Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,344 members, 7,836,414 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 07:26 AM

Kingdong's Posts

Nairaland Forum / Kingdong's Profile / Kingdong's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)

Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 2:08am On May 09, 2008
and don't yu ever babe me again, ever ! shocked
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 2:06am On May 09, 2008
Cadet:

I understand Pidgin, babe,. I just don't understand the way you've revised English to Pidgin to the above quote undecided


woss all dis? na big belle matter we spose dey try iron flat and out. wen english or pigin time reach then madam english abi na pigin teacher yu can den takes control. abi wetin sef?
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 1:59am On May 09, 2008
how yu go understand wen e be say na damn ordinary cadet yu be. see dis person, yu wan understand wetin yur seniors dey take code for naija, dey take relate. abeg troway !

wen dem promote yu reach na me still go help yu decipher the whole lingua but on condition say yu sey go teach me kwins english. deal or no deal? grin
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 1:48am On May 09, 2008
Cadet:

Horrible English. Dnt tell me that's pidgin, that's just not understandable undecided

haba you still dey here. na wa for wetin yu carry for shoulder o ! madam english teacher! abeg where yur classes dey hold? me sef i wanna know how to spoke gooder english so i wanting give asses stance to naija sistas wit big belle both home and away. taansa ma!
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 1:29am On May 09, 2008
minto:

which means all this big belle talk is just a compliment, so ladies, don't worry, be happy. Big belly or not, you're irresistible. kiss

there is nothing complimentary about the big belle abeg instead make we dey deceive dem say issaall good make we try encourage dem carrot and stick styley make dem do somthing abourritt.

and for those wey no dey think wen den dey bounce on top big belle na una know d kine argro wey hol una. na una type d thing go don hol sotay d state (boom, flag, etc ) of the kokobilo no go even mean anything as long as nama get wetin dey hungry am. even without dem extras say na belle alone no be small contruction company equipment go fit do the drill for such artificial deep works enhanced by d belle wink
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 8:25pm On May 08, 2008
Busta:

Are u guys not ever tired of "Nigerian Girls Bashing"
Mind u, this also includes your mum, sis, cousins, aunt, etc.
i agree. if my sista go foolishly allow im belle swell up wen she never get belle i go tell am say, my friend warris dis. comon go do something about it. my mama na old school, na she sabi. and if yu sef na old school ( in spirit ) then na yu sef sabi if not go do something abourrit.

Busta:

na wa oh . . u guys are really so full of ursef.

and yu gals are so full of free drink, nkowbi, point and kill, isi ewu, big stout, gordon sparks, yoghurt, peppered meat.

meanwhile prof just fone now dey ask again say which tribe of naija gals get belle pass so im go proffer solution.
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 7:09pm On May 08, 2008
wo lets sort out wan thing at a time abeg. but prsonally me thinks mouth odour and body odour no dey gender specific unless of course down below odour then all fingers point to , and d winner is
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 6:54pm On May 08, 2008
londoner:

Kingdong, while your at it, ask your professor if he can give Naija men solution for the "phantom pregnacies".
While we're at it, can the prof also give Naija men advice on how to eliminate that offensive mouth odour they notoriously have, sometimes, I wonder if some of them even own a toothbrush.

Also, lets see, I would like a solution to that body odour which many of them have, I mean its so thick you could cut it with a knife. Its a wonder they don't develop rashes under their arms.

, I wont even mention the keloids, lol

Why not kill two birds with one stone huh?

lol, lol, lol


haba aunty wan thing at a time na. yu see say d topic of dis thread na big belle wey una get. if na these others yu wan know, go start ya own topic

but anyways sha i ask prof. im just dey laff. na im i ask am say why imdey laff , im talk say im dey wonder say na evry man wey yu meet yu dey kiss abi how yu take know d such volume wey get m.o. me come tell am say if be yur boyfriend, brothers, immediate family and collegues for office be yur sample. im talk say wareva men say yu sef no go dey in good health with exposure to such odours. any hows im still dey wait for the tribe of naija sistas wey get belle pass so solution night go happen.
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 6:24pm On May 08, 2008
na wa o. una still dey here. i think say by now una go don fine solution to d big belle problem wey naija sists dey follow battle. well, well after work today i spoke to one professor of big belle for open university wey don rule us b4. i ask oga wetin we fit do to solve dis problem, im say no problem but say solution is tribe specific. so which tribe majority of our big belle sists come from o so i go fit tell papa guzze d ultimate professor of big belle.

for where i dey rain dey fall so we dey chill, make unu come see some corporate looking sistess dey down big stout , out of the five only wan dey drink smirnoff, back to d question.
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:52pm On May 07, 2008
no be fight o sistess. me i dey go haus . make unu wish me safe janny.  grin

wen i rich hass i go yu know ! wen i chop finish but no big belle dia allah be praised. then i'll be back on naira
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:48pm On May 07, 2008
see jobless big belle women see me see trouble. na wa o. whatever yu choose to call d lingua na una sabi if una no understand am. i dont give a van damn
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:45pm On May 07, 2008
wendymanda:

He doesn't even try, lost in his own bliss of lunacy.

bliss is driving back to the mainland rest assured there will be no traffic all the way and after cooling off on nairaland.

if too say na weekend i for go blaze up then go siddon for poolside for eko hotel or back of oview in a cloud of high listening to u2 on me ipod. if na lunacy well lets have more of it. specially as ba dey flow
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:40pm On May 07, 2008
Cadet:

Sorry, I still can't understand you. Nice try though

well its simple pidgin english and if yu no understan, what yu want me to do about it? nothing ba? good cos nothing is it
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:36pm On May 07, 2008
LASIEFAIRE:

no help from me sorry embarassed i don't translate stupidity

me stupidity. ha lol. not to yur fault. yu dey style style pally the chicks. yu sef no undastand?  Mr. made in japan
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:32pm On May 07, 2008
LASIEFAIRE:

cadet, jennykadry and wendymanda stop the injustice. Mob action is unlawful.

abeg leff them for me.

if there be any of yu who looks all pudgy or yu know one who is and yu feel all so sorry about it then get off yu sorry fat ass ( or is it belly now? ) and do
something about it. wetin wey yamayama na only wan thing e be and dat is yamayama. and if yu don loss for another man xtry so tay yu no sabi anglais
made in naija abi yu just dey format, wo na yu saka!
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:21pm On May 07, 2008
Roscodaddy:


So to dey eat anyhow na good living,them wan finish the boy money,ice cream nkwobi,isi ewu,small stout,power horse,biscuit,dundun samosa, shaki ,kpomo bokoto,gordon spark,sminoff ice,zobo ,chinese,chinasa, puff puff all them wan put inside mouth,why them belly no go long.


aunty big stout don finish. small dey? no. legend nko? finished ma. ok bring satzenbrau make i just manage am and abeg bring  fresh fish. ha anty fresh fish don fish. ok bring fried meat. dear yu will but me goat head take away.

and so it goes on and on. she wan chop everything finish. dem belle no get prohibited or banned lem ups. evrything yu offer na bring it
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:14pm On May 07, 2008
ibkaye:

The girls will start attending gym if the guys will also, it goes 50/50, deal, or no deal? grin

any orobor wey dey wait for man to go gym bfor she sort hersef out go wait tilllyy
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:09pm On May 07, 2008
"The alarming thing is, some of these very men have pot bellies too.  And a pot belly looks better on a woman, atleast she has the hips and breasts to compliment it, than on a man, He looks like a pregnant cow, Moo  moo" @ busta rhymes


Gaddemmitt !
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 9:03pm On May 07, 2008
aloib:

jeez r u freaking kidding me, mehn i better go back to retirement before i start acting all ignorant and stuff,
u go dey sufficient my dear, phewww
arguing with peeps like this would really make u start behaving like them, smh,


story. na me say make yu caryy spare tyre like dangote trailers. retire to the gym and spot the difference.
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 8:44pm On May 07, 2008
aloib:

jeez, as long as i don't care bout my flabs and my boo doesnt care, why shuld i give two effs bout what yu guys feel,


yu dont care? LORL! yu wish.those unsightly flabs and yu dont kia. if yu dont care now and yu continue not to care someday be rest assured that the boo would care someday and yu will be sorry
Romance / Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by kingdong(m): 8:33pm On May 07, 2008
una well noise. all spoken abi? naija guys dis naija girls that, all na true also very true is the fact that MOST naija gals (na yu know where yu belong) gat nauseatingly big belle due to lack of self control and will to do. especially wen cash flow don up (doesn't matter whose, but beta d guy's) b4 yu know they bcoms sos disgusting.
his wife is dressing up for work, he tosses round on the bed and sees her thru heavy lids, before yu know eyes wide open and he's sykin her "for the road" "thanks princess" as she dresses up quickly, already running late. tell me if d princess is d big belly one with with fat arms and africa yansh? for where, tufia, chukwu e kwena ifo ojo. man bad man bad, yes but get rid of those unsightly flabs. dont give me d it doest matter bs abi  yu tink say okparah wine free? na im e worth all dat $$$$
Nairaland / General / Re: Back After A Fatal Accident by kingdong(m): 9:23pm On May 06, 2008
dammnnn, that picture with yur face swollen is the ishh! my sister come be like person wey go through community brushing after mistakenly pocketin wetin belong to another person.
anyways sha like i said, the worst days of yur life are behind yu and yu gats glorious days ahead. only try keep yur syde of the bargain with God. also make una wey nefr get moto try to dey use pedestrian bridge where available. as for okada its like na necessary evil so just be careful and even when crossing one way always look left right and left again. why? becos, THIS IS LAGOS!
Nairaland / General / Re: Back After A Fatal Accident by kingdong(m): 6:23am On May 06, 2008
The worst days of your life are behind you. Welcome to another life, a glorious one, excellent in every imaginable way. We only that yu will spread the word of God's love, affect and effect on lives for Him. e ku orire! praiiiiiiiiiiiiiiisse the Looooorrrrrrrrrrrrrrrrd !!! and nairalanders shout , ! Sad report no go be our portion for here again
Food / Re: My Boyfriend Avoids My Cooking by kingdong(m): 5:11pm On Apr 28, 2008
borrrrriiiiinnng!!!!!!!!!!!
i love reading boring topics and threads where pple do not contribute anything meaningful.
Investment / Re: Stock Market Tips For Nigerians by kingdong(m): 5:37pm On Apr 25, 2008
@ All

my dear nairalanders, please know that these are deaperae times and evryone is out to chew as much as they can not minding whose bum they bite off. i am saying this with regards to how often many of us get screwed by some of these nasty brokers. so after doing your due dilligence and you decide to buy or sell, please please please put such correspondence in writing or at the very least email and try and insist on an acknowledgement.
and its high time we start a name shame and boycott thread. my story i will not bother telling, suffice to say we gave ourselves shit that threatened to pull down the house. as for those of you still with cash craft and the other incompetents what are you still doing there? to be forewarned is to be ,
TV/Movies / Re: Idols Is Back! (East Africa) by kingdong(m): 10:38pm On Apr 15, 2008
NA WA! THESE EAST AFRICANS ARE ALLROUND DRY AND WACKED. AND THEM NO FINE. NO STYLE NO NOYHING. IF YU SAY YU WAN WATCH AM AS COMEDY YU GOTIRE SHARPSHARP
DRESS SENCE NKO?
Family / Re: Do You Have A Step Mum? by kingdong(m): 1:31pm On Apr 09, 2008
i had10
Technology Market / Re: With Just #45000 You Can Have A Broadband Internet Access In Your Home Or Office by kingdong(m): 1:54pm On Apr 02, 2008
whats d name of this leading internet service provider?
Technology Market / Re: The Official Nairaland Tech Market Referral Thread by kingdong(m): 1:51pm On Apr 02, 2008
keep doing well
Technology Market / Re: Mobile Phones Prices Database by kingdong(m): 12:22pm On Apr 02, 2008
@Neoteny
yu own and use d iphone?so whats it like? functionality et'al.

i use a motorolla c115 bought it for 3k at computer villa

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.