KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 753 754 755 756 757 758 759 760 761 (of 1030 pages)
chimerase2:I swear the guy mumuness too much abeg! ![]() |
ggrin:How far ![]() |
Orijin101:Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o ![]() |
Orijin101:But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o ![]() |
Gboliwe:I wonder o ![]() |
charijee:Nun? Hmmmmmmmmmmm lying on a man's lap |
Orijin101:Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well ![]() |
marieolae:MarchBornRules ![]() |
Happy birthday day MarieOlae I hope I spelt that right? Now all the cool people are born in March ![]() |
alberto2k:älbërtö no be me o, na OGD boys for 2007 harvest am o, those fools wrecked our state ![]() |
alberto2k:Bros! Na only the body structure remain o . 20k for beetle? E too much na ![]() |
alberto2k:Guy I swear, Baba Aworinde na very Heartless man, hin still whip me with cow tail upon the frog jump. The man just scare me from driving, but I no gree, the next year 2000, I hijack momsi Ketu (Beetle) I learnt with it, the same Baba come dey send me errands with car wey I do frog jump on top? ![]() |
stephenqueen:Hin head go produce counterfeit ![]() |
alberto2k:Land Rover old model 1999 I swear say I go move that car. Omo see me for Abeokuta mehn! Cruizing the streets till I go crash for Army barracks. My father a retired soldier came and saw me doing frog jump and ordered the soldiers to add more jumps! I wan die that day ![]() |
stephenqueen:That one na bad market ![]() |
daveP: ![]() |
chimerase2:I go manage ![]() |
chimerase2:Agadi Nwoke like you still dey use 2go smh ![]() |
chimerase2:Call amu I dey ready for any saTAN ![]() |
chimerase2:Nakeeed ke? ![]() |
[quote author=stephenqueen post=32076460][/quote] ![]() |
stephenqueen:But that head is empty na, choose better thing abeg ![]() |
chimerase2:PDPiglet! ![]() |
stephenqueen:Okay wetin I go use as offering ![]() |
My first crush was the first lady then Maryam Abacha, I just loved her style, still do Chai 1994 was a hopeless year for me. ![]() |
chimerase2:Flies dey fear me na, I no be Tinubu wey hin mouth na their second house ![]() |
stephenqueen:No vex abeg ![]() |
chimerase2:I'm not gay! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 753 754 755 756 757 758 759 760 761 (of 1030 pages)

...I do no such things for I'm a nun 
[/color]


