |
. |
Romance › Re: Stats Showing Women With Multiple Sexual Partners In Nigeria By Ethnic Group by KingDash09(m): 12:10pm On Jun 19, 2023 |
Women see una lives |
Romance › Re: I Went To A Brothel Today With 2k This Is What I Did With The Money by KingDash09(m): 12:04pm On Jun 19, 2023 |
Valulence comrade😂😂😂 Freshtruth: is better I spend the 2k on my stomach than spending the money for your fellow ashawo. Na get out u dirty pig |
Food › Re: Guinness World Records: Dammy Moves To Cook For 150 Hours by KingDash09(m): 8:56am On Jun 17, 2023 |
😂😂😂 you be man man oh milann: i tasted her |
Food › Re: Guinness World Records: Treasure Eleojo Abraham Begins ‘Home’ Cook-A-Thon by KingDash09(m): 8:50am On Jun 17, 2023 |
70m... na my net worth be that oh chai TsbAfrica: I hear they give them 100k$ if they succeed that alone is enough to try |
Food › Re: Guinness World Records: Treasure Eleojo Abraham Begins ‘Home’ Cook-A-Thon by KingDash09(m): 8:48am On Jun 17, 2023 |
This is becoming rediculous |
Phones › Re: Help My XR Is Not Enabling Esim by KingDash09(m): 8:19am On Jun 17, 2023 |
Woman phone.l |
|
Food › Re: Guinness World Records: Dammy Moves To Cook For 150 Hours by KingDash09(m): 6:30am On Jun 17, 2023 |
How do you know bro?? milann: hilda is a virgin |
Food › Re: Guinness World Records: Dammy Moves To Cook For 150 Hours by KingDash09(m): 10:27pm On Jun 16, 2023 |
Bros na joke I Dey joke oh.. how I go give woman 200k SAMBARRY: Hilda wey don already win wey don collect award and price from gwr
Moreover shebi dammy said she's not competing with Hilda so which one come be "make we no let that olosho Hilda win"?
Medicine after death 
You better tell dami not to waste gas,gas don cost |
Romance › Re: 9 People Share Their Worst Sex Experiences by KingDash09(m): 10:24pm On Jun 16, 2023 |
Me sef reason am oh.. the girl no see children Crucialgem: I swear down this one is a lie while will someone be on top of you and you will get electrocuted and it won't affect the person is the guy robo |
Food › Re: Guinness World Records: Dammy Moves To Cook For 150 Hours by KingDash09(m): 10:11pm On Jun 16, 2023 |
Make we contribute money for her atleast make we no let that olosho Hilda win.. I go drop 200k.. |
Romance › Re: If You Have Watched This Movie Then You Should Be Married By Now(pictures) by KingDash09(m): 10:04pm On Jun 16, 2023 |
That year if you get Symbian phone you be bill gate pikin.. I remember that year wey my Symbian get free browsing life was very sweet that time I go dey form sickness so make I just dey house dey download games and waptrick videos |
Romance › Re: I Need A Wife But Seeing Only HookUp Girls & Single Moms I What Would YOU Do? by KingDash09(m): 9:58pm On Jun 16, 2023 |
Because I Dey carry her and your sister steady Dimaya: How the guy take know? |
Education › Re: Dasola: Ibadan Poly Female Student Hacked To Death; Eyes Plucked Out (pic) by KingDash09(m): 9:39pm On Jun 16, 2023 |
You sef na cultist.. Shalommy: She is either a cultist or girlfriend to a cultist. Chaiii... Descendant of Odin. |