Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:24pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]Who tell you say we no fit?? Love conquers all. Abi you never hear am??[/color]  |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:18pm On Jun 20, 2015 |
MzMayD: how you doing ?

Am doing fyn and you?
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:16pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1: Who did u toast ?
Nobody ooo!! I just dey read ni o.
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:08pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1: Hehehe
No mind ronald n co
_Kinglekan nah godfather  |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:05pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif: Wetin happen to the old catch?. Just start to dey talk now before I mention names.   |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:58pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]Guy why you wan use your reggae spoil my blues nau?? Abeg modify that comment before my miss see am. [/color] But she nor fit you nah!
Una go just dey fight ooo. Am just doing you a favour.
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:54pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif:

AgapeCharis don suffer oo. You know, before the recent 'invasion' of derailers paradise we both knew his of philandering lifestyle and his mode of 'operation' on NL, which he revelled in discreetly. But since the incursion of derailers thread he's been copious and indulges unfettered in his specialist 'business'. Everyone is now cognizable of his modus operandi as it's in the bear. What a pity.
A minute of silence for the brother.  You are so right bruv. Discreet was his watchword. Although I was partly responsible in unravelling the mystery behind his sleeky nature.
*Observing a minute of silence for a brother lost in the act of WOMANISING*
 |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 2:46pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:35pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]Oga Titus shift abeg. Why you dey spoil my name na? You know say I no go fit ever reach your level for womanising.  Please I no dey womanize. Stop this before my babe wey I dey toast see am. [/color] Hehehehehe!!
Titus ko, Mackerel ni. U sure say u don chop since morning?
MisssClassy this dude is a WOMANISER.
How about that?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 2:27pm On Jun 20, 2015 |
MrsChima: So sad.
iffa hear say I leave my swt momma Chima.
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:23pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif: Kinglekan how far nau?. Na your lines I dey wait oo. Who you go run paroles with? 

Boss u knw say na wetin Kings dey do everyday nah. I neva get new catch yet. I for don drop some _baddass warri lines for here.
But for now make I just dey low key.  |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:18pm On Jun 20, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 2:13pm On Jun 20, 2015 |
MrsChima: Which one?  Errr!! She created a thread on the beauty of SA babes. 
I dey port go meet semuhleB for SA soon.  |
Christianity Etc › Re: An Inspiring Story On The Depth Of Trust A Man Has In God. by kinglekan: 1:56pm On Jun 20, 2015 |
Nice 1.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 1:39pm On Jun 20, 2015 |
SemuhleB like your thread.
|
Romance › Re: What Made Him Collapse On A Plane While Going To London by kinglekan: 1:36pm On Jun 20, 2015 |
Your uncle must be Duncan. 
Ohh its even u Njuwo, guy u nor dey tire. Abeg port this thing go jokes section jare. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 1:05pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:56pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]I know.  E be like say na Misssclassy o [/color] Prof Prof.  |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:54pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:52pm On Jun 20, 2015 |
MzMayD: Twaci should dear not break my friends heart ( _kinglekan)
As for Scentmarlc, he can hook up with someone else. Is hi.log maybe   |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:36pm On Jun 20, 2015 |
KingTom: AgapeCharis don suffer, na him you dey call [size=21pt] A FAP echaris? [/size]
 Hahahahah 
E b like say Charity don FAP babe from Naijaboiy hand before.
Cc: Ronald4lif Come see as them fall your guy hand ooo.  |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:32pm On Jun 20, 2015 |
ggrin: u no fit call me abi
U dey mind am.
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:14pm On Jun 20, 2015 |
MzMayD: Oya me sef wan woo.
ERM. boda Tomfrench.
He get something gidigba wey I be wan yarn you for time long . I don dey watch ya movement for long. I be warn yarn you say I like you . ERM As you dey look me so , I no dey yarn rubbish. My talk name confirm. You see I like your smile sote he dey sweet me for belle .
I wan be your pikin male. I wan carry your belle. I wan be that person you open eyes see for morning and the person you see last for night.
I be no wan talk much. I no need your money ooooo. Na your touchi touchi and Oga Tom I want . I no say as you fine reach na him you go good reach for nack. .
My heart dey go tingologo for una ooooo. I dey expect ya mind fa.
I hope he understands me  This your pidgin be like ibadan babes own oooo.

|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:00am On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1: _Kinglekan u here or doing time ? How are u ..
_Redgem *waves* Am here oooo, catching up with ur gist with _Naijaboiy and the Minister of Information. 
Doing time bawo? I resemble Anini for ya eye? 
|
Jokes Etc › Re: Where Do You Belong by kinglekan: 10:39am On Jun 20, 2015 |
subbieD: Oniranu Omo lofe ya......onishina, je ki Twasi gba e mu ....Wafela
Kilo ma se e gann!! Ma te mi loju mo le ooo. Oya na shey kin wa ni?
|
Jokes Etc › Re: Where Do You Belong by kinglekan: 11:49pm On Jun 19, 2015 |
subbieD: Oh,because I exposed ur lil secret Nw.. o fe parare
Mo fe fisi fun e.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:46pm On Jun 19, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:44pm On Jun 19, 2015 |
ggrin: gabriel
I want ggrin.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:17pm On Jun 19, 2015 |
Beamborla: sorry, hun.
Really wanted to come
Yeah ryt!! 
Dey bobo me ooo
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:11pm On Jun 19, 2015 |
Mirexxx dear hw are you doing?
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 11:10pm On Jun 19, 2015 |
ggrin: go meet _kingtom
Am not gay.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by kinglekan: 10:17pm On Jun 19, 2015 |
ronald4lif: Ipledge4 four months ban?. You committed murder or what exactly would have warranted such hefty retribution  ROTFL  |