Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 376 pages)
Mariarocks: LOL. I think nothing na. Wetin u want make I think. Unto the next one na hin be the answer. I don already know about the two of them sinceeeeeeAh ok!!! So you been wan try your luck? Well,she might just regret it and come back running to you.. You know women na... All hope is not lost sha.. All izz well! |
ItsModella: E be like say your brain don knock for particular juncture. No be una start am? Every time, mariabambam, make a move, break her shell, do this, do that. E don dey do una like film trick now abi?OBJECTION!!! That didnt give you the right to leave my client @maria stranded at that particular juncture in the middle of the night.Mrs ochobambam!! What effrontery!! .. All izz well! |
ItsModella: Ode...you're a mumu o, I swear.Awwww,isnt love beautiful.. Just look at how she stylishly teased him for not realizing a long time ago that she had him in mind... Sweeeet,i tell you.. .. Now,you guys should watch @ostrich's reply... ![]() .. All izz well! |
Mariarocks: LOL. I don know since. All is wellAbi!! No mind these girls wey sabi break person heart.. She lead you on finish,den con leave you stranded for particular juncture... .. No wonder dem ban her.. I think she deserves the ban.. What do you think? ... And as for that @ochon ehn.. You need to deal with him also.. What do you think? ![]() All izz well! |
Jekyll & Hyde:Not atall!! Thank God say i ask sef.. ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: She said YESShooor!!! Na today you think say i know say you and @itsmodella dey crush on each-other like mad... Love sweet ooo... ![]() .. Na @maria i dey pity sha... .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Nice try but wrong.. .. All izz well! |
ella.b:@Agbgift go handle the cake ![]() .. All izz well! |
Mariarocks: Why do u always wish bad on yourself when you are laughingHahahahahaha!!!!!! ;Lwkmd!! Lmao!!! Rotflmao!!!! I don finish my laff for this post.... Hahahahahahaahahahaahah!!!! kai!! .. All izz well! |
Ginger78: This is a sound of warning to @ochon,@mariarocks and @kslib.leave my darling @drahmah alone,abeg.stop looking for his trouble.e don dey vex me ooo.lolAwwww,see love na... ... All izz well! |
ella.b:Awww,seee love nwatin tin!! ![]() A woman needs a man who can protect her... Who does a woman run to for protection? Ans:: Her love... .. @jekyll,na me go be best man oooo... All izz well! |
Ginger78: Bia kslib,na u go tell my darling @drahmah wetin him go call me.abeg leave am like dat.i like it cos its nice,lolI just dey tease am... ![]() . All izz well! |
Jekyll & Hyde:You tink say i get lisby for ha but i wan use style guide my asthma.. .. All izz well! |
ochongonoko: Oh boy, I never chop, I just dey here dey laugh like okporoko.Lmao!! I told you guys that @ostrich was evil but no one believed me... He joined two heads together and now he wants to go eat while laughing... .. All izz well! |
ella.b:Lol.. Abeg no poison @drahmah mind ooo... ![]() .. Me and @drahmah understand each-other very well.. Na play i dey play with am..lol .. @Drah,na play ooo... .. @ella.b,na me and you today**snaps fingers*** ![]() All izz well! |
Jekyll & Hyde:Wait a minute? E be like say na another thing you mean ooo.. Elaborate a little, but the coded way... Oya!! .. All izz well! |
ella.b:Why? .. All izz well! |
Drahmah: strong jealousy o. How r yuh sunshine?Oga,na night we dey so ooo!! ... Na so so sunshine you dey call her everyday.. You dey forbid Moon? Sunshine,Solar system ni.. ![]() ##na play oo#.. ![]() .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Hmmn,i see!! .. All izz well! |
ella.b:You no shine teeth this time around? Wetin happen? ![]() .. All izz well! |
ochongonoko:Your evil plan finally work..lol ![]() .. All izz well! |
CuteAngel: Not really a football fanatic but occasionally watch EPL especially wen Man Utd is playing.That means you have a soft spot for Man U then... All izz well! |
ItsModella: bia biaHahahahahaha!!!!! Lmao!!! I dey laff dey cry..**wipes tears** .. All izz well! |
ochongonoko: Dayuuuummm.. An upper cut to the lower jawGuys!!!! Ostrich is evil.. He is prepping the arena for battle.. Lol All izz well! |
Ginger78: .lol.i vote for k"set moi.dey will be adorable and sexy.Lmao!!! I don die.. Stop it... **keeps straight face** All izz well! |
ella.b:Hian!!! Bia ella,no start ooo.. I take jah beg uu.. Lol.. All izz well! |
ochongonoko: Be content with your drawE still better pass loosing sha.. ![]() .. We be men joor.. We put up a good fight.. All izz well! |
ochongonoko: Guy, let's do a poll to determine who Kslib should go forI refuse to accept this.. ![]() .. Na away we dey oo.. All izz well! |
CuteAngel: Awwww datz so sweet! *blushing blue* I tot u left me hanging. Anyways welcome back. U dint tell me u are a chelsea fan...Madrid fan... .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Hmmn!! I no see the link btw the 7th child and the reply na.. ![]() All izz well! |
CuteAngel:Lol.. Why would i run? Just checked in now... All izz well! |
CuteAngel: Haba Ochon u don become his PA fa, make I hear him talk, oga all izz well where are you!!!!Was busy watching our match... ... I was lost in the game but something beckoned on me that an Angel was calling.. I followed the little yellow butterfly and Gbam,it led me to this post... .. All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 376 pages)


U get?

