Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 376 pages)
I was just thinking,what if hakeem is just playing everybody.. Hmmn,maybe that's his strategy.. The first day he was interviewed on stage,he was so confident and he said "i am from zimbabwe and that's already intimidating".. If it turns out that hakeem is playing everybody ehn,africa will surely woop his ass badly.. Make we dey see first sha... |
klas: Sometimes this bba looks like a set-up to me.The day denzel was evicted,i think ik the presenter made mention of something like this OR ssomething about romantic couples. I cant really remember though.. The ruby house mates knew cleo also fancies him or maybe they saw his reaction when their houses were swapped OR maybe they thought for now,he and cleo are the only ones with strong attraction hence deserves the chance.. Just maybe.. |
Nepa don take light.. Updates!! |
Kai!! This betty dey annoy me ehn.. D only thing wey she sabi na to kiss,finish!!! |
Dellish be careful oh.. Dat position wey you take lie down so go expose your pant oooh.. If that pant mistakenly show,i go save am sharp sharp oh.. Even if the camera man blurr am,i go download anti-blurr.. Dellish,i dey warn you ooh.. |
Wetin go sweet me pass na when cleo get he highest vote and she no gree choose hakeem.. I sure say all those him muscles go shrink.. |
The whole show is now centered on hakeem and cleo.. Nonsense |
StateOfMind: Lmao.. You are feeling like a don now abi..oya e jo, biko.. I actually heard them read the task, I was just slow to understand the rest of it.Ok.. The house mates are to choose the person from the other house who they have a crush on.. The house mate who had the most vote will be given the opportuinity to choose one person from the other house to spend time with.. Any queshion?? Just know you owe me one.. |
Hahahahahahahaha!!!! Kai natasha na real village woman.. Lmao.. See as she dey happy cos she dey touch screen..inshort,natasha pack your bags.. |
Abeg hakeem should go home joor.. Everybody is just choosing him cos they want to help cleo and the other house will all choose cleo cos they want to help him.. People should be choosing who their real crush is but now everybody is just choosing cos of pity for a grown ass muscled pussified mumu odestic giant... |
Sulu has officially killed me.. That guy is comedy... Biggie nearly provoke for am.. |
StateOfMind: ^Lmao..I saw it too. She mistakely picked fatima and she was like 'what'?.. How will the task go pls? What will be the outcome?Abeg leave me!! Yesterday wey my own dey show only picture without audio nobody gree interpret am for me.. I beg but una no answer... |
Hahahahaahaahaahaaahahaa!!!! Lwkmd!!!! Beverly na mumu i swear.. Did you guys see her crush session? Lmao!! The expression on her face was priceless when she mistakenly voted fatima... |
Chai!! This hakeem ba real big ode!! See as he jusmp from bed when he hear say dem go spend time with person for another house.. |
These people are heartless. They purposely allowed the guns/bullets to rust so dat if you dont die from gunshot,tetanus will kill you.. Dats genius |
Op you meant "omawunmi akinnifesi's bosom covers y! Magazine"... |
Who wan die go die.. Note: make sure you know d kind of pu.ssy you suck. If your patner dey sleep around too much,dont do it, but if you still get stubborn head,just make sure say you wear condom for mouth... |
delors: Try that on a Nigerian girl, fluid stronger than mamba's poison...lolz.This is the type of foolish comment that surfaces when people sleep with plantain hawkers and pure water sellers.. Dont use your dirty experience to rubbish my clean naija babes.. |
op: he claimed he got it from giving women mouth actionThank God say na just claim no be true true oh.. Even if na true sef,na different things dey kill different people.. Many people don die from one gun shot but 50cent collect 7 gun shots and he still dey alive.. |
aodis: .Abgei make we hear word.. If any other country win,na by the housemate performance, but when Nigerian person win na cos of politics abi? Abeg go siddon one place.. As if say na only Nigerians dey vote for the naija representatives wey don win so far.. |
BizBloke: No kee me with lafta for here o. U for kukuma off the tv na.Lol. I dey look their mouth to decipher the movement pattern and know d words wey dem dey talk,but dat nando guy frustrate me cos he no even dey open mouth talk. E be lyk say na teeth he dey use talk.. Hmmn,nepa don bring light back., make i cross leg first and see weda dis thing go behave.. |
Thank God say nepa don take light and rain dey fall at the same time.. How i go just dey watch picture? Na crase.. |
Oya.. What did feza say? Any good samaritan in the house... |
Wetin feza dey talk?... Chai,i don die today.. |
BizBloke: Lol. Sorry, bro.If you know as the thing dey vex me ehn.. |
StateOfMind: Hakeem is starting to annoy me. Is he in the bba house because of cleoMy own audio no dey talk ooh.. Chai,i dey miss.. Na only picture i dey look.. |
Na wa oh.. My audio no dey talk ohh. Elikem,motama and fatima don do their diary section and i no dey hear anything.. Na hakeem turn now.. |
Elikem is talking to biggies in the char room and i cant hear him. Guys are you also experiencing the same.. |
What da fucck?? The boy might be 18 but his soul is 50yrs old.. The guy clearly has no remorse. Which kain pikin be dis? Na wa oh.. |
Your girl friend is high on jamaican ganja.. What special talent does she possess? She no even know wetin illuminati mean sef.. Abi she think say devil no dey do screening? My guy,even devil get taste.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 376 pages)
. Abi which kin mumu love be this.