KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 738 739 740 741 742 743 744 745 746 (of 1030 pages)
braindamage:Baba see me see wahala o, just because I call person Albino o ![]() |
chymystique:Is it still paining you? ![]() |
Orijin101:Baba true true dem don ban StephenQueen and Alberto2k o ![]() |
braindamage:Kai I hope the brain is not totally damaged, DrAify we need you here stat! Administer a dose of Double D's to this patient and have him on bed rest please, his future depends on you! ![]() |
ivyy:Ehn we gree say our names no fine, but we sef fine na ![]()
|
Orijin101:****Rests legs on his head**** Better oya knack me one bottle of Orijin, and Open it with your teeth, show some respect ![]() |
Orijin101:Baba dem don ban them o. Dem dey cool of for Cell now o they were caught with Illegal weed possession ![]() |
lordthree:[size=20pt]You Can't Do That Right Now, Please Try Again In A Few Hours[/size] ![]() |
mirexxx:Na you carry your leg waka come, na you sef carry your leg run go. E don tire you abi? Next Patent please! ![]() |
falconey:Bros Your prayer no go work! ![]() |
ivyy:Sisi Eko I don ready for una this night shey election don finish that fight wey una want from us Forest Brotherhood wizards, una go see am. ![]() Kabiru Ketekete Atewo Demon papa Satan pikin Oya make una come, e don be today!!! ![]() |
naijaboiy:Some people needed to be put in their place sha ![]() |
KrazyBone:Guy you harsh o ![]() |
lordthree:Omo na Dictionary she wan go check now o, in her mind she be like " But Aren't is a word na" . Guy I smell my ban loading...... ![]() |
mirexxx:Eh hehn so now wey you know, no dey laugh me. Instead pity me, that my own mama womb reject me for my head size ![]() |
dre11:I go just dey call their names small small make I see who go answer present. temitemi1 nko? ![]() |
Orijin101:Baba ooooooo *****Prostates***** Oba oooooooooo ****Drags his shirt while prostating******* Baba Abeg Abeg e never reach like that na, abeg You of all people know how NL prison is, abeg abeg. Pele for all the insults abeg. No send me back to prison abeg! ![]() |
lordthree:Make dem no ban me ooo, abeg na joke ![]() |
Orijin101:E be like say person wan die today! ![]() |
wristwatch: ![]() |
mirexxx:I be Premature baby na, na at 7 months my mama belle vex say I don too dey chop all the food, e forcefully eject me, na hin make my head big like Ogun state so ![]() |
D1ck: naijaboiy: AbuMikey: lordthree: ShirelleBaby:See them!!! See the kin Yeye thing wey una like? ![]() |
Orijin101:Ewure Oshi ![]() |
Orijin101:Guy Na full Maluu I get with you, and we must end it here! ****Strikes machete on floor*** ![]() |
Orijin101:Oponu rada rada ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 738 739 740 741 742 743 744 745 746 (of 1030 pages)
... I dey read your post for one thread.. you talk say you get 50 yrs ban 


