Ksslib's Posts
Nairaland Forum › Ksslib's Profile › Ksslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 193 pages)
Geoxpress: Lwkmd ooh! Lols! Lmao!Lol. Geo why u dey laff na? |
GIYAZZ: Mumu, the deadline is saturday 4pm.Just checked.. My eyes sef.. I thought it was friday sef.. Okies. Ode!! Finish who? You funny oo.. Lines wey you thief from net that spade exposed you for? Lwkmd.. Besides, i only corrected an uncouth b1tch.. Aint got no time for Dissing.. Stop tagging em.. You want to cause derailment? Smh.. Anyhow sha.. Ur choice.. Ur blood to dey hot.. Wait for saturday.. |
GIYAZZ: Ode. Na Hakeem AkA HulkMandanza na hin first go, na Melvin evict am when e no get choice!lol. Ode! I know who left first.. Work on ya sarcasm. The deadline is friday.. Ok, you mean after votes? Ok o.. Go giyaz! Go giyaz! |
Nice idea.. sosiq ![]() |
GIYAZZ: Na me go evict you!Remind me pls.. Melvin and hakeem who first left? ![]() Besides friday no far again. So chillax. No dey rake .. else cutlass go land ya head. |
GIYAZZ: Ksslib your own don done! I've been posessed by the spirit of death to script dum dum for you! My script will take you down 6 feat!Eyah for me.. Make the death quick for old times sake.. ![]() |
....O....O... |
GIYAZZ: I'm cool, just hustling.keep up the hustle! Reward is coming.. We shall see. ![]() |
GIYAZZ: Eeyah Ksslib my guy. . .lmao!! Ode.. ![]() Hope you're good. E don tey small wey i see your brakelight.. |
justi4jesu: I can't help laughing at the video uptil now..The pic alone says alot! ![]() |
lwkmd! Rotflmfao! |
Na wa oo! |
KingTom: Seriously , it was a terrible thinglol. Some girls can toture guys sha. |
God bless you sir! |
KingTom: OP this yarn don tey na! In my uni days when we go visit efrebos for their hostel, their friends go come down check us from head to toe, and depeding on the content of our hands their girlfriend would either come down with a big t shirt or something hot. SMHrotf!! Seriously? ![]() |
Dannyxy: I swearrr! you no go rest?I no follow o.. ![]() |
ruggedboy01: List not complete without..
|
Now this shouldnt be hilarious but it is.. Things dey happen sha.. ![]() |
Too bad, as of yet, there's no technology to send real puches via to meet someone in real life.. I dont care if it'll suck one gig.. I go use am on this op!! ![]() |
53 pages? ![]() Hmmn!! Make i dey observe first. |
lwkmd!!! Some things are just funny sha. ![]() I guess we look like Idiots who can be easily washed.. Kai! ![]() |
Testerfuze, i sight you too joor! |
asodeboyede: "The Ugandans do not deserve to lose/draw this match, they've done so well"- commentatorrotflmfao |
Why Mikel go dey kick free kick sef? Msheeew!!! Person wey no sabi cross well! |
musa ur mama there.. Cross ball you wan score.. Iddiot! |
Keshi is wack!! Una no wan hear! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 193 pages)



