KokoA's Posts
Nairaland Forum › KokoA's Profile › KokoA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 357 pages)
Your brain. To fix sense. |
Ogbunaya Onu and John Oyegun are two politicians I respect so much in Nigeria. These men started politics as opposition politicians, remain in opposition even when their kins men all migrated to the then ruling party they remained the lone voice of opposition in their respective geo-political zones. Today, look at where they are. Patience is truly a virtue. |
Continues after dropping the call... Mama Peace: Jona! Jona!! Ejona eehh!! GEJ: Yes darling, wharizit? Mama Peace: Na Sambo call o GEJ: Who is Sambo? Dat my VP that year? Mama Peace: No o, na dat our national secetariate adiviser.. GEJ: ehmm ehmmm you mean national security adviser? Mama Peace: All join, na dsame thing we dey talk. GEJ: what dis he say? Mama Peace: Him talk say Baba yaf arrest him and dat AIT man and that Batamawa.. abi na wetin dem call am sef. GEJ: Who is Batman? Mama Peace: Kai Jona boy you can make person laugh ehn No be Batman, na dat awusa man wey collect our money to settle all the Imans naw, remember?GEJ: Oh! Bafarawa! Mama Peace: Ehen! Yes. Batamawa.. GEJ: Ah! There is trouble o.. I need to call Abdulsalami and Rev. Kukah fast fast! Ah! This is not part of our agreement with Baba before the election naw.. Mama Peace: Wetin concern dat awusa man with white bia bia for dis mata naw? Me Ayam thanking God say dem don catch all those people wey collect our money chop. All those people's that make I no be fes lady again. Ah! My husband, diarisgod oo.. I think say dem chop our money go free o.. **dancing** GEJ: Sharap woman! I'm thinking here! |
She's got to have body odor. |
More heartbreaks |
Mogidi: Bros.. I respect your dullness. |
Ama80:Sambisa is not the size of a football pitch o. It's a very large expanse of land bigger than some states in Nigeria. |
No be dis kind staff wey dem point GEJ wey make am lose election be dis? ![]() |
Falake be collect the one wey reach you now, else you go end up with nothing eventually o. A word is enough for the wise sha. |
I can't believe that man is 76 |
He said h loves Nigerians.. Let him prove it by reducing price of watching a movie at silverbird to 200naira and free popcorn plus juice to wash it down. |
24lolade:I think say na only me notice am o. How many years he spill for sch? |
Hmmm.. This is serious, APC at the verge of grabbing GEJ's house |
So who come be the snorers? As all of una no dey snore. |
EternalTruths:Must you advertise your stupidity to the whole world? So this is the best that thing in your skull called brain could come up with after someone lost his mother? Mcheeww@OP, I pray God grant her soul eternal rest and grant your family the fortitude to bear this irreparable loss. |
Dis your babe chest flat sha. How you dey cope? ![]() |
Lol.. I just remembered one incident back in school. Bae was helping me arrange my room and found a packet of condoms under my matteras. Well, I had one 100level confused smally who was always coming to offer me free straf every now and then without Bae's knowledge ![]() Bae: kokoA! KokoA: what?! Bae: **serious anger** what is this thing doing under your bed? Walahi! Nigeria be me like Congo at that moment A house mate of mine whom we all knew as a confirmed womanizer just opened my door in his usual mannerless style without knowing what was going on.. House mate: Guy! Guy! Abeg I wan... KokoA: (cuts in).. I don tell you make you no dey bring woman come my room again you no dey hear! Abeg carry your CD comot from here! Akwuna! House mate: abeg no vex, na wetin I come collect sef. ![]() |
Run to the nearest mirror and look at yourself, you'd know the reason why. |
So I should read that long story up there because of what? I dey follow you straf am? |
So he think say na because Buhari been join twitter he win election? ![]() |
Warris hilarious here now? Abi you just learn the word today na ehm u wan use am byforce. |
It's to early to judge. Nigerians were patient with GEJ for over two years. |
Osinyinkami is the man. |
Killed? That's not nice.. |
I can see only a white woman and her baby in the 3rd and 4th pictures? Is she Obasanjo's "son" to or what has she got to do with those pictures above? ![]() |
It is visible to the blind and audible to the deaf, meaning the difference is clear! |
iamrealdeji:na who ask you? ![]() |
captainflash:so na the only thing wey you reason be dis from dis kind news? ![]() |
*** panting *** mcheeww, the thunder wey go fire dis Op still dey receive final instructions from amadioha. |
Nyemar over Suarez? |
He get dat kind money and to pay him workers na problem. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 357 pages)
Dat my VP that year?
No be Batman, na dat awusa man wey collect our money to settle all the Imans naw, remember?
