Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 376 pages)
I still dey remember that prophesy talk wey bev aunty talk for their family vid sha.. The aunty say "dem don already see am spiritually before she come BBA".. I no know weda na top 5 she dey talk abi na the moola but she used the word "CROWN",So its safe to assume its the 300,000$... .. Most senior Pastor elder @omonime don see melvin for spiritual as the winner but bev aunty sef don see bev for spiritual as the winner.. .. Its the battle of spirituality.. Who will be the spiritual octopus.. Is it our very own @omonime or is it @bev's aunty.. We all will know in a week's time.. .. All izz well!!! |
BizBloke: [color=#000033] Okay, I dey show in 24 mins. Dem talk say na Edo branch we go use this night o. Many oak trees dey there, so no worry, space dey.If you dey come,no follow that ore express oo cos traffic dey there.. Na dose people wey dey go okokomaiko branch dey cause traffic for there.. .. All izz well!!! |
Amaechi5: I DON BECOME THIEF oo.i come use my mumsy Fone com vote 4 mel 7times &deleted de sent msg,she come make call,come check her airtime 0.00 she just shouted OMG so dis little call dat MTN wipped my airtime & she was like no someone used ma phone & she checked her dialed NOS & dere was no new NOS,she just kept quiet & i just de laugh inside.Lmao!!! |
BizBloke: [color=#000033]Lmao. Make I talk true, I just test am. Na web I go dey use since I'm almost always online.No shaking.. No forget to come meeting this night ooo.. I don book that oak tree this night,make you manage the pawpaw tree abeg.. .. All izz well!! |
♛AndrERush♛:Lol.. |
♛AndrERush♛:Yeah,i don modify mine.. **Testing mode** If i open my Ac,,Na Ugochukwu and Akpors be my target.. .. All izz well!!! |
BizBloke: [color=#000033]Just voted for Melvin via SMS and it feels good.My brother,it doesnt feel good ooo, 75naiara per vote no be play.. But all die na die,we go do am... Lol .. All izz well!!! |
♛AndrERush♛:Will do!!! |
ochongonoko: All iz wellYea bro,no need to worry.. .. All izz well!! |
tuktudicko: He realized dat d "SHALOM" pastor was a hoaxLmfao!!! No allow @omonime catch you oo, cos he go use annointing scatter you ooooo.. I no follow ooooo.. .. All izz well!! |
Agbgift: Na the tin they make me vex since. His game plans are becoming too weak.I tire oooo.. Bev no even give angelo one last hug or kiss sef.. He just call dem like that without allowing them to bid their friends goodbye. These are people that have been together for 84 days and he just let them go like strangers abi na prisoners sef.. Biggy just dey do nonsense all in the name of being unpredictable.. The thing vex me ehn!! .. All izz well sha!!! |
ochongonoko: Our midfield is error prone and our 11 is effed up. Welbeck is not a natural winger, ashley young is injured and inconsistent same with naniDavid still dey try figure out the right combo,with time,i belive say he go knack am.. Well,since na you be d fan,i sure say u see pass me sha... Lol Welbeck don mature sha,he is more composed and experienced.. That im goal na testimony.. All izz well sha!! |
Sweetlemon: From what I heard from a friend working in multichoice, Dillish ALMOST got the ROA and Angola votes, ALMOST.This mind game wey you wan play dey very impressive... |
**modified*** |
Like seriously,biggy and his crew need to get their heads checked properly.. Why would they just send away people who have made it this far without allowing them to have Goodbye hugs.. I know they'll be seeing eachother in week but i still feel what biggy did is so so lame.. .. All izz well sha!!! |
Dillish:. Africa svaed me again.. I am confused.. |
ochongonoko: Lol.. Man utd is weak this season. I no dey hope on them to win champs league. No meaningful addiction at allMAN U weak? Not sure about that,maybe you guys are just missing Alex... When una play like 5games,you go change your mind.. Una PLAY good game for una first EPL match na.. .. All izz well sha!! |
ninnyanny: and someone even said naija should vote elikem that we would make melvin rich when he gets home...smhDa fuq? Make i just laugh cos i no even know wetin to talk again... Whaaaat?https://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gif |
This elikem get spiritual problem ni?. He don raise the convo now then don begin talk who dem don nominate.. Melvin just call number but he no call names.. Dillish call names.. Cleo call number not names.. Elikem call bimp and hangero... .. Elikem dey suffer from the spirit of nomination,walahi.. .. |
Ik::: Angelo your chase ends her and MY threadmates including me be like "
|
Sexily Endowed: Hmmm South Africans on Facebook are blaming Nigerians for Angelo's eviction, saying it was rigged so Melvin can winDa fuq? What is wrong with those demons? What is their problem with Naija.?. Haba.. .. Inshort,lets just go to war and fight till death. ##na play oooo## .. But seriously,those people are just too xenephobic.. Na wa oo. Abeg,All izz not well!! Rubbish.. .. Inshort, na empty threat.. Yeye people.. All izz well!! |
Ik:::::: Angelo, your chase ends here and @Sholay be like "
|
mystikal: viva madridOya chop knuckle.... |
@Ostrich,shey you see wetin my boys do Betis.. We rape them,front back and center.. Na ISCO con release the sperm just when we needed the baby.. Just pray make we go cash una this season cos we dey vex ... In abokis voice*** Sai Madara walahi** .. All izz well!! |
Yeeeeeessssssssssssssss!!!!!! Isco..... **thier fada nyash***** .. |
Oya mke una dey load sharp sharp.. No time.. 3521 6532 6954 1554 6632 6651 2235 6698 4523 This one na 500 naira eash... .. Vote!! Vote!! Vote!!! .. Pls if you load the cards,indicate that you've been credited so that others wont block their line for nothing.. .. All izz well!!! |
Vote!! Vote!! Vote!! Vote!! Vote!!!! Oya load these recharge cards::: 1324 4556 6564 2136 5642 3217 3543 9652 6644 All na 1000k each... Pls dont use it to vote for anyone else.. Use it for melvin else your life go bend likke maria Bow leg... .. Vote!! Vote!!! Vote!! .. All izz well!!!
|
Get ready for battle.. Go and buy resharge cards,if you no get money,go and thief... .. Request for break from your jobs for those of you working.. Stay at home and vote till you faint.. .. All the students should suspend their lectures,no reading,isolate yourselves from everyone and vote till you kpeme.. .. [color=olive]For all those that havemt paid their houserent,don not use that money to pay.. Use it to buy resharge card and vote till your landlord chase you.. .. [/color] Fo all the blind people,you can vote through voice sms... Keep voting.. Vote!! Vote!! Vote!! Vote!! Do not relent... ... It shall be war!!!! .. Spartans::: Wetin be una profession To vote!!! To vote!!! To vote!!!!! .. The war has just begun...
|
I just dey laugh all those wey think say dillish go win.. Something wey we don already decide for covoon... |
sholay2011: Wat?!!!!!!Lmfao!!! This guy... |
Hmmmmmn!!!! |
angelo out!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 376 pages)




. I officially believe they must have a defect in their DNA. Smdh they are talking about Xenophobia and someone mentioned burning his Neighbors house who is a Nigerian. Tomorrow they will be marching to BBA house lol. I am really speechless.