Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 164 165 166 167 168 169 170 171 172 (of 376 pages)
LMFAO!!!!! All my own be say "WILL THE MAN EVENTUALLY COOK THE RICE AND BEANS OR NOT"? .. .. All izz well! |
geez prince: funny enough dem they show am love for dat side.Wooow! Really? Well,i feel like say na Bev Or Cleo go get that side BUT if Melvin get am,e go be surprising thing sha.. .. All izz well! |
tng: This is true, especially Elikem.I still dont agree with this abeg.. How can elikem be dragging Naija with melvin? Na madness? ![]() Make una chill and forget all those rumors.. Even dillish no fit drag Naija with bev this week,then na elikem wan con drag with not even dillish but Melvin... I pray ooooooo... ![]() .. ./ All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Make I just pity you.If Ekaette come,den na done deal be that but i highly doubt the coming of Ekaette ooo... Kai,my bro,i no dey even too hope for Ekaette walahi.... To be realistic,Ekaette dey out of OgheneMelvin reach... .. .. All izz well! |
skipofem: Pls 4 those who tinks dat holdin an MBA is enough 2 knw everytin should go n watch "love doesn't cost a thing"if they haven't watch it b4,there u ll c that been accademically brilliant or sophisticated is nt enough 2 make anybody,socially learned.nick Cannon ws an intelligent student,yet he ws socially naïve n timid or should I say mumuish,infact most brilliant student lacks social Education,cos they are often bent on coming out with the best result, that they tend 2 forgo,associatin with ppl,they are often concentratively caught at the library,lab,studio or corners of their rooms,readin,practicin or studyin their lives out specifically on their respective course or field,they are juuuw in the outside world but brains in their field.Erm,what you said is correct but how does this relate with the "next tomorrow" OR "A day after tomorrow" argument in progress concerning Melvin?.. I like how you used the "having an MBA doesnt mean you know everything" phrase,but i dont think it links well with the argument at hand to a certain level..... Maybe i'm missing the link though.. ***goes back to read again**** .. .. All izz well! |
nikky341: Make una intensify SMS votes for 9ja cos, team Melvin dey battle with Beverly,elikem and dilish for hereHow elikem and Dillish go dey drag Naija with Melvin? Haba,dat one na abomination na.. ALUUUUUUUU!!.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Hehehe. You think say you smart, ba? I go show you pepper now.Lol.. Abeg take am easy on me ooo... Meanwhile,My top priority still remains Akpors,Rukewe And Uduaghan.. .. If Melvin fit get Nasiru,Salomi,Rukewe,Akpors and Tamuno,on sunday,he go win.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Lwkm. Nothing on my mind o. Just adding petrol to inspire the flames.Yea,i figure out how u wan use @ostrich take get me..lol .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Do it. No p. Na Ochon own bad passNo ooooo!!!!! I no fit for wahala abeg.. ![]() .. Make i just jejely respect myself.. lol ![]() .. All izz well! |
Bootylicious: Hmmmmm,I passed d nyt in my ex's house,his friends came in frm d club nd brought a kenyan lady 2 d house they all had group sex and my ex also joined them while I was sleeping.. I dint know till I heard frm my friends in Uni.. I was so embarrassed and had to call off d relationship... Kenyan ladies are just bitches!!! Valeree: Called my boo for 2days and he wasn't picking so I travelled 3hours 20minites to go and see him. Wen I got to his apartment knocked and he dint answer so I went around the window and called him on d fone and he was sleeping, then woke up and asked me to go back where I came from dat I dint inform him b4 I started coming, through the window without letting me in oh, I thot it was a joke until it was almost dark and started raining, I had to run back to the park and luckily I met the last bus available which I boarded and got home to my house around after 11:pm. Then he called me and said: I hope u went home safely dear, I almost passed out. Bootylicious: Hmmmmm,I passed d nyt in my ex's house,his friends came in frm d club nd brought a kenyan lady 2 d house they all had group sex and my ex also joined them while I was sleeping.. I dint know till I heard frm my friends in Uni.. I was so embarrassed and had to call off d relationship... Kenyan ladies are just bitches!!!Whaaaat da *** ...Some guys are strong sha.. Lol.. Like seriously!!! Lmao!!! .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Na lie. U no get anything to talk.Kai!! I see wetin you dey try do.. Lol. Smart move i must say.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Abeg expose am wella. Ein cup don full dey throway.Lol.. U dey mind am.. He think say na only im get eye... Even you sef,i go open your nyash(no homo) today.. Inshort,since BBA wan end,i go assume say this thread na Big Brother house,so i go expose all the **looks left** ***looks right** Nyarinya's wey una dey crush on for this thread.. Na me and una today.. @Bizbloke and all the guys,make una better ready oo cos what am about reveal will be controversial..**in sulu's voice** ... Erm pls @all,its just for fun,No strings attached.. I repeat "its just for fun".. .. Ok,maybe its even a bad idea... Should i do it or NOT? Give me the Go-ahead guys... Ok,you know what,something just hit me that "Its a bad idea",make i just leave am.. .. .. All izz well!! |
Dannyxy: man,u need to break away frm this slave mentality,yeah the taught i agree,but it's not a must to speak it the same way as long u can communicate with pple around u nd they understand,if u nw travel there,then u may nw speak it the same way they speak it there,AS for me i dn't even mind if they make pidgin english our major lingua franca...Na God go bless you.. Personally,i no even send if my english dey abide by the "so-called laid down" rules,all wetin me i care be say "make you understand my point".. I only abide by the rules when i dey write exam but after that "i am free like a bird".. The essence of language na for communication and as far i dey communicate,All izz well!.. Thats why i like my pidgin,No rules and e dey sweet.. I kuku sabi pidgin pass english by far,so that one na plus for me.. AREA!!! AREA!!! AREA!!! .. All izz well! |
Pls keep voting for ##OgheneMelvin## .. All izz well! |
yunglykmine: I don't know if this is actually a priority now...Popcorn don suffer for una hand sha.. When person wan go toilet,he go grab popcorn.. When people dey fight,una go grab popcorn.. .. Na only Popcorn be food... All izz well! |
Since i get enough time to spare today,@ostrich,i go put you for hot seat today..lol I wan expose you and your tactics,better ready ooo cos its going to be Controversial,emotional and revealing.. ![]() .. Better ready oo cos i don dey write your story.. Lol Loading1%.... Loading2%....loading10%.loading 25%,loading 45%...loading55%.. Loading.... All izz well!! |
ochongonoko: Lol.. Not josydaky o, but it might be ellaHmmn,@ochongo**bites tongue*** your plan no go workk. lol .. All izz well! |
Wetin be that thing for melvin food.. Na snake abi na python?... The camera man just dey zoom am since.. .. All izz well! |
@OP,since you wanna attract nice write up's to your question,all you have to do is be specific about the betrayal so you can get the best possible answer.. Your question sounds too general and simple,so you might just end up getting simple random answers.. They are some betrayal that one can hardly forgive or not,likewise some that one can easily forgive and move on.. Be specific,so that you can get the answers i know you wanna hear.. Just a suggestion anyway.. .. All izz well! |
Being cheated on by the people you trust.. E..g.. Your best friend bangs your GF.. I dont think i can ever forgive that.Inshort, i can never forgive that and by not forgiving, i mean i will "Just go my own way forever and have nothing to ever do with both of you" ... You need to see the way i get pissed when it happens in Movies not to even imagine it happening to me... .. All izz well! |
BizBloke: Hahaha. Trust me na. Even for dream, e dey happen as much as I fit do.Lol.. .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Lwkm. You be dog? U wan bite Ochon? Nawa o. LolLol.. Walahi,@ostrich needs that bite really bad cos eeeeee,he wan use me play im dirty games.. ..lolHe getting bitten by me is imminent.. I don lay ambush for am ...lol ![]() .. All izz well! |
Mariarocks: Na @ella.b na. I don know sinceLmao!!! I was just playing with ostrich oooo.. No let @ella.b or @josykady see this post ooo.. I no follow ooo.. ...U wan make the ladies feel un-comfortable shey?.. Abeg Stop am oo.. Lol .. Its not fair.. .. All izz well! |
ochongonoko: Lol, mukina na big meat, na em make I dey target amHaha!!! Bia,i was just kidding oooo.. Besides,what makes you think 'a chorum ki nyerem' if i want to get my target... Lol ... @ostrich,i was just joking o 'a chorom ya' Abeg... Lol.. .. I know how to get what i want the smooth and sweet way,so take it from me that i was just kidding ooo.. Lol!! ![]() .. Once again,'a chorom ya'.. Lol All izz well! |
ochongonoko: *whispers* I'm targeting mukinaOoooh boy!!! So of all women wey you see na mukina2 **looks left** **looks right** THE ROBOT na im you see... This goes to prove what i've always been saying "Women in power are appealing".. But oh boy,you get long throat sha... .. E get who me sef dey target TEY TEY.. Lol ![]() All izz well! |
ochongonoko: Lol.. If you hit on her, it's not bad shaBia,Nna i go bite you ooo... Lol.. ***looks left** **looks right*** Oya you hit on her na.. .. All izz well! |
ochongonoko: Lol.. Na brotherly love I dey show you o, the chick tight so you suppose happy as I dey pray for your toast workLol.. No any toast work dey in session ooo.. * No go give the babe the impression say i dey hit on her ooo cos i will hateeeeeee.. ![]() .. I know say you dey look for wetin you go use feed your eyes dis nite but lai lai,no be me you go use... Lmao!!! ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: @kslib aka papa ostrich, I dey see your toast workLol.. @ostrich,walahi i go wound you..lol Na just harmless thank you ,nothing more..lol Why you dey do me wetin elikem dey do Melvin na? .. All izz well! |
Lmao!!! Ewoooo,see as bev dey mess anyhow .. Not cute for a lady atall.. Lol .. All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]Na so. Make I dey believe you.Hope say you still dey rape Rukewe,Tamuno,Uduaghan and Akpors? Before voting lines close,we go don release the sperm inside and hopefully,we go carry the Baby on sunday.. I just hope say Nature no go give us Miscarriage on sunday sha.. .. But no matter wetin happen, All izz well! |
BizBloke: [color=#000033]choi! U don talk lie o. For where?Here nah... Maybe you scroll pass am sha.. Lol .. All izz well! |
ninnyanny: goodness me! Shy? Smh. LmaoSee wetin simple question don turn to...lol.. Its fine sha.. Lol ok @ninny, ****ends the call*** .. All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 164 165 166 167 168 169 170 171 172 (of 376 pages)


Haba,dat one na abomination na.. ALUUUUUUUU!!



...
